Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 131 pages)
Vivi gini mere eba n'abani?unu yere DN ogwu nkita? ![]() |
kenono: In my own case, most of the "beautiful" babes I've met are so proud and rude, but they hardly notice it, they misjudge the male folks easily, they think that when you say "hi", u mean I wanna Bleep u here and now.I've already given up on the so called too fine ladies cos I'm a quiet person, and d jealous lover, don't think I can really cope with seeing many men eyeing my babe.whether ur babe fine or nt,men wld always b around her,its up 2 her 2 protect ya interest ![]() |
Una no sleep?u guys made it hard 4 me 2 read up na |
ikekings: Kee nke gi eh?o bura tata |
Shollypopz: LoL, u and Slimyem are always going at each other. I know sey she be lepa to bad!even me sef dey tire,I think say na play b4 ohhh Ok,Now I really ve 2 c ID ![]() |
abiL: You get pics to exchange?even me sef won c d picture??abeg send me both wen dem show ![]() |
abiL: I have it saved. I'll email it to you when you post your beyonce picture.send gimme na DailyNews: lol, seriously, 99.9% of regular female users on nairaland are:& u wonder y u re called a hypocrite ![]() |
Idowuogbo: Post dat same pic again,and we have a deal.hala me wen una reach agreement abeg |
Idowuogbo: Post dat same pic again,and we have a deal.hit me wen d deal start abeg,u no we re 2gether |
ikekings: Lol... Hapu onye ahu... Isi adiro ya mma...ezigbo te anu mpama DN is dat u drinking lacasera 4 cage?fine pix ![]() |
DailyNews: OMG! I cnt believe majority of them are so this ugly...wow...is that y they chose nairaland romnce section as their second home, haven failed to attract their dm offline cos of their presumed pretty lookswon't u start preaching 2 d perverts on dis thread abi u re having 2 much fun u 4got about GOD ? ![]() D-Explorer:just 4 me ![]() |
ikekings: Lol... Mba now... Akwu m gi na azu... Onwero ihe ga eme gi... Achoro mu ifu foto gi...dat wld b 4 another day,egwu DN na atu mu.dem no go begin preach now oh, ![]() |
ikekings: Lol... Ime kwa? Aka m dikwa ocha... Abu m chineke boy ooo... Btw kee foto gi? Achoro mu ifu foto gi...e cho ka DN giri mu way gwo ogwu ego ? ![]() |
vivian chinaza: Babym, ewepugagi nma m enweghi isi o. You are my beauty. *winks*cld dis b luv? ![]() |
ikekings: Lol... Nke ahu bu akuko... Ana eme wayo na “waec” now.. Igbo gi egheghi eghe... Bia kamu kuziere gi igbo nke oma...gi nwa na kuzi mu?a choru mu e tuta ime biko oooooo |
Shollypopz: I'm not posting my picture on a front page thread. post urs naashe already has,trust me hun she is fineeeeeee |
ikekings: Ka mu na agwa gi ooo... The igbo still dey larva stage...o mu nwa ka e na gwa?B3 ka mu nweta na WAEC oooo IZUKWU: nne, igbo gi a, e gheghi eghe.gini mere igbo mu? |
ikekings: Guy seriously, you want to spoil the fun on this thread... Its not funny at all...ignore abeg |
all4naija: Lol...Hahaha! What are you so angry for hun?did u finish primary sch? |
abiL: Okay I'm sorry. Forgive me! I'll change!abil,he says no jeans oh,commot am sharp sharp |
all4naija: Are you that so desperate?!re u dat desperate 2 join in d conversation which u no notin about?omo shut up,cane ur line |
Omo c crowd veiwing |
ItsModella: Hehehehe...Seun is using style to scope abiL.I agree,he is molding abil 2 his dream woman,na 1st attract am I'm sure,den dey both ll show off their 1st class @ their wedding ![]() |
ikekings: Aghotaghim ihe idere ooo...kedu ihe e nwete na igbo na waec?o igbo ka I na ede?je ka e gwo ya ozo,e ya nyota ya |
ItsModella: [color=#006600]na waoh? is that a compliment or not?/color]not compliment oh,e dey tell u say im na love-vendor ![]() |
ikekings: Eheeee now... So you actually thought I was an old man? I'm a hot blooded guy.... Lol...interpret nwata kiri?a si omu dimkpa ohhh ![]() |
ItsModella: oya, go and check now.OMG,my jaw just dropped,can't help bt stare,omo shake ur ass well well jare ikekings: iri abuo na ano...e ka bu nwata kiri ooo Idowuogbo: U always coming late.....Late comer!u no dey ever inform me in time ![]() |
Modella,I looked oh,wetin happen na?na cos of me u commot am? Ikekings,aru o'ne ki di? |
onyeka Micheal :u use ur full name + pichure bros no b 2go/fb level na,no vex,wc sha.ll b nicer next time ![]() |
ID,I don dey d corner dey wait u since,y u won fall my hand na? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 131 pages)

Let's shut Idowu up!!





