Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 131 pages)
Crisbrizy: Anoda part of old me..already gonec temptation this night oooooo ![]() |
serubawon: Like Ice Prince says, cdamsel na my personal paddyfriend zoning me? |
@Skillbobralph, dont take this wrong way ooooo, i'm just curious,how old re u? Mayb not the actual age,but gimme a range if u don't mind ![]() |
I am literally gonna gun some of you guys if una no come out 4 Mr NL ![]() @ Beennkumar, coolandcute, Crisbrizy Omo where have I been ID u no go c this kind fine thread carry me enter,bleeped up she goat ![]() |
Bukato3: No be only temporary guy u dey look? Just for the xmas naa.noooo na,temp trans to permanent ![]() |
Bukato3: Like dey go jare.No shakingsso u go purse me when mondi comes again abeg shift where other reliable fine boys dey jare ![]() |
Bukato3: cdamsel how far? Still waiting for ur selling point.seriously now me tripping ![]() |
Crisbrizy: Finally d new me. @Cdamsel nd all u cVery fine new u Bukato3: oya make i put my picturesu really look like otunba make |
Bukato3: *scrambles up and grabs my machete.Chops his extra large head off and Kick that s.hit before it hit the floor! His head flies across this room, break every lamp and dent the door all before it fall into the GOAL!*u have been playing too much violent video games |
Crisbrizy: still on d old sideok oooo no p |
Crisbrizy: More frm mereminds me of a an old friend of mine,carves his brow like yours,i don't like it sha ![]() |
Crisbrizy: mmmmm babe dats d old meeven the present u still pinging ![]() |
Uti _Jara o: I've sent Seun an Email reporting him about your alternate accounts, Sexkillz and Ogugua are not needed on this forum.bros calm down,them don deactivate their old accounts na,i don't think they re breaking any rules getting new accounts ![]() Besides them no want their past to hunt them in the present na,them dey find fresh start as ordinary members them b now ![]() |
Crisbrizy: Back in timemy pinging fine yellow boy ![]() |
lertee: You no wellleave ID,only me know what u seeing ![]() |
yellowpawpaw: Chei, cdamsel, did u say ogugua and sexkiliz r no longer mods?I dey vex for u ooooo,i plan party finish una carry all the food go house make my party scatter abi? ![]() That na old news na,them deactivate their accounts sef, but they still can't do without NL them don come back, but now as members i so pity them cos them go so tongue lash them ehhhhh,i think that's why the had to deactivate their old a/c Plenty drama too place this morning ooooo,i don laugh tire ![]() |
Idowuogbo: Haaaaaaa! Brodamus, u don chop?ID, remember the night vigil oooo ![]() |
i dey c una both ![]() Welcome ooo SK ![]() |
@joey cokastic |
Bukato3: Where is the thing naa? Tha point thingyu lost me dear |
Bukato3: You don spoil market joohow na? Wetin I do? |
[quote author=]Oya, repeat after me. "Yu-mmy"! [/quote]no vex oooo,but na SK b that? ![]() OMG na ogugua88 b this? |
Crisbrizy: I see uar so hot here..cool with no dull mood.hot kwa? Not me oooo |
EWO,i have seen ooo |
EyesWideOpen: U wan see my Hammer Head of HorrorI dey come back with my assessment Akposy: me ooooooosmoking hot,chei, NL come sweet me 2day ooo |
Bukato3: ehn ehn you want to see fiksure right? oya close your eyeseyes wide shut ![]() Akposy: We no be bush meat ooooo... Take ya tym!im really sorry,i just can't help myself around fine rich boys ![]() |
Bukato3: I fine pass all of them,with a juicy fat pocketc temptation, sprinkles anointing water, oya show me pix before u see selling point ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 131 pages)




no p
? 