Callmespices's Posts
Nairaland Forum › Callmespices's Profile › Callmespices's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Pishure ![]() |
Emmaesty: After exam*sigh*...... well can't wait Sha make sure of it, that's d koko |
Try to be un shy, lol kidding I am facing the same issue too @op, but u just have to overcome it, being shy makes u overlook things even to the extent of not greeting pple around cos u feel "he might not respond or give me attitude" It's not easy, cos Av been dere, but force ur self, greet pple, gist wit pple u know maybe around, then u will find A way to overcome " shyness " |
shegxi: wahala e ti poju U never sleep?? Work dey tomao o |
shegxi: i rest my case!!!No rest na...... kontinew ![]() |
Emmaesty: Lolzzzzz...... Na wa for u and jollof rice shaU can say that again bae Am falling in love with you already #nohomo# The jollof, when?? |
Mzflexydeeva: which dey u sef go arrange jollof rice mk we come chop abi u dey fear kitchen?Una no ask na Moreover, I didn't go on any vacation ![]() |
shegxi: hehehehehehheehehhe.......i hope say na onli food u go chop abi o je tibi mo niI sha chop, must u know everything? Amebo ![]() |
Emmaesty: I don resume ohJust like that?? To start with, u no inform " me" of ur vacation Secondly, just shout out?? No parry, no jollof, no coke For reals??U no try o babe |
shegxi: wetin u chop wey make body de swit u?I go Gbengadan ouse go chop ![]() |
shegxi: hahahahhaahahahahha.....e be like say belle de swit u dis afternoonHmmmmmmmm |
shegxi: admit say wetin?U fear madam Oya say it now or................ ![]() |
shegxi: lol....fear who? U? Iffa hearContinue consoling urself Just admit ![]() |
shegxi: hehehehehehehehehehhe......issokai.U can comment It's allowed ![]() No fear |
shegxi: i de imagine hw u go be inside sutana sefSexyyyyyyyyyyy ![]() Lemme upload
|
shegxi: God is watching u in 3d.........Even in 4G sef Like I care ![]() |
Sepp360: Bro, You didnt communicate properly.Maybe it's still fresh It still hurts I don't blame him |
shegxi: time to use ikebe confuse d brodas abi? hehehehehehheheehe.....o wa lara e. Me don cum bck from church since......na to go watch match sure pass oooooooNa wetin sure pass b dat o No dulling ![]() Na u dey enjoy pass |
shegxi: lol...how are u? U no go church ni?I dey church jare U know Cele and their boredom till thanksgiving time Can't wait till that time *shoki time* ![]() |
Shegxi, mi ka e o Kontinew to dey peep ![]() |
Seems erryone has gone to church Lemme relax here till dey come *sipping origin bitters* ![]() |
Emeka71: As in you cannot contribute as a guest, you can only read as in sit-down lookNot only read, but rotfl ur butts out Av been there |
Sarimah: lwkmd..U no dey sleep?? Am suspecting u o, if anytin go missing in thus room, I know ur name o |
shegxi: hw far omo to ja jura e loI never jah pass over boiled meat nah ![]() |
Sarimah: oya come take one indian hair..i jst buy am 250k I reject it o, if na curse |
leeport: okija shrineNwanyi asaba nko ![]() |
leeport: u say wetinI smell jealousy ![]() U know u are my one and only ![]() |
leeport: meAww darling, haff missed u true true Oya chop as usual |

...........u go sturborn well wel for real o

For reals??
