Bryanluke's Posts
Nairaland Forum › Bryanluke's Profile › Bryanluke's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Kieki1:does it come with panel |
tziz:u sef notice am..why he quote me at first...na fool now |
Nlanalyst:I don't brag online..are you mad? Who mentioned me first.. |
Nlanalyst:I tell u say i dey play.. check it out.. even i get uncle wey be DPO for eleyele station Ibadan. I no just like police way na why I no dey rapport with am
|
Nlanalyst:wetin dz one dey talk.... I couldn't access my main account just a new one to read all comment here and i saw all his ranting |
udemzyudex:make i inherit am. The guy dey vex me |
Osiris12:abi oo |
Osiris12:that 100fix abi wetin.. he too dey overdo for this thread threatening people with police, I pray you no meet sm1 like me cux u and your police go sabi law with all ur threatening. I been dey look you, my own bro na S.A.N, my papa brother na former secretary to Central Bank.. for this Nigeria. No be person wey first go report for station dey win case.. I go forget u for jail.. |
Laudbtc: |
