Callmespices's Posts
Nairaland Forum › Callmespices's Profile › Callmespices's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 15 pages)
Mzflexydeeva: shou! No be me and u dey here since? U hear am dey tell me anything? Chai! C dis babe wan kobalise me ooooo! Na so u wan betray sister's code s man abi? It's okay! It's alright!No b so na Oya no vex |
shegxi: u get mouth like shekauOooooooooooooooooooooooooosheyyyyyyy ![]() |
shegxi: i de supply monkey tailWhat is that used for?? U know monkeys get ebola now o ![]() Lemme browse it before all of una start to dey yab moi |
Mzflexydeeva: I talk am...that ekosodi wen u dey claim I 1st know say bizness follow. which market u dey sell for dere? Callmespices e. Be like say na u and shegxi dey sell for ekosodin oooooTaaa!! I no know pass auchi o Na shegxi understand werin he dey talk o U sef follow,cos na u he tell |
shegxi: lol.....come and xplain ursef biko, i dn't have any PA ooo......dis callmespices abi na callmemaggi sha won spoil my market by force.........wat did u study?I smell denial ![]() Are you denying me now bae |
shegxi: lol....biko, who be ib boi? Take ur tym o b4 i change am 4 uAm confuse here o, shegxi where are you from?? ![]() |
Mzflexydeeva: #clears throat.......shegxi I pirry u ooooo!*in 2baba's voice* nothing dey happen Shegxi sef dey kampe.... abi ki lo ni mi Wi shegxi?? ![]() |
shegxi: how far oreke? So wapa?Mi wa ain't jere ![]() Ojo yii noni ![]() |
Mzflexydeeva: ur head dey dere jareHead nikan?? :oall my body and packaging sef dey ![]() |
Mzflexydeeva: shegxi u don get PA ni? C as dis ib boy dey hawt abi na callmespices be ur PA?For your info AriDsexy and mzflexydeeva, am not just a PA ![]() Buh make una no loud am cos of gbengadan sha ![]() |
Mzflexydeeva: oya no vex....u don wash d plug of ur I better pass now?I no sabi do anything inside ![]() No start sef, I go stay outside dey call passerby |
shegxi: Callmespices and mzflexydeeva.....i am not d snapping type, infact i see it as work.Shegxi darling |
Mzflexydeeva: u sure say na I better pass u dey use abi na under sun u dey charge as rain fall 2day no sun*whispers* why u dey downgrade nah?? Make shegxi dey use me wash?? |
Mzflexydeeva: prove it or else I no believeSeconded ![]() |
iammo6: wetin do ur number??Today abi?? ![]() Nepa do me bad since My "I better pass ma neighbour's " sef fucck me up I just dey charge now |
Mzflexydeeva: na inside rain ur mate dey wear bum shortRain coat dey untop nah ![]() Just to pull off and......u know ![]() |
Mzflexydeeva: hahaha okay o.......shegxi "theml say you be azonto boo oooooNa u talk am o ![]() Shegxi, shebi u know who typed ![]() |
Gbengadan: Dnt mind him, he's on his own stand.....Chop slap jare Sorry....chop ponmo |
Gbengadan: #eyes rolling#U dey jealous ni?? ![]() |
Mzflexydeeva: how do ib guys look oGo to his fb profile or his dps ![]() Shegxi to badddd ![]() |
Gbengadan: If na that 1, she sabi die.... BUT make i no talk pass that 1 sha.. #LIPS SEALED#Gbengadan baby ![]() |
AriDsexy: Hmm,I was dragged to this thread by a friend,couldn't help quoting u because of just d Ekosodin I saw in ur comment,guess u finished from Uniben?Igbayen ko?? ![]() Shegxi, look here I dey warn u o No make ma head hot o E b like say u don dey chop liver abi ![]() |
Mzflexydeeva: invited toAm coming *putting on my bum short* I love rainy days ![]() |
leeport: iwo omo yiIwo boy yii Kilo fe sef?? Oya, see me later ![]() |









Smh....@gbengadan e don bee 4 u today.....#runs....oga oga give me camcorder ooooo! some pple wan act film. 