Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,404 members, 7,853,790 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 01:07 AM

Chez1978's Posts

Nairaland Forum / Chez1978's Profile / Chez1978's Posts

(1) (of 1 pages)

Dating And Meet-up Zone / Re: How I Got Her In 48hrs, Yet She Is Not An Ashawo by chez1978: 4:58am On Jan 20, 2013
O boy na wa 4 u self 4 ur mind now u b james bond na wetin ur parent send u go school go do b dis wan u finish sch now u go say u no get job and na u do urself wan ur mate dey read 4 sch na babe runs na him u dey do as u knw say u get sweet mouth make u use am get money wan go better ur life
Dating And Meet-up Zone / Re: Bbm Pin Exchange by chez1978: 4:34am On Jan 20, 2013
Abeg 227fd63f sugar mummy and rich babes pis bcus I dey die no dey find I don dey finish or hw u see am
Dating And Meet-up Zone / Re: Dating Friendly YIM/ BBM Pin Exchange Thread : Drop Urs, U Cld Meet Ur Soulmate by chez1978: 4:24am On Jan 20, 2013
9ice job! I dey feel ur format me I b ben I dey 34yrs I dey honest and I b fine boy small but pepper no rest 4 my side dat is to say I no get money I b self employ 5ft 6in I want keep u help me fine better igbo or yoruba lady christian tall wan full ground but make she no too much orobo or too much lepa she go fine wella and she go better pass me dats is to say she go hole her side bcus I dey die no go marry I don die finish and she go dey fear baba god wella make dem ping ping me for 227fd63f or call 08034241798 I beg no flash bcus I no b don jazzy na serious lady I want o b one wey ready 4 marriage tins o

1 Like

Dating And Meet-up Zone / Re: Guys Drop Ur Number And Let The Ladies Call (hook Up Someone Pls) by chez1978: 3:50am On Jan 20, 2013
Hook me up with a rich sugar mummy lagos or abuja am chez and am honest and goodlooking very hot in bed call 08034241798 u will b happy u called me
Dating And Meet-up Zone / Re: Guys Drop Ur Number And Let The Ladies Call (hook Up Someone Pls) by chez1978: 3:41am On Jan 20, 2013
Hey am chez kooL collected and honest guy pls hook me up with a pretty god fearing tall not too fat not to slim busty rich working class lady between ages 29 to 31 for a serious relationship pls I need the serious minded ones call 08034241798 mind u am not a rich guy pls I need some who is ready to help financially

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.