Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:48pm On Nov 12, 2016 |
Victor moses!!!!!  ?!!?!!!!!! |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:47pm On Nov 12, 2016 |
Iheanacho just loose clean goal  |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:46pm On Nov 12, 2016 |
That brahimi guy sef |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:45pm On Nov 12, 2016 |
God bless victor moses. |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:41pm On Nov 12, 2016 |
Which kind referee be this na |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:38pm On Nov 12, 2016 |
Why dem comot Mikel? |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:38pm On Nov 12, 2016 |
God Almighty we need this 3points...pls secure it for us. |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:32pm On Nov 12, 2016 |
Make dem comot iheanacho abeg. |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:31pm On Nov 12, 2016 |
Good put musa |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:30pm On Nov 12, 2016 |
What is Nigeria playing now? |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:28pm On Nov 12, 2016 |
Comot dis iheanacho na.. |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:28pm On Nov 12, 2016 |
Comot dis iheanacho |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:23pm On Nov 12, 2016 |
Algeria don score oooo....which kind misplaced pass be dis one na? |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:22pm On Nov 12, 2016 |
Mikel so strong! |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:18pm On Nov 12, 2016 |
Mikel! |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:15pm On Nov 12, 2016 |
Mehn naija don dey relax ooo |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:09pm On Nov 12, 2016 |
Our defense is becoming shaky |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:07pm On Nov 12, 2016 |
Iheanacho's control is bad...moses"messi of our team" |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:06pm On Nov 12, 2016 |
Iheanacho's control is bad...moses"mess I of our team" |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 6:06pm On Nov 12, 2016 |
Iheanacho's control is mad...moses"mess I of our team" |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 5:58pm On Nov 12, 2016 |
Who else thinks that, the meeting of our coach with world class coaches has helped him a lot...our tapping and winning the ball back really improved. |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 5:48pm On Nov 12, 2016 |
Mahrez no see ball play |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 5:46pm On Nov 12, 2016 |
daneni1: is dat an offside or onside Pure onside! |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 5:41pm On Nov 12, 2016 |
Mikelllllll 2...0000 |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 5:38pm On Nov 12, 2016 |
I know know where i heanacho dey run go |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 5:36pm On Nov 12, 2016 |
Thank God ooo |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 5:32pm On Nov 12, 2016 |
We're winning the ball back like madt |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 5:30pm On Nov 12, 2016 |
We done almost net again... This coach is tactically good....guardiola |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 5:28pm On Nov 12, 2016 |
We're playing like barca  |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 5:24pm On Nov 12, 2016 |
Gooooooaaaallll mossseeeessss |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 5:21pm On Nov 12, 2016 |
Super sport Una left yansh!  |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Category1: 5:15pm On Nov 12, 2016 |
This super sport don dey mad |