Chimerase's Posts
Nairaland Forum › Chimerase's Profile › Chimerase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 69 pages)
What kind of formation is dis? ![]() |
Cm wia dis thread dey since ![]() Wia dem hide am put ![]() |
lepasharon: but short girls are cute..arent they ?u re in that category, u re short engine ![]() |
SniperInADiaper: Companionshipna de same tin na sex ![]() |
OP u rre very stewpid for dat ![]() And am very sure u re still a kid cus u talk like one So u advise gals to sleep with guys dat can afford condom? ![]() FOOLISH FOOOOOOOOOOOL ![]() |
Lol dis is. Coming. From fake news. Nigeria ![]() Always making pple laff ![]() I swear if una follow FNN una go laff die Meanwhile genevive no talk anytin na FNN form all de whole tin Well dats de way to mak their fellowers laf die ![]() |
That cameraman wicked die I swear na wia him fit snap shap ![]() Meanwhile dat tin be like desert ![]() |
fredoooooo: Useless italian who believe the world revolve arround him .for wat!! ![]() |
mukina2: chimpanzee silencena me? ![]() Na ma enzymatic lame u de flex like dat? ![]() Becareful or una go lose and shawcross go break ozil leg ![]() |
Mukina u dn run update scores shap shap na ![]() Ur Mate the rob for match u dey rob for nairaland ![]() |
Mikel scores!!! ![]() |
Opiosko: Mod update na, abi u b Manure fan?mukina aunty sista broda cousin sista sista's frnd no well so she is nt in the mood nw ![]() |
fredoooooo: Oscar scoreyea ma boi |
fredoooooo: na your time make you use am wellwa no wetin dey mak mukina happi like dis?....she win baba ijebu ![]() |
I swear na ETO and co mak me no show ma big heaad for here on saturday o! Dem try wella ![]() |
fredoooooo:close teeth ![]() U beta go huz before them gate ![]() |
fredoooooo: yeye , you no fit kick eggsharap becos u see me here ![]() I dey play like mohammed garba a terrific plier ![]() |
mukina2: why i nor buy am sefsista mi cm buy me...I be free agent ![]() |
fredoooooo: my efiko brother , how you dey now , how many gala you chop today , champions league dey this week , make you show up o , if you no want make i comot all the food for ya housesharap comot ur big head mak I flex dis match ![]() |
fredoooooo: michu and skertel ,wrestlimania 30OLODO IN CAPITAL LETTER ![]() |
Choi!! I swear dis gal wowo die see her face ![]() And her red pant cm who she de flash dt one for nw ![]() |
@ op u nid serious deliverance of 90 days dry fast from mountain of fire |
amnestylaw1:operator! Operator!! Operator!!! Hw many tims I flex ur name Wich prophet get big head I mean EDWARD? ![]() |
amnestylaw1: I was actually thinking same. Everybody says my wife and baby are good looking, no one says I am or not.na ur big head. De confuse us ![]() |
E be like say de baby wan get bald head ![]() |
spongeback: Hmmmmmmmmmmmm who mess hereu dn tear ur pant with mess ![]() |
Havilah93: Wait ooo, which one of them is Waje?the 3 na waje ![]() |
Dis lie mohammed slf wetin concern u ![]() |
[quote author=Jingo-OAU]Infact, as am typing this, am charging my BB in church and at the same time, pinging.[/quote]lol #teamBB na we we na..bro abeg u sure say na church u go? ![]() |
Tholudee: Happy birthday gbogbo big girlshe de celebrate her 44. Year birthday ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 69 pages)




