Cdabrain's Posts
Nairaland Forum › Cdabrain's Profile › Cdabrain's Posts
1 (of 1 pages)
misterh: Just a thought... Why must our policemen always carry AK47s everywhere, even when not in a hostile and chaotic situation? It's very rare to see one holding a smarter weapon like a pistol.no mind naija force jare. Na 4 naija man dey fear gun but no b bullet. Hw many naija gun u think say bullet dey? If dem check doz AK well i sure say dem neva service 4 3yrs self |
afam4eva: @OP ![]() afam4eva: @OPwake up boy. If datz not his real name den tell us jor! |
CHESSBOARD: [/b] CHESSBOARD: [b] CHESSBOARD: [b][/b]Rugged man is 4rm Ohofia, Abia State. So na pure Igbo blood |
dahonestboss: so simple, everything actuallyGataway u ma flnd. W8n simple? Say each of dem @least 5x n fast n reply me if stl simple |
ULSHERLAN: Very cute baby...Arrgggghhhhh!!!! U cal ds devil cute baby? 4wks baby walkin n breathing fire.......abi na dragon gv im mama belle? Even self d small guy man dey hide inside fridge. Hmmm!! No b small fn o ![]() ULSHERLAN: Very cute baby...Arrgggghhhhh!!!! U cal ds devil cute baby? 4wks baby walkin n breathing fire.......abi na dragon gv im mama belle? Even self d small guy man dey hide inside fridge. Hmmm!! No b small fn o |
which kain povaty 4 Federal level? Guy pack well, if u de dat kain sch just arrange bush as ur......u know if not u go only get opportunity go toilet 1z a wk o! |
no animal dares d lion but d lion must run wen if oda animals team up 4 a fyt against d lion(obj vs nigeria). meq una respect nigeria! |
chuck nuckle 1/2 a million pounds baby. I lyk ur prestige. Dat samething u sold is gotten in 9ja via a bo2 of soft n swt words |
1 (of 1 pages)


