Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 115 116 117 118 119 120 121 122 123 (of 131 pages)
nairaman66: U b teacher?my mum ohhh,she no dey gimme chop moni again cos of uduaghan ![]() |
Abeg d man shd go & resolve d iSsue of teachers salaries in delta state jare,I still dey wonder y dem give am national award till 2morrow |
ATMC: lol, well i'm not...no apology for what u grabbed from what i said cos i'm only responsible for what i said and not what you understood...so scram!me likey ![]() |
Idowuogbo: See bribe o!! E no gel at all...bt na good bribe na? |
Idowuogbo: I'll take a pic just for u in d morning ok? Am tucked away in bed now sowwrrrie!!!!u wld b my crush every week till d end of d yr ![]() |
ItsModella: Abeg comot the shoes jor, see as the shoe use style resemble cortina.ella no b lie,hahahaha |
Idowuogbo: Mine looks like... Beg me to take my shoes off!ID abeg snap am full na,I dey find who won gimme belle sef,I no won born 4 old age ![]() |
Idowuogbo: Lool...I go try! As for d werey syndrome, my dear its inevitable. It's passed on!!!pass ur elder broda gimme na,I think I ve fallen 4 him already |
Idowuogbo: U laughing? His elder bro got a pic of angry Jesus done on his arm, I asked y? I think he said something like he's preparing for rapture.Trust me! Y'all think am crazy? U ain't seen shyte.ID u 4 tell me say e dey una family na .help ya cuz download bible abeg,lol |
abiL: Hahha I haven't had my nose pierced, but from what friends have told me, it only stings and you might shed a tear or two (lol) but it ain't that painful.I know those 2 aren't painful,I just neva ginger myself yet ![]() |
Idowuogbo: I love ur tatts Abil! D feet 1iD u dey mad,who ask u if e cheap?hahaha,abil slap her ![]() |
Idowuogbo: I got cherub sat on a dolphin wiv splashes of water going round my ankle.ID u cry ?lie lie,lmao.I luv ur tat even doe I neva c am. abil,I wish I was strong like u,wanna ve my nose & navel pierced bt d pain of my ear piercing neva comot my body,was suprisedmy mum didn't even complain sef,candieangel,I'm liking u already |
12 inches!:bros naeto C don marry Wizkid & mo'cheddah who snr abeg? |
ndu_chucks: You people need to be cautioned about inadvertently throwing you rights to be presumed innocent until proven guilty, out of the window because of your desire for sensationalism. This is the only confirmation we have from JTF:abeg another serving senetor dey damboa road? |
REMMEI: No, na newses. . Mtchewwwwww!as im dedicate d award 2 u(fan),u don stop 2 dey treck abi?sabi sabi ![]() |
& dis is news y ![]() |
I tot sin against d holyspirit was d unpardonable ![]() |
EMMAUGOH: or after S-off,try this link to tweek ur current Os.ll do,I just don't get y d flyer doesn't come wit d S-off,my laptop isn't wit me so dis S-off tin might take a while,thanks dear |
EMMAUGOH: @damsel,If you want your Flyer to make phone calls either go back to GB or use a custom Homeycomb / ICS / JB rom - most of them have phone functionality build in. I testet with Dexter's Jelly Bean and Leedroid - both have full call functionality. But you will first S-off it,linkthanks so much,ll try it,doe it looks complex sha |
babyzze: am october 7th, hi mateshello mate,nice ![]() |
EMMAUGOH: follow this dicussion trend, forum.xda-developers.com/showthread.php?t=1809216cld u pls send a more clearer link?dis isn't going |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 115 116 117 118 119 120 121 122 123 (of 131 pages)





?lie lie,lmao.I luv ur tat even doe I neva c am. abil,I wish I was strong like u,wanna ve my nose & navel pierced bt d pain of my ear piercing neva comot my body,was suprisedmy mum didn't even complain sef,candieangel,I'm liking u already