Category1's Posts
Nairaland Forum › Category1's Profile › Category1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 40 pages)
What's with afonjas and Fulani with marrying moredan one wife ![]() SEE DEM SEF BLEACHING CREAM INTL LIMITED. |
hahaha, I think u should blame buhari and ur shakara for this... Wen menopause don dey reach Una go dey remember us... Buhari come add recession join...hahaha ....u go wait taya.If I no go get money, I no dey marry...never! |
End time prophetess ![]() |
D |
Tragic! May their souls rest in peace... May your souls be accepted by the God almighty |
Thank God for her... Black is beautiful... Intelligence is good. |
Thank God for them! |
rubbish! All her predictions. |
seriously, is it becoz these grown children ( especially this Franklin of a pikin) are a little famous (I mean little, coz I don't Even know dem before) naim be say we no go hear word again... ...Simple family issue, they take it on social media. Like wth are we gonna do With the letter to ur son? Can u imagine. Can't this f**l just keep this stuff private? ![]() |
calliope:I think it's better u fry ur unwashed nasty clítoris and eat it....u don run buy land just to type garbage. Wow, I'm a Barcelona fan, but this season my support have been on chelsea, man u and Liverpool... Why? Becos of their terrible form last season... I hope Chelsea wins the league and those two follows... If u see whr I dey jubilate wen dem score eh, u go think say I dey support those clubs... 4.arsenal...their favorite position. |
hey, all these give a f*ck shit is becoming staleeee ![]() |
all these women go dey show a whole king like me belle wey I no f*ck ...can u imagination? ![]() |
I think there's time for everything, she av time for kids and also the husband.... So I think its a bullshit question ![]() |
T |
Mehn dis comments are hilarious... Pepper wan enter my head |
wman:I already found mine... It's working perfectly.... V1.08 |
G |
E no go better for Glo... Hapi new year |
Willliiaaaaammmssss again!!!! |
Some people no get sense and dey will never have sense. |
F |
[img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
girls wey never test prick to dey make noise pass boys wey never test pússy... Why? Becos, girls dem know say e dey very hard to desist from cassava...dats why wenever dem never taste cassava for dem life, e go be like testimony. |
Why does it have unstable connection from 10.00pm to God knows. |
RONAN:I'm not a gay...just saying wat happened. |
RONAN:I'm not a gay...just telling u wat happened. |
AngelSweetLips:Read very well |
Well, my friend who loves making frnds with females wen we were still in pry and sec sch chat me up on WhatsApp today and he told me that he's coming to my place. We had last seen each other since 2010, so he collected my number from my other frnd who we do see most tyms and since then we've been chatting. So today I dey nairaland jejely dey laff and dey read news, naim my friend text me on whatsapp and he told me that he's bored that he will like to come to my place. I say chai! For this recession naim person dey come my place ...I say oya come na(make e no be like say I wan disappoint am).Dem I start to dey boil rice(dey prepare jollof rice, I carry stock fish , boil egg, et al).This my ngga come dey disturb me say e don dey that place, e don dey this place ooo, which bus I go enter (I say which kind wahala wey this guy come carry dey give me this morning).... As the guy come reach, we greet wella, I bring the drink wey I buy i give am one, I take one, as I wan come serve food give am, he say don chop 1 full slice bread before he come(my friend are u mad )...e tell me say make I no vex...(well part of my mind still happy, coz na me go still gbadun am).As I come dey chop my food jejely naim that my padi collect my phone(he say make I unlock am), I unlock the phone....oya u give me ur own make I look ur own too. He say noooo(say him battery go die)... I look this n*gga finish, I con say shey I resemble person wey u fit use clean yansh...(I shut up jejely, grab my phone from him hand)... As I come dey chop, naim the guy stand up, he say make I see ur room. I say wetin u wan use my room do My room no fine.... Still the guy insist say he must to see my room. I tell am say OK...I show am direction, e enter, e com dey stay there for some minutes...e come out.E say ehn ehn wetin u come dey hide there now?... I say nothing... Naim dis guy give me shock of my life....he say "let's go to the room na"... U say wetin ...wetin do parlor? Shey parlor never do u? shey u know see say I dey watch TV .. Abi u no see say I dey chop .E say " it doesn't mean na".... He grab my phone for my hand and e come tell me say I must follow am enter my room ![]() Abeg say na truth say it doesn't mean? |
[abokís no fit get sense again....never ever.. .!!! |
lol...by ur comment, I can see u are young, u don't work.. You depend on ur broda and that y u are scared to tell him wats in ur mind... Mind u he wasn't charmed, but it's all abt love. Some guys prefer giving things to outsiders than giving it to their siblings, so its normal. Try and work and get urself a phone, ur Broda is also planning for his future and I bet u that if they get married, that lady no fit stay bed reach 11am or cook ewedu giv am( dem no born am well) for now the guy just dey mellow. |
yjgm:Are u smoking shit? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 40 pages)

....u go wait taya.

...can u imagination?
, boil egg, et al).