Brosman's Posts
Nairaland Forum › Brosman's Profile › Brosman's Posts
1 (of 1 pages)
I pity the children nowadays who are still trying to force this foolishness into society against the whims of logic. My dear, you think I go put ring for your finger because you can wear make up and do yanga abi? No o. It is because I see something I will like to make PERMANENTLY mine. Make up and yanga is something I can find anywhere. If I don't like you because you cooked for me, it is because I never liked you period. No one is saying you should be my slave, but dammit woman, call your man up sometime and prep him a nice bowl of awesome, delicious things and visit him with it. Yes don't do it everyday, you have your own life too. Time goes fast nowadays so once or twice every couple months would be nice. Like I don't even understand why lazy children these days feel the need to be arguing over this very basic thing. Dey there abeg. The girls wey sharp go capitalize on the market, seeing as REAL women who know how to take care of their men are scarce. |
Abeg first of all understand say na only pidgin I dey yahn for here as a loyal waffi boy: E get one guy like dat wey be brosman padi. This guy been dey consider 2 babes. He dey think on which one to progress with. Only for ein family and pastor dem to pray kon talk say one girl be witch and the other girl no be for am say make he wait, ein woman (The one wey God dey prepare for am) never show yet. If na me I no know wetin I go do. Una don experience dis kain tin before? Wetin una do? Una regret am afterwards? Share tori. |
Omo. e get one babe like dis brosman been dey look. But she dey attached. brosman dey flow wit di babe. Make brosman involve extraction protocols? ![]() |
You know what? e don do. 190 for mod. ![]() That bros don try. ![]() But the fact remains that Mukina is still very schupid for banning 2Buff without any reason. ![]() |
Mukina2 is an id1ot. Answer me this you grotesque fowl : Why did you ban 2Buff? Power dey shack you or wetin? ![]() |
hehehe okay enough with this thread already. [img]https://www.nairaland.com/ban/Mukina2[/img] [img]https://www.nairaland.com/unban/2buff[/img] |
Dem just wan thief more money |
No |
1 (of 1 pages)




: Why did you ban 2Buff?