Chebejohn's Posts
Nairaland Forum › Chebejohn's Profile › Chebejohn's Posts
1 (of 1 pages)
[/color][color=#000099] Rat: (with tiny voice) hello. Man: hello, who am i speaking wit? Rat: na Mr John be dis abi? Man: yes u are speaking wit Mr John, who is dis pls? Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur room mate. Man: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg ur pardon? Rat: which yeye beg u dey beg. i never chop since yesterday wey u waka comot. I check that place wey u dey put food i no see anything. I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there E be like say u wan kili me abi.. No problem, i jux say make i let u know say that ur certificate 4 inside your wardrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY i don eat d "LA" comot. Remaining "GOS" STATE UNIVERSITY. Let me see which work u go take "GOS" state university find. DESCRIBE THIS RAT |
(Girl)Vicki chikadibia,chukwuchebe david (Boy)kingsley ndubuisi,chukwuchebe david (Girl)josphine chiamaka,chukwuchebe david (Boy)williams uba, chukwucheb david |
hahahhahahahhahahahahahahhahahahahhahahahahhahahahahahhahahahahahahhahahahahahahhahahahahahhhahahahhahahahhahahaha ha no be only una sabi facebook but wait oo,come talk sense ni his only indirectly broadcasting himself to nigerians that his not yet dead |
Plz can someone here help me,what's the difference b/w bb bold 2 and bold 4 |
I came I saw and I conquared |
G|"""\ /"""| O| |\ \/ ORNING O| | \__/| | D|__| |__|TO YOU |
You guys should always pray make this kind of anacoda no even come for west africa talkless of being in nigeria,if such thing happen that means both our predo and boko haram will be consumed[color=#990000][/color] |
DO innoson produce keke napep |
[color=#770077][/color]omo dis guys never complete the time table cus igbo no dey here and huasa no dey dat means eno complete na,wrong 80% out of 100% |
why must they compensate |
1 (of 1 pages)