Callmespices's Posts
Nairaland Forum › Callmespices's Profile › Callmespices's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Sarimah: lol...u get wahala iswearOya compensate me ![]() |
Gbengadan: U and me noniOgbeni yii, be careful ![]() I haff marked ya face Be careful ![]() |
Hello erryone, what haff I missed?? ![]() |
Mzflexydeeva: We no get lite 4 2days ooooo! No be my fault. Oya wetin be my punishment?Let's ogbeni shegxi decide dat ![]() |
Mzflexydeeva: welcome oooooo! Sorry 4 my late welcome it iis due to the naija factor called nepaSince mowin ![]() |
SerenaT: I just wish there wld be. An application that notifies you when ever a post has been added on NL. Esp the topics being followed. You just have to keep refreshing. Phewwwww.U just spoke my mind |
Tashamania: I am fine. Trust you are doing great yourselfOf cos ![]() How has been ur day |
Flashinglights, flash your light na ![]() How ya?? |
Tashamania: Hi gurlHow u ![]() |
Tashamania!!!!!!!!!! |
shegxi: sora ko ma lo jasi konga oKonga ke, Na road I dey take o, I no dey take street |
leeport: haha.... innocent until proven guilty ooooo. I were not the one . heheHmmmm, be careful ![]() |
Gbengadan: OYA NA.Iwo ati tani ![]() |
leeport: chei only u ........ lolz hokay naWhere are we going to?? *heels on* ![]() |
shegxi: dis anjoola gurl sabi jones gan ni oAs Omo Eko, mo Jara mi ![]() |
Sarimah: birthday aff finishLaye Laye, it must not finish Shey mzflexxy get 2 heads?? I no go gree o |
Gbengadan: chop wetin? kiss or slap?Mr aproko, I know u will put mouth Shey won pe e soro?? ![]() |
leeport: lolz.... iyaf choppedU sef na thief, see as u chop clean mouth ![]() |
leeport: who wants to hangoutMe! Me! Me!! Me!!! Me!!! Me!! Me!! Me!! ![]() |
leeport: abi ooo... wan gidi gan oooU grab jare ![]() Oya chop am before shegxi and gbengadan go come |
Errmmm *clears throat* mamarazi, we haven't met Can I meet u?? Intro tins ![]() |
Gbengadan: THAT POINTING TO A FACT THAT ur shy or what? The physical cld be interesting tho*leju* she said she doesn't like physical contact, shey dandan nii?? ![]() |
Gbengadan: Whats the "hnmmmmmmm" for? Anyway, whats up this weekend?U wan carry me comot *dancing shoki ![]() |
leeport: afi snatch naaAbi, awon guys yii buru gan ![]() |
Gbengadan: Wow! Its nice. Halleluyah oh..... What parish do u attend?Omo calvary to set ![]() |
SerenaT: Ohk then I guess I am in the right place. Let me introduce maself. I am Serena,lagos based,in ma late 20s.into personal business for now(I perform wonder wif beads) I like makin friends online cos I am not the outgoing type.Nice meeting u Serena van der woodsen ![]() Before this nl guys go snatch u from me ![]() How u today?? |
Gbengadan: Oh yea? I still attend when I'm home with folks but I joined Redeemed while serving. Wait, what took u to Cele? Like I guess u attended it on a fiesta or a youth convention.Youth kinni?? Born and breed inside cele gangan, I no take leg waka into cele o ![]() |
Gbengadan: No be so oh. As u go put 1 mountain in btw na and as I no be Prophet Muhammed (SAW), I no fit cross am. Anyway, whats up for the weekend?Hmmmmmmmmmm ![]() |
Gbengadan: Lag-Disturbing babe, how far with u?I just dey low key, una no kuku dey ask of somebody ![]() |
Gbengadan: fresh Redeemite, Celestial church by birth. And u?Y u comot for cele?? Best church Av ever attended ![]() |
SerenaT: Is this forum for ppl who wants to meet friends or for ppl who are already friends?All of the above ![]() Let's mingle ![]() |
Sarimah: lol...still intact...ll pm u my addy asapMe nko?? ![]() |









