Carter001's Posts
Nairaland Forum › Carter001's Profile › Carter001's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
yemdogg: ... Ghangster supose receive VIP treatment oo , make Visa Officer Kofi just hurry up oo.. |
john4affiliate:yeah 5 weeks, Abeg bros you be VO ?? , make we just settle am for PM....dey don dey expect me for POE already...my app nai start with GHANSTAR******* |
lawmerchant:no mind those pepu , Canadians too don learn bad thing , dey wan use pesin tuition trade forex small before Dem return am.. |
yemdogg:let them start shooting those mails from tomorrow , make news full thread... |
Qwertyasdf:Bros Amen oo , we go Gada enter maple land , see as the anthem sweet for mouth sef , com imagine your country anthem Oh God of creation Direct our noble cause Guide our leaders right. ( d leaders no fit guide demseves , not to talk of nation ) Help our youth the truth to know. ( we don Sabi d truth finish , na why we dey run go canny) In love and honesty to grow And living just and true Great lofty heights attain To build a nation where peace (boko haram don finish north) And justice shall reign. ( justice fire !!! , dem go use 5years prosecute Pepu weY tiff money ) |
yemdogg:Hehehehehe.... Bros u no like yhur fellow NLder oo, heard there are tuition free unis in Afghanistan and you get their passport immediately you get to the POE and later change your name to Al Hilal Yemdogg.... |
yemdogg:ahhh...PHD bi boooo, this bro wan kee me sha, Na PGC for Lambton college oo... |
Think I'm suffering from Canadunga syndrome ,...... not a day goes by without me seeing or having a sign about Canada , if na street I go just see 1 advert weY canada dey , if na News I dey watch , dem go show weather for Toronto , if na naija series I dey watch (Fathia balogun's cousin get land for canada) , I was just readin the newspaper and I saw the outgoing High commissioner of canada shaking buhari.....Lord pls Grant this TRV and let us start class ASAP......big S/O to d VO handling my App..... |
Happy 5th week birthday to my passport chilling in Ghana....no come back without that stamp oo... |
yemdogg:Gov Fayose go add 1 Okada each to all unemployed youths... |
yemdogg:Na from der u go see how politicians go dey find way to collect d trumpet from the angel go bury for farm.... ![]() |
I think he has a good theory about the whole TRV shii , 9ce 1 bro , I actually checked @aishate's profile and saw that she got her med mail on Friday too.....let's all hope we get our respectful Meds/Approval mail again on Friday...... |
michV:Shuuu, whr dis CIC pepu no go dey sef , abeg Dem dey 2go ?? Make i send case enquiry.. |
michV:lolll, Na d link b dis http://www.cic.gc.ca/english/department/media/notices/2016-07-06.asp just when i thought CIC will bring us good news this week , Only God knows when we'll get Meds Mail |
E be like say TRV go delay small oo, chai!!
|
Carter001: |
blaugrana82:do you mean for admission ... |
I'm pretty hopeful we'll get good news tomorrow , as CIC didn't work for 4days , 8am G-mail refreshing nai get me tomorrow morning sha.... |
yemdogg:Bros ,If e possible , marry her , so she go naq everybody for here visa without medical call sef.... |
ugonnachimezie54:supposed to resume 29th next month , CIC still chilling wv my passport... |
adebayoolatunji:boss ,no mind me,i don forget say dis week sef Na -1 for us TRV n MED hopefuls...guess the mails will start dropping in from friday |
adebayoolatunji:tomorrow too far sef, if i see mail today, i don enter Okada go hospital do medicals oo, Dem go receive the result this night..... Skl resumes next mnth oo |
adebayoolatunji:i be next ooooo(looll)), submitted on 9th of june |
nkemgrace:PGC. |
Bricksonline:hello, if the mail is in your spam box, try and move the mail to your normal inbox and try to open the attachment.... Hope it works |
Ymc007:lolll....apologies ma'am , didn't see d (f) @ first..... |
Ymc007:I'm not really sure , but I think they've not started handling applications submitted in June, I've noticed everyone talking about medicals and TRV all submitted March, April and May, I guess we gotta chill a lil bit bruh.... |
cutenifemi:hello have you been coming since the exercise started?? |
meekmk:Lambton college, wah bou yhu ?? |
meekmk:good news coming our ways bruv.... |
meekmk:I also applied on the same date.......lemme knw d update on ur app....tnx |
michV:AMEN!!!....But you forget prophecy for people Wey apply early June........ |
?

