Chibboy's Posts
Nairaland Forum › Chibboy's Profile › Chibboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
lalasticlala i dey hail o.. i know say nairaland mods dey feed well. mynd44 seun ...make una come find out oo. some :Dnairalanders dey struggle to keep body going o... God dey o |
dave06:bross chai there is God o... say the truth o.. |
luwiizy:someimes i fit wait till around 12pm then i go swallow heavy akpu.. till tommorrow... .. man shall not eat by bread alone |
luwiizy:bros say the truth o bases on logisticss lolzz |
Just say the truth and dont lie o.. some of us cannot afford to eat 3square meals again due to he high cost of food stuffs and ingridients an kerosene ,even firewood.. to eat 3times now is suicide even two times sef na war.. man must survive.. for me, i no go lie o.. 0-1-0. is my recession feeding pattern until i can see light at the end of the tunnel o .. u nko? |
:Dnairalanders dey struggle to keep body going o... God dey o