Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 131 pages)
chelseabmw: Yes o. Abi buka nor b restaurant again for 9ja?really? I never knew Behind boy like you dey go buka oooo ![]() |
Creamish: I usually prefer to have the front covered...and i dont braid much...mayb once a year..lolz..the reverse is the case for me,i braid all year round,could fix 1-3x a yr |
chelseabmw: When you hear someone shoutingNa buka you go? ![]() |
lirusehn: it's †[̲̅h̲̅][̲̅e̲̅ truth thoThanks so much Chop am abeg |
Creamish: very nice....but i dont have d liver to make it tho...cos i no get front hair..really? The woman who makes my hair go fit pick your hair anyhow e dey ![]() Thanks 4 the compliment sweetie |
lirusehn:Coming 4m you i'm blushing 4 real oooo |
lirusehn: u baldYes oooo |
Creamish: hahahahahahaha....una no chop belleful b4 una snap dis pix?My dear ask olubukatto oooo,he just rush me won chop my nose sef ![]() Ok na the hair be this. E fine? |
Creamish: Post it here jor....don't b selfish... ![]() Me & my new boyfriend olubukatto before the hair
|
MzMariah: No dey call person ne abeg.yes o,i won show u pix,wetin do your bbm? ![]() Saok that fone 4 water abeg |
dre11:What did I say in the truth or dare game? Fat people sometimes have flat bum,begin check am from today |
dre11:it was probably your twin moniker ![]() Me lekpa?if them join mzmariah, lanicky, Xtarxhyne na im b one of me oooo ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 131 pages)




?

