Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 677 678 679 680 681 682 683 684 685 (of 860 pages)
U guys are blind, una mumu too much, these politicians will kill all of u, na long throat go kill una, why was the fee increased in the 1st place? Our oil money don finish? All of una na zombie, why are nigerians sensless, cant u see what he is trying 2 do? Come and see what will happen wen apc wins again, dem go make life miserable for so many of u, how many of una papa,mama,bro, sis stil get shop for lag? |
Its because EBOLA CURE is expensive |
All of una wey dey praise am blind? Una no know say na politics dem wan use una play. Its becos of next yr election |
Fashola u are not smart, pdp will take over next year. U call us mumu abi? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 677 678 679 680 681 682 683 684 685 (of 860 pages)