Busybein's Posts
Nairaland Forum › Busybein's Profile › Busybein's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 31 pages)
Sisi Jinx:buahahahahhahaha sisikill i like dis ur emoticon "yahoozee" dance oooo ![]() |
chika98:ok continue,if u tire abeg tell me |
chika98:na wa for u oo,why u dey get urself all worked up,its obvious d dude is enjoying ur reaction |
[quote author=inspired_m link=topic=213226.msg3288078#msg3288078 date=1230686479] Woman Wrapper ? Ive not even started with you at all [/quote]hahahaha abeg keep ur thingy to urself ojare,im so sure ur "willy willy" is as tiny as a new born baby'se no reach oga,try increase am ![]() |
[quote author=inspired_m link=topic=213226.msg3288061#msg3288061 date=1230686205]Women, When we Worry about them they tell us not to bother, When we don't Care, We aint caring, Pretty Darn Sad. [/quote]if d word care,love was put in u to give out to women,then i'd rather go to d devil for care and lovewoman wrapper |
Thanks siena |
onyinye2:abeg onyinye u know not what u is talking about,AUSKEN FURNITURES in nigeria is one of the richest man we have in nigeira alot of them have branches all over the world common |
onyinye2:d money used to repair one door is enough money to feed on for 2 months carpenters r making it ooo |
it takes two to tangle,and why would dis men leave their wives for another outside,if they r not idiots themselves shameless waste of sperms |
Siena:happy new yr in advance siena |
LadyT:cow or goat madam? |
[quote author=Busy_body link=topic=213226.msg3287859#msg3287859 date=1230683356]I have dumped him already, i don't waste time like that, I dash him to Busybein and Alagolo, the Igwe whom is seeking my hand in marriage as we speak carries more clout than 10 chieftancy titles put together [/quote]oh please,u can have him a 100 times morei don't want a man that will leave his brain alongside his spanner inside his 504 car booth and then come back wt nothing to call his own thanks busybody but no thanks |
[quote author=inspired_m link=topic=213226.msg3287808#msg3287808 date=1230682725] Me ![]() Women are the Cheapest asset any man can acquire. How many Women would 2009 Camry fetch me ? We can have a Deal [/quote]i think u left ur brain inside ur 504 car,go get it |
busybody see d kind Man you dey fall inlove wt,him dey call u cheap asset oooo |
[quote author=Busy_body link=topic=213226.msg3287769#msg3287769 date=1230682304]No, your Royal Chiefness, and of course its not because of your 5 chieftancy titles that I love you, you are the only man for me, the only man i think of, the only one i want to see when i wake up and sleep Morenike Alagolo and [b]Busy_body [/b]and Chika98 https://emoticons4u.com/crazy/265.gif back off my man, you girls like men too much, won fi seyin ni I don't joke with serious matter like this, of course once i make my mind up who i want to marry between Tumfulu, Inspired, Agaba [/quote]dat is it honey ![]() |
Monicaa:oh no,i dont think u r igbo?cos u ought to know dat its written dis way igbo" and not ibo" ![]() otele:oga otele bata wa oooo |
doyin13:taa gbe enue dake jare,oh so na 50 naira u see last,wetin u come dey do for hiaaa?leave her jare u be old school and allow pple wey know wats up make them post ![]() |
trouble maker |
chika98:no mind 4play and david,na their type no fit perform wt their real thingy hence d arguement ![]() |
davidylan:whic kain secure,her future has already been secured long time,even if her dad dies tomorrow,wat proof do u have dat the governor wont maltreat her and leave her to nothing? 4 Play:i no fit jealous man wey reach my papa age,mine is far more expensive and precious dan dat old thingy dat calls himself a governor |
4 Play:abegiiii u pple r talking as if d girl is from a poor home,how much will d governor give to her dat her father cant? nothing like d real thingy jare,intimacy gadgets ko,sey doll ni |
davidylan:who tell u?even at 15 d sex drive is too high not to talk of 21,abeg all them money should go to hell jare,dis kinda girl might be a nympho,wouldnt care less about the money afterall her fathers wealth and popularity outshines d governor's,if na poor man pikin ehen i will say na money she dey find so wetin governor go give her wey her papa no fit for real,abeg girl needs sex |
isnt she pretty,20 years after she won d miss nigeria,she still looks dis good
|
davidylan:there is nothing like d real thingy david if so,y not come,let me dash u my rich grand mum |
davidylan:david answer me naaaa.wat is money wtout solid satisfaction ![]() |
OutlukBabe:ok madam bisexual sorry oooo |
someone should please answer me honestly and kindly 1.will the governor still be active in that thingy ![]() this girl should have gone for a younger blood,although all young men can't do it properly,atleast 4play,david and doyin are living proof |
[quote author=*Toyinrayo link=topic=213154.msg3287477#msg3287477 date=1230679767]Lol, no, you're really not okay. ![]() comot for road jare [/quote]u dey mind am,d thingy be say na she d thing dey pain,u know lesbians no dey take their eyes see fine girl ![]() |
stillwater:you get ready,u will be ojukwus next wife ![]()
|
tope2000:no mind d babe,the thing dey pain her say no be she,get the babe or get to taste d girl first ![]() |
OutlukBabe:u miss road? ![]() |
doyin13:are u ok? |



I don't joke with serious matter like this, of course once i make my mind up who i want to marry between Tumfulu, Inspired, Agaba
[/quote]dat is it honey

[/quote]u dey mind am,d thingy be say na she d thing dey pain,u know lesbians no dey take their eyes see fine girl 