₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,391 members, 8,511,604 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 03:53 AM

Toggle theme

Chimerase2's Posts

Nairaland Forum › Chimerase2's Profile › Chimerase2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 348 pages)

Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 2:43pm On Mar 21, 2015
KingTom:
Person wan claim your title grin
him no fit try amu nah na joke him dey grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 1:08pm On Mar 21, 2015
KingTom:
Ah! Chimerase2 shocked
wetin be dat u see wily wily undecided
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 1:06pm On Mar 21, 2015
iceberylin:
For waht na angry
easy nah u knw say me na ur man grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 1:06pm On Mar 21, 2015
Lala247:
Pls lol wts the kiss for.. Hw u go sbuse person come kiss am at tbe same time undecided nah so una dey love abi
yes nah na so we dey do for our village undecided
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:28am On Mar 21, 2015
iceberylin:
I be human being na grin
remember me oh if u re experiencing de heaven on earth grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:27am On Mar 21, 2015
KingTom:
The guy sefgrin
I swear say de guy na pure sense man him no wan carry last for cat mins3
Son of man believe u de man of god dat guy is gifted in cat mins3 dats his calling grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:25am On Mar 21, 2015
KingTom:
Chemical reactions don occur there. MOG abeg make we stop na person pikin, she go dey her room dey cry now sef grin
abeg which kind reaction
Abeg gist de mins3
No fear if de bann us our aunty for ontop go cum resue us grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:21am On Mar 21, 2015
iceberylin:
That babe lines go hot ooo...


I pray for something like..

I drop my ××××y before you grin
u go bounce on it sharp sharp grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:20am On Mar 21, 2015
KingTom:
The mumu no gree chose anybody hin just come make noise about loving them equally bla bla bla. The Cow cause serious fight here yesterday o grin grin
de guy na oliver twist him wan chop two kpomo at de same time grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:17am On Mar 21, 2015
iceberylin:
Bring amu...
Like 3 times abi undecided
no make amu random number like 6 times undecided
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:16am On Mar 21, 2015
KingTom:
E don congeal grin
chai I dn die grin
U mean e shrink gringrin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:15am On Mar 21, 2015
iceberylin:
Buh rape isnt allowed angry
no nah amu against it
Is not even in our discussion undecided

Be prepared ggrin wan woo u tonight grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:13am On Mar 21, 2015
iceberylin:
Gun without bullet angry


I no get 100# to waste oo
taste amu for ua leg first undecided
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:12am On Mar 21, 2015
KingTom:
I no dey chop DRAW SOUP grin grin grin
na ma favourite but dis one dn spoil finish grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:10am On Mar 21, 2015
iceberylin:
Legal or illegal grin
as long as kongi is involved ma broda noting is illegal cool
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:08am On Mar 21, 2015
iceberylin:
Waitn him yarn??


Looking for my gun¤¤¤¤¤¤¤¤
*gives him ma nollywood gun*
Take amu finish amu
We romancelander go contribute 100 naira each I no stingy like dat grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:05am On Mar 21, 2015
iceberylin:
Anyhow sha.. the ministry must move grin
yes oh some how any how kongi must be cured grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:04am On Mar 21, 2015
KingTom:
It is against my principles grin
u get principles?
Abi na archimedes principle u get grin
As far as amu concerned u dnt hv principle in dat mins3 grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 8:02am On Mar 21, 2015
iceberylin:
Guy gist me waitn I miss na...
Omo that cherryice last line wicked grin



Probably gave that nigga hard_on
vessline go dey nah grin
But I pity de boi if him vessline and soap finish e go just creat small hole for him pillow take use move him eluelu forward grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 7:57am On Mar 21, 2015
iceberylin:
Omo, na one ps4 weh I dh play oooo...
I don dh addicted to that thing wink




Buh am here today sha
u dn miss nah kingtom dn finish u for back embarassed
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 7:55am On Mar 21, 2015
KingTom:
She is in need of a big amu in her life, to come and relieve stress grin grin grin
give amu ua own amu nah abi wetin concern me grin
I no de do agadi nwanyis is against ma calling grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 7:53am On Mar 21, 2015
iceberylin:
Just a little absence, him dn carry my banny cry
no wori na my God go judge am
*gives him handky with bucket* no cry again abeg I no get extra bucket to give u oh grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 7:51am On Mar 21, 2015
iceberylin:
Madman grin
wia u dey since ua wooer dey find u? grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 7:48am On Mar 21, 2015
KingTom:
I sight am grin
fear no catsh u? grin
E be like e dn resum morning duty
Na morning shift e dey grin
Kai e be like e no dey use dis small osusu way oga give amu play grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 7:42am On Mar 21, 2015
KingTom:
How many men of God for NL grin
no just mind dat guy him dn call amu play now undecided
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 7:39am On Mar 21, 2015
KingTom:
I cannot live with a terrorist grin
e dn shook head oh grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 7:28am On Mar 21, 2015
KingTom:
Ara gbakwa gi ni isi there! Marry wetin? Bia Nwokem easy o grin grin grin
u no no say if u marry amu no ban again grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 2:49am On Mar 21, 2015
stephenqueen:
Offence no 2, ur crime don dey pile up grin grin
stingy guy u no want make god bless dem undecided
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 2:48am On Mar 21, 2015
Dimples192:
Sorry sir
I got the wrong end of the stick undecided
mention me tomorrow I have a gift for ua mins3 cheesy
Is a precious gift
For now leme go and seek de face of ma lord tru vision
Goodnight cheesy
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 2:45am On Mar 21, 2015
stephenqueen:
Na ICC ur case dey o.......u sure say u be man of God,man of God wey dey commit crime grin grin grin grin
amu an ordaind man of god nah
See I deey find female members oh so tell ua babes and dos gals way friendzone u say vacancy dey ma mins3 gringrin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 2:37am On Mar 21, 2015
Dimples192:
You said I'll see signs and wonders
That ain't hallucinatinghuh
For that one would be high to see signs etc
wat of signs and wonders of miracle undecided
U re tempting the man of god embarassed
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 2:36am On Mar 21, 2015
stephenqueen:
Your case dey court grin
which court? grin
Abeg I be man of god oh grin
Dem no de carry us go court grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 348 pages)