₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,661 members, 8,513,017 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 11:15 AM

Toggle theme

Chic2pimp's Posts

Nairaland Forum › Chic2pimp's Profile › Chic2pimp's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 191 192 193 194 195 196 197 198 199 (of 626 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 8:00pm On Mar 21, 2015
fredoooooo:
I'm allergic to violence except the one on the bed wink tongue cheesy
Tomorrow is sunday no correct me abeg. I dey lead the prayer warriors for church tomorrow cool
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 7:54pm On Mar 21, 2015
fredoooooo:
Bros watch wrestling too tongue cheesy
Uncle u better come and watch REAL MAN'S SPORT. Not the sissyfied one wey u dey watch tongue tongue
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 7:48pm On Mar 21, 2015
Footballers should a leaf out of their rugby counterpart's books when it comes to the issue of Respect. Watching the England vs France game only serves to drive home that particular point
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 10:44pm On Mar 18, 2015
coogar:
na arrangee
once you hear a nigerian married in secret, na arrangee. the chic would either be from czech or estonia. cheesy
Loooooool i can't deal with u tonight abeg grin grin grin grin grin.
Chei I am cracking my ribs real bad here. U have this thing figured out to a tee.


Nihilist:
Shey You sef dey mind Coogar ni?
Person wey dey access internet from inside Yarl Wood as priviledged 'guest'
shocked shocked grin grin grin grin grin grin. I can't with the two of you tonight. Infact I refuse to grin grin grin.

Congrats once again on taking that bold step. It's not easy abeg.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 10:05pm On Mar 18, 2015
coogar:
i suspect it's an arrangee.
nihilist don hook an eastern european babe for a special purpose. grin
Looooooool LWKMD grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Did not see that coming grin. See as u wan finish Gustavo sha grin grin grin. The boy get burgundy pali o
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 9:33pm On Mar 18, 2015
Gustavo Baba don hook one oyinbo girl ba?

Congrats o. The Boy done good!
Sports › Re: NPFL: Warri Wolves Vs Giwa FC (3 - 0) On 18th march 2015 by chic2pimp(m): 6:13pm On Mar 18, 2015
Warri no dey carry last cool
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by chic2pimp(m): 11:33pm On Mar 17, 2015
fredoooooo:
Last on my list this evening, 50 cent - disco inferno this one is chic2pimp my pastor grin

Thank you Dj Tval
*speaks in tongues* Malachi malachi taratataaas bombasticooooo wapaparama
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 1:05am On Mar 17, 2015
coogar:
chic2pimp, thunder faya you. cheesy
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 12:23am On Mar 17, 2015
coogar:
no wonder your face looks like granny panties. grin
When would you let this slide? grin

dyabman:
@coogar
You don't forget things angry ode
No mind Coogs jare. Methinks he has some kind of weird fetish for granny panties grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 5:21pm On Mar 12, 2015
fredoooooo:
My gf no born pikin which one be treble or quadruple again ...
heared inzaghi collapsed last gw after the 92:50 mins equalizer grin grin grin
Una don mellow no be so? Chai Psg no do una well o grin grin grin grin grin grin grin grin

Nah Jose e take style resemble o grin. Defensive footy specialists grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 4:52pm On Mar 12, 2015
fredoooooo:
Bros of life , how far na ? New fish dey ? tongue
I just dey greet una treble abi na quadruple winners grin grin grin grin grin grin grin grin. grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 9:27am On Mar 12, 2015
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

HOW MARKET? grin grin grin grin grin grin

FREDOOOOO U STILL DEY ALIVE? grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by chic2pimp(m): 6:56pm On Mar 05, 2015
edoyad:
It's the Red and White bêbê
Dayo don free you no be so?
Nairaland General › Re: Do These Products Still Exist? by chic2pimp(m): 7:02pm On Mar 02, 2015
EdDave:
Do you know its not jangilova epo motor? it is
JINGLE OVER LIKE A MOTOR!! I bet u didn't know.
Don't be shy, I didn't know either until now I am
sure 99.9 % of adults that grew up in Nigeria don't
know dat d nursery rhyme "sandalili sandalili" is
actually "standard living standard living". I know u
are singing it now again, smiles ***Confess.! are u
guilty?
Sandalili sandalili sandalili sandalili. I am a doctor in my country, everyone knows me well if u look at me up and down you will know that it's true grin grin cheesy grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 7:31pm On Mar 01, 2015
fredoooooo:
Milan match is better tongue
Comot 4 road make I see front jare tongue
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 7:04pm On Mar 01, 2015
tonididdy:
hello champions
Wetin concern me with Chelsea when Better sport of Rugby dia? huh
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by chic2pimp(m): 6:52pm On Mar 01, 2015
This dudes should not be allowed anywhere near the North London area again.
Romance › Re: Ladies Who Would You Choose From These Men? by chic2pimp(m): 7:49pm On Feb 26, 2015
Mhizizzy:
U ugly cool
Bia You sef dey call people ugly?LOOOOOOOOOOL grin grin grin
Celebrities › Re: Tyson Beckford Sends D9gerianking, Nigerian Aspiring Model Nasty Comments by chic2pimp(m): 11:40pm On Feb 25, 2015
Sad Negroes constantly looking for ways to pull each other down.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by chic2pimp(m): 11:16pm On Feb 25, 2015
fredoooooo:
She go ban you till eternity grin grin
grin grin grin grin grin grin.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by chic2pimp(m): 11:15pm On Feb 25, 2015
fredoooooo:
If I die of laugh na you kill me today grin
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Monaco: UCL (1 - 3) On 25th February 2015 by chic2pimp(m): 11:13pm On Feb 25, 2015
fredoooooo:
Yoh get bad mouth ,na my mukina2 you finish like this ..
me I no dey see anybody now , I just leave drum for her to cry .. eyes dirty now , na tommorow we go know wetin dey grin grin
I could not disagree anymore. I feel i have been lenient sef angry grin grin grin. Nah spambot go drive comot hia wahlai grin.. Tomorrow ke? Today o Tomorrow o next tomorrow o next week sef she go still dey hia am. Oya make una join me sekem grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by chic2pimp(m): 11:03pm On Feb 25, 2015
chimerase2:
Mukina2 dey view de thread oh tank God she go see ma shout out song gringrin
Ehn ehn u don sight am ni? grin grin. Mukinatu sikiratu show face sharp sharp o grin cheesy grin

Nihilist:
Keky I sight yo..
grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by chic2pimp(m): 11:00pm On Feb 25, 2015
chimerase2:
chimpopopo ma manst man I dn find u tire gringrin
Chin chin i see u o grin. How u dey nau? No mind me nah Mukinatu i dey find. I dey fear for her safety o grin grin grin

fredoooooo:
You just kuku wan finish my mukina2 grin cheesy grin
Bros your boy is innocent til proven guilty o grin grin. She go hia am tonight grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by chic2pimp(m): 10:57pm On Feb 25, 2015
Tval:

https://www.youtube.com/watch?v=I1X-CoKYRFE
You be person jare. Mukina better come and sekem o. Plus bring Seun to the parryyy too
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Monaco: UCL (1 - 3) On 25th February 2015 by chic2pimp(m): 10:56pm On Feb 25, 2015
fredoooooo:
i go try ,but me I dey drink orijin with my guys now grin grin
I no dey joke o. I dey fear for her safety tonight sha grin. She fit kill person tonight o grin grin grin. Her eyes go dey red like person wey just drink alomo grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by chic2pimp(m): 10:53pm On Feb 25, 2015
Na lie una neva play Mukina favourite jam ni? Mbanu o

Oya DJ Tval knack me Sekem

Sekem sekem sekem sekem sekem............
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Monaco: UCL (1 - 3) On 25th February 2015 by chic2pimp(m): 10:49pm On Feb 25, 2015
fredoooooo:
I trust you ... abeg you help me see mukina2 grin grin
I no see am o grin grin grin grin. Abeg make u check on her well being. I take gawd beg u o grin grin grin.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Monaco: UCL (1 - 3) On 25th February 2015 by chic2pimp(m): 10:48pm On Feb 25, 2015
hadizadeezy:
if she die na u I go arrest sad sad
Me ke? shocked shocked grin. Abeg make u check on her well being o. Na dis kain result dey turn person mad grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Monaco: UCL (1 - 3) On 25th February 2015 by chic2pimp(m): 10:00pm On Feb 25, 2015
fredoooooo:
Bros you go dance pasUma grin grin grin
My boy i don ready die grin grin grin grin. I throway salute o grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 191 192 193 194 195 196 197 198 199 (of 626 pages)