Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,320 members, 7,836,378 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 06:42 AM

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (4791) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2364238 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (4788) (4789) (4790) (4791) (4792) (4793) (4794) ... (4901) (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 5:09pm On Dec 24, 2020
DagashSamson:
Country - Turkey

League - Super Lig

Fixture - Ankaragucu - Besiktas

Prediction - Under 2.5 goals

Time - 5pm
no weapon fashioned and designed against my ticket shall prosper,abeg who get that meme wey dem use leg clear pesin? angry

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:09pm On Dec 24, 2020
NegroAcheiver:

No be my picture be that, me and the guy just get the same surname the Werey just jump go Facebook dey find my pic but I don comot am since but the dad shit na true. I don report him case to lion building already. cool Abi you wan join am wink

No dey disguise. That picture na ur own

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Memberclub(m): 5:12pm On Dec 24, 2020
I need to win 190k this week

1 Like 2 Shares

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by waploger(m): 5:13pm On Dec 24, 2020
NegroAcheiver:
Una just dey gimme unnecessary mentions, wetin funny now smiley
Happy crismas cheesy

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by waploger(m): 5:14pm On Dec 24, 2020
NegroAcheiver:
Una just dey gimme unnecessary mentions, wetin funny now smiley
Happy crismas cheesy

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:19pm On Dec 24, 2020
MIRACOOD1:


No dey disguise. That picture na ur own
I for post my real pic show you bro but una go use am troll me. No be me get am. I no dey bear great

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:20pm On Dec 24, 2020
waploger:


Happy crismas cheesy
Same my bro. I get you for mind after that your zoom tips earlier this year. make Oluwa gel ground fess

2 Likes 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by niyiforeal(m): 5:20pm On Dec 24, 2020
niyiforeal:
I have a way you can be earning 4k in a day just by referring people to swirge and it is 100% real

Modified :
If you are doubting you don't have to be, swirge was launched recently all you need do is register with a link I will send to you either through my mail or my WhatsApp since we all know links are not allowed on Nairaland, I have already received 4k twice so you don't need to ask if they are actually paying.
don't miss out on swirge grab this opportunity while you can by earning just with your phone and data.

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by jsnowy98: 5:29pm On Dec 24, 2020
Kharol1234:
kharol2 953554 bet9ja
Done, boss.

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:31pm On Dec 24, 2020
jsnowy98:

Done, boss.
Merry Christmas bro wink

3676606 Jerryboy1993

2 Likes 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DoubleEngine007: 5:40pm On Dec 24, 2020
Bunsenbun:
I need to reduce my betting level. embarassed embarassed
A Very Good New Year Resolution . Alabi own don too much!

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by OgwuEgo: 5:41pm On Dec 24, 2020
Make I see the pictures cheesy
ThreadOwner:
Done cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by OgwuEgo: 5:42pm On Dec 24, 2020
Jerrythacrumbee, the only crumbee wey no dey observe public holiday.
jerrythafinisher:

Merry Christmas bro wink

3676606 Jerryboy1993

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kharol1234: 5:42pm On Dec 24, 2020
jsnowy98:

Done, boss.
seen thanks so much

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by erniok(m): 5:46pm On Dec 24, 2020
niyiforeal:
don't miss out on swirge grab this opportunity while you can by earning just with your phone and data.
Use the link as your signature. I don't think you'll get banned for it.

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:47pm On Dec 24, 2020
OgwuEgo:
Jerrythacrumbee, the only crumbee wey no dey observe public holiday.
Come do Xmas for me

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:51pm On Dec 24, 2020
jerrythafinisher:

Come do Xmas for me
Him go tell make you drop piggyvest account for transfer just like him do for ewuhausa. I fear who no fear Pikko grin grin grin

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:52pm On Dec 24, 2020
NegroAcheiver:

Him go tell make you drop piggyvest account for transfer just like him do for ewuhausa. I fear who no fear Pikko grin grin grin
Shebi na person wey get piggyvest account dey drop details

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Mobikay101(m): 5:53pm On Dec 24, 2020
DagashSamson:
Country - Turkey
League - Super Lig
Fixture - Ankaragucu - Besiktas
Prediction - Under 2.5 goals
Time - 5pm

You no serious oV 2.5 goals

1 Like 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by chidonez: 5:58pm On Dec 24, 2020
oluwadabira111:
Abeg shey na only me dey experience this GT bank USSD failure

I think say na only me oo... I can't fund my melbet or 22bet again cos both sites removed the *737* option for best reasons know to them..even msport sef the option no dey again... I just weak
But e fit be say na sign from above say this week go bloody make I just use my money so better thing grin grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SPOLO(m): 5:58pm On Dec 24, 2020
The kind games wey dey during boxing day eh!

E just be like film

na to just randomly select them jor and funny enough people go still win big with those matches
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Mobikay101(m): 6:01pm On Dec 24, 2020
SPOLO:
The kind games wey dey during boxing day eh!

E just be like film

na to just randomly select them jor and funny enough people go still win big with those matches
Honestly..
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 6:02pm On Dec 24, 2020
chidonez:


I think say na only me oo... I can't fund my melbet or 22bet again cos both sites removed the *737* option for best reasons know to them..even msport sef the option no dey again... I just weak
But e fit be say na sign from above say this week go bloody make I just use my money so better thing grin grin
baba me no get their ATM card na the transfer I dey use collect money as I dry now I no get shigbai for hand
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:02pm On Dec 24, 2020
jerrythafinisher:

Shebi na person wey get piggyvest account dey drop details
grin grin grin E go better my guy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 6:04pm On Dec 24, 2020
Na who be that pesin wey dey like and share all the posts? See wetin alabi dy do pesin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:05pm On Dec 24, 2020
bantamx:
Na who be that pesin wey dey like and share all the posts? See wetin alabi dy do pesin
Na chidonez

d guy no get work
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Deffjam: 6:09pm On Dec 24, 2020
jsnowy98:
Done, boss.
campgenoa12 9920051
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 6:11pm On Dec 24, 2020
Won 3odd 4odd and 5odd yesterday, miss 55odd with rennes failing to score 1goal yesterday was actually good.I pray this weekend should be the same

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 6:12pm On Dec 24, 2020

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:13pm On Dec 24, 2020
oluwadabira111:
Won 3odd 4odd and 5odd yesterday, miss 55odd with rennes failing to score 1goal yesterday was actually good.I pray this weekend should be the same
Wetin go con happen now
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by waploger(m): 6:13pm On Dec 24, 2020
NegroAcheiver:

Same my bro. I get you for mind after that your zoom tips earlier this year. make Oluwa gel ground fess

Amen!!
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Jerkules: 6:14pm On Dec 24, 2020
oluwadabira111:
Won 3odd 4odd and 5odd yesterday, miss 55odd with rennes failing to score 1goal yesterday was actually good.I pray this weekend should be the same
1972860 betking

(1) (2) (3) ... (4788) (4789) (4790) (4791) (4792) (4793) (4794) ... (4901)

Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / What To Do To Make Money Online?

Viewing this topic: 5 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.