Chimerase2's Posts
Nairaland Forum › Chimerase2's Profile › Chimerase2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 315 316 317 318 319 320 321 322 323 (of 348 pages)
After nw dem go say wenger no de sign grandpa. ![]() |
mukina2: e resemble pursestrings?dem tell u say sleep hol me una dn use ojoro rob match na ![]() |
Padipadi: say wetin?me dey jare |
![]() |
xynerise: Ojorooooo!! Penaltyif ref no blow am, blow am nah ![]() |
Boring match ![]() |
mukina2: Bayern Leverkusen is busy bullyingmumuna2 scores ![]() |
Padipadi: Gbes!omo iya mi ma je binu si yi oh ![]() |
Havilah93: Una see wetin Van G cause?no be van girl u call am? ![]() |
fredoooooo:choi I dn die see consoling ![]() |
Havilah93: Fredoooo weldone.omo iya mi I just dey, she de hid for bush oh she de fear wetin go do am tonite ![]() |
xynerise: Be nicedon't wori I go help u with enuf beefing na payback time for mumuna2 ![]() |
fredoooooo: supporting arsenalu no see am dat yesternight? ![]() |
Wetin xynerise dey do here ![]() |
ndidibabe: No, I called Wenger and he said Centre-back Laurent Koscielny is nursing an Achilles problem which mean that Calum Chambers will partner Per Mertesacker again in the heart of the defence. He admitted that he has lost all hope since 5 of his key players (Koscielny, Gibbs, Arteta, Ramsey and Giroud) won't be playing tonight. He is so sad because failure to qualify for the champion league means he won't be able to sign any big player again this season. I told him to worry more about finishing 7th this season and not qualifying for two consecutive champions league. Silly Wenger!!nne chai u can lie haba respect devil way be papa of all lies kwanu eh LIENUS MBA ![]() |
dragan: Last time i checked there's something called 'Campaigning'. or what did you think APC will just toss a name and let voters choose the coolest name or what ?yea der is wat we call campaign but u hv to be popular in politics not been overrated in social media, if u re sayin der is sometin like campaigning frm an unknown person y didn't an unknown person win ekiti or osun state gubernatorial election ![]() Is not as if am a die hard JEGA fan but credibility matters a lot I luv a 50-50 challenge and I hate hyping ![]() |
whatlyf: The race for Aso Rock just kick started and Kwankwaso is the Man fo the job. Pdp and Jonathan must be kicked out through the poll for the progressive to form a new Government in Aso Rock!!!pls let's talk abt popularity apart frm his LGA or maybe the state and few online forum like nairaland FB and some oda online department, who knw weda kwankwanso is a name of bird, animal place or thing. even some oda northeners have not heard of that name not to talk of southern nigeria, so tell me hw can he amass vote except frm his kano state and few oda online forum, sometimes we should reason like human beings, rochas and the overated fashola re by far more popular than him, politics is a game of number not how many times u lick buhari yassh or attack mr. President |
Stop overhyping orlu, the place is not even developed as its been speculated only roundabout everi wia ![]() |
Douglasdale: Mbaise nation with just three local govts? You kid me right?yea 3 but mighty and populated, can decide de outcome of imo state election |
Op if u ask me na who I go ask ![]() |
chinasaekperem: am one of those guys man, try to decipher but don't mention my name oooooooo, i am wanted on nairalandlol amu still pondering oh tell me nah haba ![]() |
chinasaekperem: i know this face, do you know ray, ronaldo, emma, gavin and as e dey hot, graduates of your department? am one of those names there, eminent how far.I dey wetin dey sup, if u knw dos guys dn u knw me ![]() |
Chinasaekperem ![]() |
Y is she putting on bra ![]() |
As far as assnal has a player called Aaron, wat so eva dat befell the bibilical Aaron shall befall assnal tonite, no be me talk am na so e de for bible ![]() |
ignis: Good news.....no fair u knw ![]() |
We will reject APC for good in imo state Moreova mbaise nation has rejected APC, der is noting left for rochas |
Khalessi: Ice babe weavon looks cheap!na okirika weavon ![]() |
mayapop: Nickiis too early to open dos 32 ![]() Goan brush ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 315 316 317 318 319 320 321 322 323 (of 348 pages)




