BUTTERBEER's Posts
Nairaland Forum › BUTTERBEER's Profile › BUTTERBEER's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
dacovajnr:lol I never see o, mention me if you see where I fit cause trouble ![]() |
dacovajnr:only if you learnt your books ![]()
|
dacovajnr:elenu ![]() |
dacovajnr:Oya wait make I go find trouble ![]() |
edimolu:Kim BlackAsshian ![]() |
Oyindidi:The number of every female monikers that ever entered his mentions. How many is that? ![]() |
dacovajnr:lol, I no dey see my play toys like before again, plurimi dn break Since that bumbae girl comot, na him unity comot for their group be like say jacksparrow sef dn comot lowkey ![]() Their albino leader? He's been very watchful, doesn't cause trouble like before, no plurimi to cheerlead his bigotry. ![]() |
dacovajnr:How many maami do you have?
|
dacovajnr:I only have one girl, I only fúck with one girl, in Jesus name ![]() |
Lawwwwd this is too heavy for my shessst ![]() |
dacovajnr:lol Dacova I'll plank your head o
|
edimolu:Me? No wahala. When your gf go join NL now, make I help you dey wet her DM ![]() |
edimolu:Smh, and you're a guy you dn carry f9 finish o, a whole me? Mr SnatchYoMama ![]() |
dacovajnr:I sight ya perpendicularly |
edimolu: Bro make I flex this short life now, you sha never born? Be rest assured my hoe isn't your daughter, but e fit be your sister sha. *Just saying* ![]() |
I want me a hoe ![]() |
lefulefu:lol I no know wetin wan make me dey diss woman wey no do anything for me. I've nothing against her even when she and my friend rola aren't cool. Antispam bot got me |



