₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,360 members, 8,511,497 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 06:58 PM

Toggle theme

Chimerase2's Posts

Nairaland Forum › Chimerase2's Profile › Chimerase2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 348 pages)

Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 10:51pm On Mar 20, 2015
KingTom:
Dem dey threaten me with ban grin
who be dat grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 10:32pm On Mar 20, 2015
KingTom:
Sorry Pastor grin
ua sins shall find u out grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 10:24pm On Mar 20, 2015
KingTom:
Amu ocha grin
wetin bring amu ocha for our talk now u dn spoil finish embarassed
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 10:07pm On Mar 20, 2015
KingTom:
Obiagwu! grin
undecided lipsrsealed
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 10:03pm On Mar 20, 2015
KingTom:
I dey do charity, help the less privileged grin
tank u wn I need ua mins3 for osusu I call u undecided
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 10:01pm On Mar 20, 2015
De kind raw sexy romantic lines amu seeing here eh nna eh grin
De wooers go make kongi catch de wooees oh grin
As for me ma chior mistrss is by ma side, na all night worship/minstration we go do tonight grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 9:55pm On Mar 20, 2015
KingTom:
To all the rejected ladies looking for a shoulder to cry on, My Man of God Chimerase2 is available and ready to recruit new members into his mins3. So apply now while stocks last grin grin grin
but I no employ u to ma mins3 nah haba work no pay angry
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 9:52pm On Mar 20, 2015
KingTom:
I no fine like you na, Oh wait o, dem no woo you too? shocked
grin grin grin
dat is not ma calling grin
I just come watch
Don't u knw its tempting undecided
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 9:37pm On Mar 20, 2015
KingTom:
My boss, you don resurrect again abi? Why you no come since, dem for woo you grin
u way dey even wen de tin neva start self why dem no woo u nah grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 9:30pm On Mar 20, 2015
KingTom:
Dem say you no go make am! Dem say you go join me for no wooers club! Dem say your head dey like 10'11 spanner! But now dem don run! Congrats boss!!!
grin grin grin
tank God I no embarras ma self grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 9:16pm On Mar 20, 2015
Claireshan1:
You want to buy mb for me?
undecided
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 9:12pm On Mar 20, 2015
tosyne2much:
cool
permit me to say dis, ua mins3 is moving grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 9:08pm On Mar 20, 2015
Claireshan1:
Am sorry o but I can't drop my lines because our dearest kulboy is nowhere to be found

so its like wasting my MB for nothing
just do it dota of zion, God will replnish ua MB cry cry
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 9:07pm On Mar 20, 2015
There is a saying dat goes dis way
After the rain cus sun
Hope after all dis romantic and sexy woo-ing der will be IBONGI for dos men of god dat is involved undecided
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 9:02pm On Mar 20, 2015
Luv just de fly up and down
Se as gals de profess luv for guys choi
Some guys may end up using th soap mins3 to devalue/denature their already elevated status quo grin
Romance › Re: 9ja Babes & Wayo by chimerase2: 7:44pm On Mar 20, 2015
gringrin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [female Edition] #DAY2 by chimerase2: 7:37pm On Mar 20, 2015
Ma man no dey der cry
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by chimerase2: 7:34pm On Mar 20, 2015
KingTom:
Guy see your life undecided Your last pic make sense see as you resemble Neo for matrix with that Bottle you cover for eye, Fine boy. Now you go change am to this thing wey you wear Abokki Cap like Dundee! You resemble the Agboro wey dey load vehicles for Ojuelegba! Ovie, how far na? grin grin grin
see person way I dey support, we dey quarrel? grin
If na dat pix just bone amu na just selfie no make up just woke up early momo snap amu and e still be like dat grin
How far u nah grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by chimerase2: 7:29pm On Mar 20, 2015
KingTom:
But you slept on his bed last night? undecided
ashwo na wetin she ask u undecided
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by chimerase2: 7:28pm On Mar 20, 2015
KingTom:
I no get their Time grin
e be like I dey smell lie for here
Aburo LIE mohammed grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by chimerase2: 7:27pm On Mar 20, 2015
ggrin:
ppl wey worwor sef dy get wooer sad
*faints* gringrin
Atleast e pass tinubu and obj for rating grin
Bia kingtom if na me I no go chop dis nite grin
Prove to her guy impress her with a new pix nah abi camera men dey strike for una side grin embarassed lipsrsealed
Romance › Re: Asking A Boy/girl Out On Social Media, Right Or Wrong? by chimerase2: 7:23pm On Mar 20, 2015
Blackett:
[color=#150000]The thread is not focusing on Nairaland alone. [/color]
but is not a must u include all social network, amu on nairaland so I chose to speak abt nairaland undecided
Dating And Meet-up Zone › Re: Need A Relationship by chimerase2: 7:19pm On Mar 20, 2015
Gals go strike for una area? undecided
Romance › Re: Asking A Boy/girl Out On Social Media, Right Or Wrong? by chimerase2: 7:16pm On Mar 20, 2015
Blackett:
[color=#150000]Opinions like these leave my mouth agape.

Is the "social media" restricted to nairaland?

What of BBM, what of Whatsapp, what of skype?

Are they multimedia?
[/color]
I only talked abt nairaland, thank u
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by chimerase2: 7:13pm On Mar 20, 2015
KingTom:
When this wooing dey start again grin
as if u gt wooer
Guy if na me I no go chop from page 1 till 98 person no woo u gringrin
Ua own bad gan oh grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by chimerase2: 7:08pm On Mar 20, 2015
KingTom:
Abeg no disturb me, I dey listen to the REAL man of God, Gordons grin grin grin
no mind dat guy AMU de real man of God grin
Romance › Re: Asking A Boy/girl Out On Social Media, Right Or Wrong? by chimerase2: 7:07pm On Mar 20, 2015
Waste of time
Waste of resource
And is very very wrong
It has sooooo many disadvantages
Wen der re beautiful gals who u see life veri day I mean wat dn do u need a gal whose profile pix is black and white undecided
So dat re colour re very few vn u dnt knw weda dey re truely females behind d monicker
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by chimerase2: 7:02pm On Mar 20, 2015
KingTom:
Na wa guy, no dey spread this post na grin
so u de fear reach lik dis grin
U no get liver grin
Romance › Re: The WOOING CHALLENGE 2015 [Female Edition] #DAY1 by chimerase2: 6:57pm On Mar 20, 2015
KingTom:
Really? shocked I hope that product of a wasted ovary will allow me to enjoy it today grin grin grin
orijin chop ban na ua turn ua holiday dn almost load finish Dey 99 perent as I speak grin
Romance › Re: Give This PIX A Name by chimerase2: 6:55pm On Mar 20, 2015
Orijin102:
No be small ban oo
Na one kind mighty ban dem gimme grin
I sure say na dat lalasticlal.a go ban me...
give up small kwanu nah grin
Haba grin

Btw na how many years imprisonment dem give u? grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 348 pages)