Brite02's Posts
Nairaland Forum › Brite02's Profile › Brite02's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 81 pages)
acidtalk: You no get job, you no dey sell market so how you wan take pay me on monday?no fear barman, your oga no go kil u if u gv me this credit, e get runs wey dey 4 ground. When e click na you go smile pass ![]() |
Barman don scam me, abeg assistant barman gv me 2 bottles of whisky make i carry go hauz go gv my visitors by monday i go balance u, u hear? |
Tashamania: I 'lld be damned if there's a better explanation to why he's "unmeetable".Lmfa0 ![]() |
Obnelly. U doing a gud job there, i see u thumbs up |
shooo see dz barman o! Abi na 4get u 4get me or whaatt? Abeg bring my drink sharp sharp, u no hw e dey do me oh |
Kanyesteve1: Gud day gurus. Pls did any1 know about a decoder called avatar? If yes, wia can I get one and 4 how muchsorry friend, this is f.t.a forum, we dnt discuss stuff like that. Google is your friend use it! |
khattab008: I beg gurus my decoder is showing LNBF plus it's not showing again wat should i doit could be a bridge in the connection of your cables(negative touching positive) |
Sure way she get my attention @ that moment when my favourite game is on, is when it calls for serious/pressing issues so at that i just record the game via decoder... If not she is on her own ![]() |
barman, wia u dey? I need 3 bottles of beer make i enter the spirit mode 4 church.. I hope say dos drunkard neva finish my balance..for d check wey i gv u? |
Still thinking, ok mrs.chima suga ![]() |
[quote author=Mr..Cork]guys pls be careful. it is now illegal to crack jokes or have sense of humour on nairaland. Mr MOD Sexxxskillz will ban you [/quote]so what if i laff ![]() |
*Takes a break* *thinking* oh man, my balls don full make i go piss ni ![]() *coming he touches Goldieluks* hey gal, why u dey drink ice water dz night? Abii u miss somebody :-/ |
[quote author=Mrs.Chima]Then may the team always loses. Hey brite.....miss ya suga...how u be?[/quote]I think am back, itz been a while..u dumbed my sorry arsse na ![]() |
Otses: Different strokes for differnent folks indeed. In my relationship, I do the ignoring thing o, my guy did not like football before, but became a convert himself because of me. But unfortunately for him, he joined the wrong team, and they were always on the losing side. I torment him a lot just for the fun of it. But trust me, there is nothing like watching football without being disturbed.lol lol lol |
Otses: Different strokes for differnent folks indeed. In my relationship, I do the ignoring thing o, my guy did not like football before, but became a convert himself because of me. But unfortunately for him, he joined the wrong team, and they were always on the losing side. I torment him a lot just for the fun of it. But trust me, there is nothing like watching football without being disturbed. |
acidtalk: Abeg do come dey go.barman, *continues to drink* lol, no b so e happen o where u hear that one abi u wan pursue potential customer(me) *drops cup after sipping all* barman more drinks more drinks. No worry i go arrange papa ekaette, e dey try focus e pikins 4 my body beco$ of the doe wey i dey dash am.. |
[quote author=Mrs.Chima]Then nyansh the football fool.[/quote] :-@ ;-> |
amu ukwu: Check for one bottle of beer, na so you don drink reach?er..r..m guy u want drink more, oya collect more bottles 4 my head :-P |
acidtalk: Tah! Get away there.*brings out check & writes* oya take dz 4ya trouble... One beer plz, i dey catch oyi |
pendo89: I just dont understand how sports esp football gets into a man's bloodstream to the extent that everything else ceases to exist.Thats the feeling ![]() |
*clears throat* bar man!!! Get me one bottle of beer. |
@petfun its best u use proxy IP to fuel your way |
[quote author=mr_man]if i am i charge, this post would not spend 5minutes on this thread.[/quote]well talk is cheap. action speaks loudest. Anyways seun am interested about this offer. I will like to know more about this job. have got no cert related on computer stuff but sure I can moderate |
for someone answering ekuwtos, that person is/was a talkative ![]() |
iyke648: I can neva name my child obumneke, chikere,mathias, ogbuefi, Nwosu, agatha, agule aha e ge bu nmadu ![]() nothing go make me give my children such names |
[quote author=9-zeros]ekwutos[/quote]what a name? |
The Cave |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 81 pages)





:-@ ;->