Calid16's Posts
Nairaland Forum › Calid16's Profile › Calid16's Posts
I surprisingly didnt hear about the news till this evening. l come heer ocassionally to mess around but this is serious. i read here on NL about Col Orkah whose coup cut out most of the northern states that are drawing Nigeria back now. In primary school our teachers used to try to make us believe people like Orkah were unpatriotic but now it is very obvious that he knew what he was doing. But i'm wondering why they did not support that seperation by Orkah that would have repaired Nigeria. that is a great mistake if you ask me. Peace men |
My ogas, lefulefu & tellwisdom, abeg make una excuse me make i go watch champions league Jare. Thank god no naija babes dey come the joint sef, like so dem for come de come beg for maltina and peppersoup ![]() |
Only olodo go see how lefulefu swag different from my own stance dey still call us one and d same. Dat is d disadvantage of liking naija girlz, them go make u dullll eh ![]() |
tellwisdom :Sexjackson piringi fit dey pink or indigo o . Wisdom the guy eye be like say him dey drink dat injection wey Michael doctor use kill the poor man ![]() |
Chai ! Wisdom , na you discom bobu-bleaching-lotion yab like this ? ![]() |
My master , king lefulefu meanwhile, why dat olodo sexkillz dey call me you, or dey you me ? That boy na real swegbe o ![]() |
Like so dem dey behave everywhere o. Lasu, unilag, uniabj, uniport even unioluwole sef. Like so them even carry the fight enter twitter disgrace this struggling country. Every where na to de fight for [size=24pt]ARISTO & OTHER FORMS OF OLD PAPA[/size] ![]() |
Sexkillz ? ? Sexkillz sexkillz sexkillz . how many timez i call that your name wey be like Nigerian girlz wig ? so na true say you be "come escort me boy" ? To make matterz worse you dey do am on an international level too eh ! Your case don critical ooooo oo ![]() |
freecocoa : She get only one brother, but that one don marry too. Many people dey here and there wey never marry, and them go happy to get someone like you for wifeOp i live you but make you no dey lie to your naija sisters. Tell them the truth, no hope for them . Make them look towards north America and see wetin dey happen to their black sisters for there if dem want know their fate ![]() |
^^ sharappp dia impotent west african dwarf so you de bleach your na dat time dem go find Men like me, tellwisdom and my oga, oba lefulefu ![]() |
^^ why this alligator nose nose person nor dey hear word ? . I dön ever tell u say na UK i dey ? Inferiority complex mugu like u wey think say to dey for Uk mean say person get cheddah. You no know many naija people for Uk dey do houseboy work ? . Na una type get brain like naija girlz wey boyz wen get lie for mouth dey use throwey inside gutter. Tomorrow we go come dey hear say naija men bad because una don pass una bus stop ![]() |
Woke4all :Pride of bush Naija girlz ![]() |
sexkillz : seedord247 :una well so ? The sense wey Tellwisdom get pass una own combined pass una times four ![]() |
How una take know say non of him family attend the wedding ? How una take know say him no be black person wey white family adopt ? ![]() |
Knack kpeme, you be mumu o , i never see olodo like you before. You never see the thread where i dey complain about the girl wey lie say she get belle for me carry my möney run ? E be like say them come ban me for that thread sef. You be olodoristic mumurical odoyor |
[size=24pt]Praise the lord ! Halleluja ![/size] The more we go out and find our missing ribs the faster we effect their extinction . Vicjustice congrats, i fit picture myself in exactly the same place in a few years time. |
sexkillz :Mr knack kpeme or whatever call yourself, u get head at all ? Why u dey call ordinary servant by him master name ? Lefulefu na emperor, me i be duke . All these people wey dey vex dey carry black berry too, i dare una to deny |
Ok i understand now. They (Aboki), dont want Kafiri(infidels or non hausa fulani muslims) to rule them in their own states but they want to come to Kafiri state and rule us . Go and bring data from zamfara, bauchi, sokoto and jigawa etc on how many Ekiti you have appointed there first. |
Assumption is the mother of all mistakes. Seun , i earnestly hope you're not naive enough to think the C.I.A is not monitoring nigeria's biggest web site, a place where a large section of the come to iron out issues and find out info ? If you're not already an agent then someone working for is or will soon be. Cheers and goodluck in your life. ![]() |
^ all these smehsmeh boys wey think say na by patronizing the girls na him go make them gree for una. I remember when we dey school, na una them dey call,"come escort me go" boyz. Beca use na una girls dey call when them dey find person to escort them go some where . But when the girls dey find persön to touch some thing nko, who them go find ? mrs chima shay i lie ? ![]() |
^^ See how jealousy and frustration wan kill 2 of una. Whether una like am or not lefulefu get swag but una no get gyne. If to say una get wives lefulefu fit thief them from una house. See how oyibo babes dey die for lefulefu swag while una dey rub soap untop una half banana for bathroom ![]() |
Honestly lefulefu too gbaski. I wish say i get sister so make him marry her become my inlay. Bros na where u from come sef ? You are my shining star. I lof your swag. Pls teach me more master ![]() |
Is it nigerians doing the suicide bombing ? |
Olodumare ! |
The link is not working, story might be fake |
I thank all una wey join head help me see reason for this thing. I gree say na fast one she play but that na because say she like sha not any other reason. This na my first time to sleep in 4 days, may be the 5 days break wen NLc give help make rest. I thank una sha. HMMMMMMMMMMMMMMMMM. . . .aunty nor vex na, u kno say your people fit come here start dey yarn about human right, woman right , baby right and alimony right. i nor get the strength now. But shey you know say your husband dey find you ? Mr mercedes 200 minus 10, abi na baby benz be him name sef. |
My pipo, make una understand say i no be rough guy, she sef no be rough babe. Na just say e go reach time for relationship wen una go de exclusively together. That na the reason why we stop use raincoat and sox, as in na us, us now. Plenty of una think say i de selfish but honestly that no be the case. As new football season de start now, me wen like premier league die for like to de hang out with the bobos on saturday like this watch football till night before man go enter house. I for lik experience that kind life for like one or two years before i become i her prisoner ![]() But now if we do this thing now, she go say she get exam or test and na be go de with pikin all day. What about money nko ? The mama fit com stay with us after she born or send person come from villa, that money wen boys for use trip guys no go de again. Na to just de plan plan, haba, e no too early ? |
@sexkillz and boyloaf i thank una for una talk. But mak una understand say no b say i get plan to jilt my bebe. The thing be say i for lik enjoy dis salary small b4 i start to buy pampers and baby formula. I never even give mumsie or brothers anything sef before this thing happen. I suffer small before i land this work, mak i wash the suffering comot small befor i enter another one na . |
First and foremost, this girl wen i dey yarn about na my main bebe. We don dey together tay tay , since i de hustle to land jab . Things com better for me a few months back as i land jab wen de pay over a hundred k a month recently. The bebe still de school for our home state but dey her final year sha. So recently she come spend weekend with me, we comot go different places see different things b4 she finally go back. Na last weekend na him she com phone talk say she don carry o, and she talk say for her family them train dem not to de remove belle o. I don gree say i go marry am but no be now i wan do am. The thing be say why she no carry belle all those days till now when man wan begin stand on him feet ? The thing de pain and vex me together i swear. Abeg i no want all this akata with their pawpaw opinion that's why i use pidgin. |
It's on the news since yesterday, they bomb india |
When will nigerian cia start killing useless politician madu shariff, yuguda and odili. These are men them that sponsored militancy for political reason that it then backfire. Madu is a crook and sss should not let him go. |

. He is fine too, but dont knw if he has red DICKKK

