Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 131 pages)
dytbabe: Clears throatYou want make I rape you for here? ![]() |
RedBenson: Ok. The fact is i don trip for am and i don trip for am. No two ways abt it. Meanwhile, where have u been?mzmariah pursue me ![]() |
MzMariah: Settle matter? make una 2 for use my head settle? HianInstead of you to dey beg on my behalf ![]() Na so u want make I lose my man? ![]() |
teeo:I love u plenty |
teeo:Sweetheart calm down you were asleep & I was really cold so I didn't want to wake u. Divorce ke?babe that word no dey my dictionary ooooo,wetin e mean? #teamcdamsel&teeo |
RedBenson: Na bad thing to mello for babe wey trip u die? She's has got of all i need in a woman. Or have u seen me saying same to other ladies?But where I say na crime? I meant she should keep you guessing na? ![]() Abeg don't take my statement the wrong way,No pun intended whatsoever |
dre11: hmmm!!!!I didn't run away o sweetie. Best answer? . I'm glad you happy Ehn I sight you sweetie tot you don sleep |
MzMariah: Go sleep.MY dear ehhhh ![]() Cold too much,i do need big strong arms to wrap me to sleep joor Olubukato for sweet ooo,only say he no dey my good book atm ![]() |
MzMariah: Shut up..... what's wrong with u and lanicky ![]() |
MzMariah:Did I forget to say not shapy like mzmariah? |
dre11: am not a nolywood fan...... so i don't know that discriptioni'm on the big side oooo,not lepka like mzmariah ![]() |
MzMariah:Na u oooo ![]() |
dre11: yepMy dear I dey like lekpacious bose Not lekpa @ all @ all o |
dre11: she has never upload it.....O u mean my lovely mzmariah Yes na,she has to keep RedBenson on his toes ![]() |
dre11: has she ever upload her pic before talkless of the the guy picsshe don upload her pix before na,i don see this her pix them before na |
chamboy: u for sleep hereif I will sleep with you no problem MzMariah: OYOno way,me & u |
lilwayneme: where do u gals tink u are going?come bk here asapi'm here o sweetie, just that mzmariah no won upload her pix ![]() |
dre11: nah u just day break the good news to me nahGood news? She's been scammed ![]() This 1 she no dey upload the guy pix I think he ran away |
MzMariah: Make we move jor, night don come.let's wiggle our butt as we walk out ![]() |
dre11: thats intresting to hear........U never hear |
MzMariah: Cdamsel let leave abeg, abi you still dey view?sweetie na u I dey follow enter these threads |
chamboy: Page 1 nt loading here, cos d pics is too uglychai ![]() Na person fiancée ooo |
dre11: is it that tiny bumbum thats is giving those advice....nt mine ![]() |
harlos: you don't know anything, don't jump to conclusion yet Xtarxhyne: nt sure joi'm seriously suspecting the 2 of you,so there is a slight possibility abi? ![]() Well I dey wait una to come give testimony |
MzMariah:Your granny ![]() |
dre11: why did u mention mah name....yes na,on my bum bum sef ![]() |
harlos: you don't know anything, don't jump to conclusion yetBros calm down no be fight ![]() |
MzMariah: I can't survive the small of bread, I can die if I eat it. I hate chicken, can't eat it too. Don't use my frying pan to fry your egg, I can kill youRemind me how we are friends again? ![]() Only thing we have in common is that we both don't eat snail |
MzMariah: Yea, hate chicken. gat weakness for itU should marry my brother una go fit ![]() He don't eat chicken as well But come on this pikin how many things don't you eat? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 131 pages)

Pele o 

who told you we are friends?