₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,677 members, 8,423,137 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 11:28 AM

Toggle theme

Calebonwua's Posts

Nairaland ForumCalebonwua's ProfileCalebonwua's Posts

1 (of 1 pages)

SportsRe: Real Madrid Complete The Signing Of Jude Bellingham by calebonwua: 4:43pm On Jun 07, 2023
[Go to work force group tomorrow for walk in interview wey dey for gbagada quote author=yolada post=123634746]My village people really dey on my matter
I don dey find job for almost four months now. I don dey house sote my parents come dey think sey I no wan work sey I dey lazy. So day before yesterday, one job wey I go apply for last week, them come call me say make I come for interview yesterday, I come dey happy. I don already go tell my people sey them sey make I come for interview. My brothers and sisters, can you believe say that same yesterday that I was meant to go for the interview, rain fall from morning till night and the madam come tell me say make I no bother coming say she no go fit come again because of the rain? I nearly die. I don tell am say make she let me know when I go fit come again, up till now, I never receive any message 🥲... Pop C and mom C wan use talk finnish me 🥲 Ohh God..[/quote]
TravelRe: Picture Of Emdee Tiamiyu On His Way To UK In September 2022. by calebonwua: 9:44am On May 25, 2023
We are in a nation filled with tribal war, don't blame people when they bring up tribal disgust to one tribal person that has gone haywire. But it doesn't just end with tribal wars, Nigerians as a whole don't love themselves be it tribal or religious relationship. For me, this is just an act of withcraftery, disgusting, appalling and intentionally evil-overwhelming. Not wanting to see others progress is just u being a demon in angel form. I hope he gets to regret his actions in a gruesome way because his interview has spoilt alot of plans for we JAPA indigenes.
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Real Madrid Vs Manchester City UCL (3 - 1) On 4th May 2022 by calebonwua: 9:57pm On May 04, 2022
Pls link to stream the match
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Real Madrid Vs Manchester City UCL (3 - 1) On 4th May 2022 by calebonwua: 9:56pm On May 04, 2022
Pls link to stream the matcv
EducationRe: More Photos From Riot In Uniagric Makurdi This Morning. School Closed Indefinite by calebonwua: 1:55am On Aug 16, 2018
Na wa oo

1 (of 1 pages)