Buddytee180's Posts
Nairaland Forum › Buddytee180's Profile › Buddytee180's Posts
1 (of 1 pages)
Make una comot dem say dem say for this matter u don't criticize politicians because of people say people (cos if them ask individuals make dem come talk Wetin dem see or knows about some politicians some will never genuine reason for criticizing but base on them say dem say talk ) |
Who talk say Tinubu no get certificate see una think say na virtual cert him collect or did u guys thinks he bought the cert he acquire with money no he work and study hard to gain the cert he owns |
1 (of 1 pages)