Brosd01's Posts
Nairaland Forum › Brosd01's Profile › Brosd01's Posts
sparog:long time hope dey make person sick,,,av faith and do weytin u suppose do wey go make u dey api |
[quote author=sparog post=87048495]I thought you were one of the reasonable ones here but it turned out that I was wrong [/quotesee boy wey dey reasonable pass...u better no go bang for dis life |
AududuNine11:ok sir....but i go appreciate if u go fit share me little out of ur abundant sense,,sharing is caring |
sparog: Teesad1: Ziggyzigzag: Tda1: Jags0813:weytin e mean now be say una never receive the golden call when camp don set already,,food don set for camp and some oda things |
Martionsbillion:yes na,dem done dey call pple for my state |
SpecialAgent:. so na for nairaland dem go know pple wey dey loyal and smart abi?anyway na joke |
NosaJBourne:see dis man,y u go send me ur account number...u better dey serious make i show u something real |
all am saying is that if you want to make progress in what you do zero your mind and shift your attention away from DSS job........meanwhile if you want to make progress with me just drop your whatsapp number in my gmail,,,derotikay@gmail.com and i go connect you when i get chance...pls just ur number only ooo |
sparog:yes you are right that most people will have stuffs they are doing but not everyone and for most people that have stuffs they are doing are not happy with the stuffs they are doing including you because most of those people love this DSS stuff and when you are not happy with the stuff you are presently doing or the stuff you are planning to do because the DSS stuff you love that will make you happy is still on your mind then how can you make progress....sorry everyone,don't mind my expression..na d way d matter be i just dey drop am |
if u know say u want progress no follow yeye post some bad elements dey drop for dis thread...begin dey reason anoda thing,,plenty way dey ooo |
NosaJBourne:exactly,,only few |
sparog:yes,,something go likely happen dis month but me no sure say na call to camp |
d states command never dey receive signal? |
d next week jfkanweyest mean na dis week..we don enter anoda new week |
either d agency start a fresh recruitment dis February or dey want to use d list on ground,i see u guys call to camp between June and September..but una no need belief am sha oo make dat una hope no go die(dat hope say na yellow sisi or ebony sisi) |
anyhow una 1 see am make una see am,,if truly DSS 1 call cadet to camp Jan dem no go inform any persons,make una forget weytin d cadre guys yarn say na jan ,aw many pple dey knw d time d previous camp dey start_even though d camp na always between jun,July,and August,,at most September but u no go knw dtime na to just day see msg |
God help us to grow in wisdom,knowledge,understanding and information.This is my prayer for Nigerian youths..because me i no knw aw i go take do una matter again oo,small see una no 1 see,small observation una no get...u guys should observe d previous posts and observe ur sources,don't just call dem to ask questions |
I have not seen millions
of persons that can cause me fear in order for
me to deny my words or compromise my
standard ...God forbid..For d fact that d
agency has delayed d call to camp does not
give anyone an avenue to talk anyhow ..watch
ur tongue and u want me to compromise my standard by warning me to watch my tongue |
Success1930:forget if d agency won't change d date again wey u yarn first,,if dat day come and nothing show guys go mob u if u try gv any info again...dat is to say u don lost ur face b dat,,thanks |
We4all:u are a big fool....even tribes,towns and kings who are superior in terms of all dis don't make noise...becos dem no 1 cast,, no wonder any single igala town is not developed |
sleuthhound:u are right bro,,but dat pop no go well with dis case na,,dem neva commission dem....thanks,pls allow me rest my next comment till feb ,God bless |
Rafiq2:i understand u but at most d process go still take a month or some months no b private na....not days not weeks,,and for d CBN guy na mumu worry am,what he did is against ethics of financial institutions.. d pay slip belong to CBN no b him own property |
abdulbaba200:bro d only vital info and d time u need it is between Jan ending and feb.....apply wisdom and arrange ur CV 4 ground... |
NosaJBourne: Martionsbillion: abdulbaba200: jameshow:funny |
sampsonrichy:I think the only concrete info you need now is for you to prepare your CV and apply again.And for those banking on Emilio26 info it is not a bad thing tho to wait till Jan ending but you all know the agency system of recruitment,jan-feb two(2)years interval before another recruitment....i dey say dis becos some persons looking for dss job don dey gv d man i stay with dia CV |
Jesus...if some pple comment to some post here those pple wey write d yeye post go dey vex_but first i dey feel sparog comment,d guy say wow,u sabi...i know some persons in d agency who even write dia ranks on facebook sio1,ssio,,and again d agency for don gv dem serious warning if dem no want such act,moreover,,say una claim say dem just finish camp so dem no gv dem few weeks break b4 dem go resume work...haba,,make pple fear God na...to dismiss person for govt job after employment no easy like dat na......i go see some post laugh go just dey laugh me lol |
Martionsbillion:amen oo |
Jfkanweyest:thanks bro,,but me just dey jeje ni oo.....u get my point?but truly d issue affect me one kind sha |
allan2:no na Allan,,outlaw ke...weytin go be go be |
make una no dey surprise say Jan fit reach na den u go hear say d agency don do another backdoor recruitment.. na for naija we dey hear story we dey totori heart oo |
d only advice i go just gv b say make pple dey pray say dia name still dey d list even if na true say camp go b dis January,,,because e get as DSS b ooo |
[/quote
