Brite02's Posts
Nairaland Forum › Brite02's Profile › Brite02's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 81 pages)
^^ who dey speak grammer for this bar....abii e no see sign post b4 e enter. |
mekaboy: GUYS DONT BE FOOLED WHEN A GIRL CALLS YOU BABY, CREATE YOUR OWN PET NAME. BEFORE WHEN A GIRL IS HAVING AN AFFAIR WITH ANOTHER GUY, SHE COULD MISTAKENLY CALL HIS NAME WHILE BEING INTIMATE WITH HER BF. SO THESE DAYS GIRLS CALL ALL THEIR GUYS BABY, SO WHEN SHE IS IN BED WITH YOU AND THINKING OF ANOTHER GUY. SHE CAN CALL U BABY AND AVOID MAKING THE MISTAKE OF CALLING SOMEONES NAME. FALLS DOWN, FROM ANOTHER MANGO TREE ![]() |
deltateam: Ya wukwana gi ala?Na una way.Send dem flirt signals,guy takes it serious.Then comes a shocker.Am not interested.Mtchewww.LMFAOOOOO ![]() |
Yield: You'll never know until you try.exactly, you are on point. |
*clears throat* oya barman and e boy, bring me two bottles of malta, friedrice and peppersoup make i jollificate......... I don get promotion for office..... |
acidtalk: No mind am. Na him be the biggest crook for here.shebi i talk am!!! Say dz guy go fall dz bar hand one day....my prophecy don dey come to pass....assistant barman wey i dey roger steady, don turn big boi dey shout for me ![]() |
OPEYEMI AD: jst give me ur adres, i promise home delivery without kobobarrrrrman.... Na so ya boy, dey take dey serve customer abii? I hope say your money dey always complete |
so when is the sale of basic form for uniport going to commence? |
jakigaga: guys just moved to portharcourt ,what size of dish do i need for nilesat,am coming from kano and i use the 90cm dstv dish.for nilesat u need @least 3m dish upwards |
Odunnu: I am yet to see this dude even though i've been dying for his legendary 17''looking for trouble huh? ![]() |
[quote author=Larry-Sun]This sounds like you're reciting a poem.[/quote]Lmao.. poem recitation ![]() |
[quote author=Mrs.Chima]In other wordz...they are too dumb to k.ow if they are being liEd to?[/quote]lol mrs.chima you are too rigid for this kinda balls... ![]() |
@Op. That list is incomplete, scout out more, there are guys all over nairaland too in which their posts makes/got swags... My 1 cent!! |
All these guys got their own swags mehhn it ain't easy choosing among the list.... Hehehe i see 190 is there, now the haters have something to do to keep him off the track, lol ![]() anyways, couple of guys i have been able to vote like mrbrownj, acid,myndd...............(lol the rest is hidden) |
^^Lol.. she doesn't have time to waste ![]() |
i don show...*looking @ his watch* barman bring one beer make i clear eye, i knw want drink too much make my boss no beginning to suspecting me....do my break time go soon finish.. |
Goldieluks: I wanna hug you like a wet transformer. ![]() |
Lmfao @ all the hidden post @ previous pages indeed it was worth hiding someone could have gotten high b P. ![]() |
sexkillz: [color=#000030]LMAO@ some ladies on zero votes. . .o badt gan ![]() |
I know have tried my best, only one i have in mind will win |
The girl in question is it gf or wifey, i hope we are talking about the later. Jealousy is one natural phenomenon which can occur in both species, it all boils down what can of message it is redirecting and your response to it afterwards. Now if my wife tells me that i will be a bit jealous and glad that i made the right choice, but if the stalker is constantly harassing her, that is not so so good..i'd cal the police 2 do their work. If she is my gf, is all good, i have come to learn is all about competition, whoever puts the ring on her wins. |
OPEYEMI AD: Sir we need to by some drinks today, dat man we dey cary fake cheaque come nearly empty bar yestday..e be like say na yahoo yahoo d guy dey do.*comes in with two bodyguards* u see, nothing person no go dey see 4 him life, i fit even remember now now as i dey here so, when barman been dey come borrow money 2 come start dz him bar...now i don become yahoo guy abi? *laffs* *brings out anoda check & writes* oya assistant bar man take dz cheque, look am look am again look wel wel O no b fake one o, now pass me 5 bottles of star & with meat peppersoup make i shayo, i no wan receive that insult wey u knack me last night or u see *pointing at d bodyguards* them go arrange u...bring d tin sharpaly. |
[quote author=Mynd_44]If you were burning and I had pure water with me, I'd wash my legs with it[/quote]This is so insane, mynd. ![]() |
OPEYEMI AD: se me se wahala o, because u ask me 4credit and i say i no go give na him make dey rake, i can see u wan folow turn dis bar down God no go gree. Out of dat five five naira na dere i dey comot give ur sister money 4 feeding feeskai, so na u be guy wey dey tuturi ma sista, errrrr o000k. Wait make i catch u near her..wetin i dey talk sef, wey barman? Barman! Barman!! Barman!!! |
acidtalk: E be like say I go employ on of the directors for KPMG or Arthur Anderson or even Rotimi Willaims, the way wey account no dey balance for this bar I no like am.hehehe, barman, u don enter kasala be that. So u say landlord(s3un) and caretaker(s3xkilz) thief ya money *mouth sealed* so barman u self dey owe dem too? Oya now dem don collect ya debts, shikena! |
OPEYEMI AD: e be like say we go open another small joint 4 dose debtors o! U can imagine dis one self dey talkI talk an say na that five five naira wey barman don dey pay u 4 dz bar, na him dey puff ya head abi now now u don 4get when i been dey buy u drink b4 b4 also...no worry carry hia dey do house like say na u get am, make u no 4get how your oga(barman) been dey owe ekaette brother(former assistant barman) sote they 4 burst ya oga head, make u follow dey form kingkong ya own time dey come |
MsDarkSkin: MsDarkSkin is just that special. That's why.na him i dey seeeeee becos of u dz sunday wey make barman dey form kingkong.. Barman i dey wait 4d kini na |
sexkillz: [color=#000030]You mean he's the houseman?lol that dude loves kitchen work ![]() |
Assistant barman, Errrrr.. Na so una dey do 4 dz bar abii, sote barman dey gv mzdarkskin free shekpe(drink) without charge.. Abeg guy, pass me 2 shots of that drink there make i koøool dz cold mood, my gf dey come with money i go pay ma bills |
@Op. Pass your detailed info 2 my handle sharp sharp |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 81 pages)
dey shout for me 
