CentD's Posts
Nairaland Forum › CentD's Profile › CentD's Posts
@africhika,yeah am igbo.wot of u? |
@peejee,If say na like dis angel dey bi,na im b say kasala go dey 4 heaven because they go dey mistake angel 4 devil. |
@peejee,If say na like dis angel dey bi,na im b say kasala go dey 4 heaven because they go dey mistake angel 4 devil. |
@omolola mi,i jst want we guys 2 go on 1mont strike,dts all i want. |
Why shuld d babes b doin shakara 4 us & we kip on chasing dem.by right,we ar d ones dt sopoz 2b doin shakara 4 dem,afterall we hav upperhand,we hav d money,care,time,satisfying factor,inpregnating factor,etc,infact we do all d work. We dnt hav expiry date bt dey hav. If d guys wl agree wt me,let us go on 1month strike;no chyking of babes,u wl b surprised dt dey wl chyke us by force. |
We bring it back again.make una no run o. |
Dis thread has bin on d front page for 1week 2day.stil counting, |
Dis thread has bin on d front page for 1week 2day.stil counting, |
Dats d kind of relationship am into and nothing wil eva change dat;no touch,no kiss,no sex.all doz tins ar not measures 4 LOVE.LOVE is measured by hw u care 4 ur partner and not hw u touch,kiss or sex her.dats y most girls dont beliv in LOVE anymore because they engaged in LUST callin it LOVE,and wen d guy used dem and dumped dem they say dat LOVE is wicked or dat LOVE does not exist.my dear,LOVE is kind but LUST is wicked. |
Dis is y,dis is y,dis is y am hot, |
Yeah! I am now the most popular guy on Nairaland. |
U knew wot i wantd and u gave it 2 me.Thank u everybody.am grateful. |
CentD is now the most popular guy on nairaland because almost everybody on nairaland romance: 1. has viewed his profile 2. knows his name 3. knows his face e.t.c |
@creamish,i stil dey here,no oda argument 4d mata because i don win d award tee tee.unless una wan cary d mata go NL court of appeal. |
omolola and 190,because dey ar best couples and dey mek d house lively.mayb because of idleness,no offense,but wot matas most is dat dey ar my favorites. |
afta much much ups and downs,d final result announced 'centD,THE MOST HANDSOME GUY IN NAIRALAND!' applause. |
nj11 thanks alot.
|
sledge406 $ marocguy,una dey sincere.omolola1 no mind 190 plz chek out dis 1. |
If u talk say i no fine pass,use 190 head swear & c weda im head no go kill u. |
Atleast,4sure,among d pics posted am stil d most handsome.am stil topping. |
@abn,yeah no sex,dats y i please God dan pleasing her |
APOLOGY:sexylogan,i didnt mean u,i mean d oda guys like 190,dobodobo,etc.the babes like idowuogbo & odas can also post their bf pics. |
@Idowuogbo,upload ur own pic lets c,GRANDMAMA. |
Sexylogan,u hv said it all,& if u dnt hv d liver to post ur pics den bounce & i win. |
His gf is dying 4 me. |
His gf is dying 4 me. |
190,190,190,y ar u so concernd abt my fineness? Is it because ur gf dey trip 4 me? U cant confuse her,omo knws dt am much more finer dan u & she has coleted my fone no. frm my fb account so bounce or drink raw acid. |
Once i die i am goin straight to heaven & nothing will stop me,not even my babe,dat's y i chose to please God rather dan pleasing her so dat once i kpai i dey go heaven straight away,fiam! |
@omolola1,anybody wey wowo pass 190 na DEVIL. |
@teeboyseve,i tire 4 dem o,most of dem no get liver to upload deir pics o because say dey wowo. Had it bin i m nt sure dt i m d finest,den u piple can intimidate me bt wot i m vry sure of,u cant intimidate me no mata wot. |
@igbogirl,no mind 190,i fine pass am and even im girlfriend. @kingsderule,u jst dey enta nairaland nw and u wan use me start work.abeg berge. |
Omolola1,no mind 190,check out centdollars4life@yahoo.com on fb,i dey Awka. |