₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,734 members, 8,524,827 topics. Date: Wednesday, 25 November 2026 at 02:32 PM

Toggle theme

Brimmie's Posts

Nairaland Forum › Brimmie's Profile › Brimmie's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 148 pages)

NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:31pm On Mar 02, 2016
Fraih:
Brimmie, this one you tey well well for thread tonight, shey na on top this quest for wife? wink
sad You're too smart! Sha do quick find one for me.

I no wan dey "chop" for outside again.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:09pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:
Are yu a weave-on? Abi why shd I fix yu Abeg I dey go sleep, oyeh z waiting 4 me
Pls how I tk break yur heart?
Lmao! grin grin Weave-on! Na the only thing wey u knw be dat? Oh! And Tennis!
Good night !
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:00pm On Mar 02, 2016
katerine7:
nah, I'm a chelsea fan but also support Liverpool but not wen they r playing against my team
sad And you just broke ma heart!
Qutyjoice:
Ash...
**in bieber's voice** Baby fix me! sad
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:52pm On Mar 02, 2016
katerine7:
Liverpool my Liverpool, spoiling people's ticket since 1213, make ena no vex man city can't fit beat us back to back wen no be curse
All those Arsenal people ena nawa see chumchin
Wait!!! shocked You're a Liverpool Fan!? shocked
**faints**
**resurrects**

Pls, marry me! sad

I've been waiting for you!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:48pm On Mar 02, 2016
Fraiser:
yehh wonder shall never end o, see person wey won marry wey dey give me condition o, ur laff dey make me laff i swear, abeg i no won roll wit u o nd I dont need ur botus, my salary is enof for me to drink o
Dey there make pampers dey wear you. No be person dey pay ur Salary? What if I employ the person? grin No be under me u go dey!? Never underrate the "Locals".
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:33pm On Mar 02, 2016
Fraih:
Ah Fraiser, no talk am o. Brimmie make sense ju gbogbo iyen lo o.
No make hin vex upload his pic with Daramola o. Pms go full his mail tonight ni cheesy
And Nairaland changed Tùsh to Behind ! WTF is that?? Seun warn your Server o! Abi na Bot o??

Qutyjoice:
E ma ma da lo hun
Why can't you be on my side for a minute?? Whyyyhuh?!!! sad and We are from the same State of Half-Salary o!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:24pm On Mar 02, 2016
drjoshua2000:
CobWeb go full all those items. Begin wash d shorts from now because d okrika scent go pass be careful. Congrats corper shun
Lol! Bros! grin grin I no buy any Okrika o!

Na only the Converse wey I been wan buy be Okrika - and I no later buy am.

You too Corper Shun!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:21pm On Mar 02, 2016
Fraiser:
wen I tell u say make u no dey dress lyk conductor wey felled ontop bus u no go listen, see wetin ur eye don see now, u better come make I teach u mature man dressing
Olobe.. I don't do "Ekiti Dressing". I'm a Tùsh Bush Boi! No make me vex upload my pishure with Daramola o!

cc: Fraih
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:18pm On Mar 02, 2016
Any Liverpool Fan in this City?? cheesy

It's 3 - 0!! #YNWA
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:41pm On Mar 02, 2016
Fraiser:
fraih u sure say u won giv a woman to dis man in our family, d person wey never marry wey don dey tackle ur twin bro, hin won even collect my position as ur twinnie wey I don bring from heaven, brimmie go ask oyehomie all dis u dey do no go fit fetch u wife for my family o, unless u learn to dey respect me
Lol.. Respect? Maybe when you stop taking alcohol. tongue

Find me Better Babe for your Family House if you wan make we dey roll. In fact, I go dey buy you bottles every weekend. cheesy
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:34pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:
The rubber sneakers plenty 4 here like sand. It pays wen it's raining, easy to clean/wash again.
Where?? huh
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:28pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
se na ojota u for do ur shopping ni
Na IB I buy am. I jus use Ojota do example on to sey na Lag u dey.

spixytinxy:
I go stil buy b dat cos of d rainy season
Qutyjoice:
Na lie, Na everyday yu go dey wear am? it's not as if yu no go wear socks.
Qutyjoice:
Ofcourse... The only reason I'm buying it
Since u get am plenty! undecided
_____________________________________________
Una don dey change my OT sha! Be like sey I go buy one rubber join.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:06pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, Sebi na cos pple dey buy am, dat y I say mk I buy too
Lol.. It's only useful during rainy season coz of dirts.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:04pm On Mar 02, 2016
Fraih:
LoL cheesy
I know ryyy, your matric number join cheesy

Hold on? Your dressing? That your dope dressing? Was he intimidated?
Lol.. cheesy Na one Man for hin office fest talk sey I dress like WizKid! Sey I con loose button join! sad Thank God for one Prof wey help me beg am o!
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:00pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
dat rubber shoe na im dey hard me ooooo
If you cherish your toes, don't buy it o. Dunno why people are buying it sef.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:56pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:
Omo! yu na don try o, I av two white tennis already, buying one join am(rubber one), I have one white short, buying 3 more sha (I want it to be too short sef) as for sun shades I have them plenty, handkerchiefs dey, many things dey on ground sha. I just nid to buy waist purse, n d rest. I dnt av dere tym nao til 24th/25th jor. Shikenah!
Wait o! Shey u dey play tennis ni? Wetin u dey use 2 pairs of tennis do? huh Abi na my-brother-dash-me ?? grin grin
Oyehomie:
Cos of me abi...i dey warn u o guy yii..features lik joy..if i hear
Lol.. grin grin Egbon Oye, if it's Joy you want, comman collect "it". tongue
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:52pm On Mar 02, 2016
Fraih:
I know that right, I really do.


#confused


Trust us in our family, Just get ready to be screened when the time comes, so we're sure you have all it takes to be a part of Us.
**Modified.. I meant Fraiser - Ologogoro!

Fraih:
You sure say you no get biz?! cheesy
If Prof. Daramola holla you today for a contract with #1703, you no go teleport go school? tongue tongue
shocked
Eez like you know much more about me!?
The last biz wey we do together na for Project o. Even tho e wan chase me comot hin office coz of my dressing ! sad
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:46pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:
Chaii, start mentioning my features o
Lol.. cheesy I didn't type your username for one reason - so you won't get the "mention". Babe, forgerrit! tongue
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:42pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
wa gbayi, wetin b d name of d shirts
LUX ! sad But not the yeye one wey dem dey sell for Ojota Bus-Stop o!

Buy Chase Deer if you see.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:38pm On Mar 02, 2016
Fraih:
Really!
Like wittyemi, even handkerchief, I never buy o. I only have my certificate. I sha know say I no go carry last.
BTW, you gone to school for yours?
Na today I enter market.

I've collected my Certificate since. I was among the first batch to collect sef! wink
I don't have any business with that your school again.

Na only goody-goody remain to buy cheesy
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:31pm On Mar 02, 2016
Fraih:
LoL cheesy

Dont worry, I'll get you a wife from our home. When she's around, I'll let you know wink

@bolded, you sure say you go fit take care of me the way my twinnie does? Mehn, Fraiser too try o! He was STRONGLY behind me all the time, especially when I was getting married in this city.
Twinnie, kiss
smiley Babe, try me! I'm spiritually STRONG. And the only thing SPIRITUAL about Fraiser is the Spirit he takes. sad

@bolded, nne.. I can't wait! In fact, I'm salivating already. Hope she has Joy's features?? wink
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:20pm On Mar 02, 2016
Me don buy basic things wey I go need for Camp o! cheesy

3 Shirts - 1400
3 Shorts - 1650
A Pair of Shoes - 1700
3 Pairs of Socks - 300
Waist Purse - 550

Total - 5,600

Market - Gbagi/Dugbe, Ibadan.

cc: Fraih Qutyjoice
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:09pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:
Haba! pity us now, the whole family Nbanu
Lol.. I no wan know! Na "fifle" wey I sabi small be dat!

Fraih:
Brimmie Dear, almost every member of our family in the commitee shocked cheesy cheesy
Maka whyhuh
grin grin Fraih padi mi, I'm in love with your Family Members.

In fact, I wan buy 1 plot of land close to your Family House! tongue
Qutyjoice:
Help me tell am o. Family committee leleyi menh
Ko kan'ye mehn! Family Committee lo le shey!

Fraiser:
baba hope say u don take ur medicine today?
Lmao! grin grin
You this paraga boy, Na everybody go be like you? tongue
Na me suppose be Fraih' Twinnie aswear! sad sad
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 7:47pm On Mar 02, 2016
I nominate
smiley -QutyJoice
smiley -BlizzydoDo
smiley -Fraih
smiley -Fraiser

CC: Kbs468

smiley
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 7:38pm On Mar 02, 2016
Qutyjoice:
I nominate
1. Brimmie
2. Jubrealguy
3. Biotechshola
4. Rukkyola
CC: Kbs468
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 7:33pm On Mar 02, 2016
spixytinxy:
moti di brimmie niyen oooo, anyways kosi weyre. Kbs ku ise shogbo
Kbs468:
Hahaaaaaa? Bawo ni Iyawo owon se maa di Brimmie huh It's because you said we should answer oo was the reason I had to reply him under your quote na so that you too would get the response immediately.

Se awon Ibeji o ti de lati jeleosimi abi. It's to 1:00 pm oo. Call on the Driver to go get them immediately.
grin grin

You guys ehn! Olobe l'eyin mejeji! tongue tongue
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 7:27pm On Mar 02, 2016
Kbs468:
Oya pix or I don't believe it grin grin cheesy
Abi no be the trend for Nairaland be dat huh
Lol.. My Oga! But the pix is there na! cheesy

spixytinxy:
u guys shld pls ansa oooo, cos I intend using something like dis
I was at the Market when I posted that. And ma phone went off few minutes later. So, I couldn't buy it since I didn't get a quick response.

Besides, the price was off budget. I bought something close sha.

Are you in Lag?

Kbs468:
@ Brimmie, I don't think you would have any problem with that as far as you would be comfortable with it on your feet.
Ok boss. I didn't later buy it.. sad got another type.

LogoDWhiz:
I guess you can.
To be on the safe side, you can go with White.

They just want everybody to be on white. Anything white and i think that can pass as off-white(related to white), but then they might be rigid on the rule and only want plain/strictly white.


Only CMs or ex CMs can have a better answer
It's actually white.. but kinda dirty. "Akube" things! cheesy I just don't like the regular flat converse.

Thanks anyway.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 12:16pm On Mar 02, 2016
Guys, can we use this kinda shoe in Camp??

I don't like the Flat Converse I'm seeing here.

NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:42pm On Mar 01, 2016
wittyemi:
Be warned!!!
Huhh?? undecided
___________________________________

Hi! Bukish21 ! wink
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:35pm On Mar 01, 2016
Qutyjoice:
Hunger or Sleep?
Hunger.. you fih help? huh
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:33pm On Mar 01, 2016
Ellanaire:
Jeese shocked The rate at which this thread is being elongated is quite alarming, one can hardly keep up undecided
Ermmmm.. You can follow LogoDWhiz and DTOBS, they don't really do this trivia thang.
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:30pm On Mar 01, 2016
**yawns***



















































**ok

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 148 pages)