Cbeatz's Posts
Nairaland Forum › Cbeatz's Profile › Cbeatz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
shoutout to ernesty20........didnt mean to derail or thread or anything #peaceful campaigning #I STAND WITH VIZKIZ |
SANDOSKI:i undastand now,but smellymouth just disappear so i neva see chance to reason am but i know say im go vote for vizkiz but since u be NL QUEEN( forget miss nairaland u be our E-lolo) and i trust my other campaigners say dem go need ur blessings before making any major move....so me dey sharply ask for Royal blessings and i want make U and all the beautiful,gorgeous ladies of NL( erniesmallz,prettythicksme,hateu2,makydebbie,foolinlove,laveda,makyjuhan,all the miss NL contestants and all other beauties on NL) to please vote for VIZKIZ.....THANK YOU |
SANDOSKI:sandoski as be say we be in-laws( i be smellymouth brother) + the person wey i wan endorse to u na correct nigga .....no mind all this other guys..........# I STAND WITH VIZKIZ. |
BiafraBushBoy:wetin u mean" we never see im picture before na" u don check im d.p.......but come ooo boss man who u get for mind or u dey contest ? |
ernesty20:nigga shudup......beautiful ko buhari nii ........ Dnt quote me |
KingCheezyPuff:stop lookin jare.....VIZKIZ na our GUY,VIZKIZ NA MY GUY |
KingCheezyPuff:hey watzup naw......u don get candidate for mind? |
prettythicksme:omalicha nwa....baby tomato.....obirin to dara.....bye.......we'll see laters lemme escort my peeps |
RoyalBlak007:bruv we just dey manage.......hw madame? ..............Btw;smellymouth no be u predict goalless firsthalf for portugal |
prettythicksme:shey na play u dey play abi na wetin .........if na play no just try am again..... E ma gba mi ke........odikwa very risky bia u dnt knw am an original nigerian man
|
Sandoski wetin u cook na.......i neva chop ooo and the boys neva chop abi.....vizkizzy smellymouth obiorathesubtle royalblak007 saintsamurai hateu2 i dey find make chef prettythicksme cook finish make i come chop....but she talk say food neva done.........smellymouth make i still chop server course for ur home.....we go go away go chop dinner |
RoyalBlak007:royalblak007 wey u been dey? Welcome sir |
obiorathesubtle:abominationnnnnnnnnn,,,,,,,,,,,,,,,,say amadioha.................................vizzy is dat true ![]() ?? |
Ademoore07:u no say she be daughter of G.o...........makydebby and konji post/talk no dey follow cuz if sandoski cash de tori u will tell will be bes sella
|
Vizkizzy:u need ask again the GODFATHERS( smellymouth,obiorathesubtle,saintsamurai ..........shey im don bring da required package nii?) dey ur back rit? |
Since dygeasy dey eff up vizkiz show me how u take pose wit ur indomie cardboard.........i dey find pose wey i go steal also............vizkiz.......................................................cc;dygeasy |
Smellymouth:more reason to nominate u..........i dey ur back bruh |
SAINTSAMURAII:yo ninja who u dey support sef ahhhh? I tire for ur mata |
makydebbie:yo coz where ur mum go tell am say we no support anybody again na vizzy we dey support..........dygeasy abeg u no fit just show us how vizkiz take hold the cardboard for his verification......i wan see hw im take pose |
sandoski give me a pic to represent" we dey ur back " sharply.........yo smellymouth wey u dey since,ur madame tell me say u no contest wetin happen............. ![]() ? |
SANDOSKI:btw me and vizzy who dat baff dey for beta be vizkiz ooo ............wen my Famz dey contest........babe read section3(c) of the worldwide constitution brocode |
Vizkizzy:fam no eff up cuz as u as u see me so na small tin dey make me vex
|
prettythicksme:bae........u are nt scopin ur way out of chopping koboko .........but who u supporting? |
SANDOSKI:oga dey contest? Vizkiz ur fada nyash if u no contest |
chai i don late * grabs chair at bck of the hall * sandoski.prettythicksme una cane sure if i catch u na because of una i cum late
|
Vizkizzy:so make e kuku be yansh go kill u |
Vizkizzy:u sha no say na big yansh go kill u.......but who no like big yansh*winks* |
Smellymouth:bossman i hail when u arrive abi royal procession no follow u come* trying to locate one leg of his canvass* any previous chat wit ur bae no just mind ehnn u understand now |
SANDOSKI:thanks ur head dey dere * in my thoughts*at the rate wey my heart rate just increase.....ahhh....3 gbosa for oga smellymouth im dey try ehnn no be small.....sandy dear introduce me to ur daughter*winks* |
SANDOSKI:abegg i take amadioha beg u no bring smellymouth cum diz matter shoooo......na play i dey play ooo.....smellymouth baba no mind woman jare na so dem dey do |
shyling:u want an argument wit me,,,,,, seriously nigga..........well wat can i say.....hmmm......my advice to u is.....american songs and movies dnt do it for u.....callin me an impotent gay.......dude gays are gay niggas....get ur shiit together and try again |




Vizkiz never bring bottle of hotdrink come meet elders oo.. We just dy look am dy laff..