Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 131 pages)
EyesWideOpen: na u get mensis cramp dey use my name and Akposy in one sentence!sorry bros Bukato3: Ok send me behind the cable then.Make i bless younooooooo,i'm shy |
lertee:its not good oooo, no tempt me ![]() |
Akposy: Cdamsel. Na im first cal me clown oooooya shake hands & move on, things like that hurts my eyes Bukato3: Na taboo? Post the thing joor for national peacepeace ke? U want e-war to start? U know how people phones go scatter? Abeg lemme save myself from thunder & fire way them go cause me |
Bukato3: Post am naa.I no fit post twice |
lertee: Make we talk true,i never see am too. I just hear stories of how pretty you are.lertee u sold me out? Come where u hear story sef?chei my own don finish ![]() |
Akposy: U dey craze wel wel!!! Me n u who be clown EyesWideOpen: dnt mention me in d same sentence as dt clown? I dey only criticize constructivelywhat's with you two? Una dey una period? ![]() |
ARABJAY: for more info on gettn a big booty,plis contact nicki minajshe's too selfish she won't give me small ![]() lertee:tell them na,shey u neva see am? ![]() Bukato3: post and comot am quickly..dont tempt me oooooo |
Royal Roy: [size=16pt] Beautiful Sunday to you beautiful people.[/size]confusion, the boy is wicked |
Bukato3: Hey cda.Post ur pic.I noo b boy na,i don post for the female version ![]() |
Monstertrucks: I lost me in that ass, nd ur tell me superstoryhuh? |
Monstertrucks: will. Will.... autocorrectnag u ke? That takes energy na, where I see that kind energy, na u go nag me die sef ![]() |
Monstertrucks: who tell u say ur nyansh smallits small oooo, I have to wear wonder pant still it's not visible ![]() |
Monstertrucks: lol,.. I'm also scared u won't nag me out.wont or will? Confused |
Monstertrucks: What does it profit a man to have six packs nd not be sexy.will sexy protect me? Shey na this kind biceps go break your teeth if u touch my small yarnsh ![]() |
donem: Haha dont get u sistask mazizi he ll explain |
Akposy: Na wa oooowhy you & EWO like dey yab people, how una know say una be sef? ![]() |
Monstertrucks: yeah,did u miss mehow can I break a monstrous heart?na kpomo na ![]() |
donem: *Chai too early na donem |
donem: **I bind u in JESUS NAME Cover ur chest abeg,i just come back from church my friend ![]() |
Monstertrucks: Them girls are looking for husbands that they will hook on to.I can see idowu, cdamsel And lertee viewing.omo noo just show yourself this morning Oya come marry me na ![]() |
Amefrica: ...And what in hell do you have a profile for?e no dey vex you as e dey vex me, I don't see the reason for this thread,that boys send u pm? People think this is facebook & seun don put "like" underneath profile pix, people go dey run around begging for likes na fuc.king annoyingShe has 25likes so she must b feeling very fly now,her mission has been achieved |
Crisbrizy: MMMMMMM.DIS IS SO NOT GUD..U GUYZ DINT C ME ND CULDNT ASK OF ME..ANYWAY WHO MISSED ME ? Cdamse,eyeswideopen,beennkumar,idowuogbo,akposy,iambreezy,coolndcute,mazizitonene,fko,arabjay,scon p,annawhite,biggame nd odas.......no vex if ur name no dey here..e no easy to write all dis stuff...happy Sunday to u allno b u I dey c so? ![]() Sorry dear,me run commot this room, e no come dey sweet me,but u & your sisi don make my morning,make me & my sugar daddy go snap our own,i dey come with pictures |
SQURA: seems the guys dont have any job than looking through the girls profiles.why did u put it there if u don't want people to see it If they are desperate what does that make you who opened this thread to seek attention & tell us how many pm's you dey get |
mysticgal: broseye i no sabi spoketh pigeon englishits love baby ![]() |
Beennkumar: Hehehehe, please translate the boldedeven me sef no no ![]() Infact stay with alutacontinua,my bobo don show ![]() |
EyesWideOpen: ENOUGH!shey no b room be this? ![]() |
bellong: To those who need my legal services- Tunapa and Yusuph-, you have to pay the consultation fee upfront before I can even listen to your complaints. The fee is too much to be written here, see me in camerau missed the parry,WHY ![]() Dygeasy: He Doesn't Have Enough Competition.ok I won't mind him |
alutacontinua:doesn't work out of serviceOya Beennkumar u have over stayed, je ka lo le ![]() |
Crisbrizy: ah ah wat apin ,akposy nigeria produced by nairalandhelp me ask ooooo ![]() Storms alutacontinua's room, Beennkumar oya let's go,saka is coming ![]() |
alutacontinua: Fight for whatu no saka to change your bulb for u? ![]() If electric come shock fine boy Beennkumar nko? Then we both ll lose out on the fineness So you see why e don turn fight ? ![]() |
alutacontinua: Beenkumar, I need help with the bulb in my room!it seem we gonna have a problem oooooo ![]() After I fight ID I go still fight u 2? ![]() |
Skillbobralph: I am between the range of 24-27. Choose thought as much |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 131 pages)






No talk am again o 
