Chimichael05's Posts
Nairaland Forum › Chimichael05's Profile › Chimichael05's Posts
All those Aboki for Ama hausa go sey No buhari u don't Bleep up, if he turn one dollar to one Naira then those Aboki for Ama hausa go go retirement now. Cus buhari na bad market for them |
Oh my God' buhari can't win this election APC brought out a wrong person for this election. Buhari doesn't understand the system of demand and supply. |
U go surprise sey people fit dey clap for am, if na canada don crazy do this thing eh him for don see him self for rehab. |
go |
lai Mohammed can lie ooooooooooooooooooooooooooo and Tinuba mouth smell like rotten egg |
fashola a SAN that cannot even defend him self in the law court, please has Fashola win a case before? |
Fashola is drunken master and a well decorated fool that called himself SAN |
Even pikin weh dey just born for your compound today dey take cover becus he know sey u be jass man, ebora for that matter only God know how many spiritual parties u belong to. Only a dead man will believe your story. Your live is too glaring for us to Believe your stories. You need a genuine repentant |
Jonathan can never lost in imo state, imolite vote for buhari o ji o gu..Na jass if now play make una stop am. |
they we put the blame on PDP now, pinkin cry for night them go sey now PDP, transformer blow for the area now PDP, person waka hit leg for stone now still PDP even married couple fight na PDP, grandpa weh don reach 109 die them sey na PDP kill am. fucking APC they themselves need to change first there lies. |
it is all that they got. Bleep u all |
daddy you can lie oooooooooooooooooooooooooo |
After baba had taking ijebu garri and fry fish, he will come out and start ranting non sense. He was the one who gave us Jonathan in 2011 and make us believe in him as the young messiah of our generation now baba is clamoring for a change in Nigeria. let him go and play naira bet and predict Chelsea and eventon game |
U Marry a mad man for a husband, it for better or worst remember that is the contract u signed and u must keep to it. |
kill them with a Rambo style |
conji hold man, him talk u sey na joke him dey do, hmm see the result |
this one all niaja female celeb don talk sey them no go marry poor man, well she is not dressing you guys. now people like us she dey dress for that why we are working hard for them to chop |
I see yash one day come forget myself sey na on top of bridge i dey i nearly fall inside Ekulu river. i have to share the testimony God was so kind to me. the yash bad gan ni |
i dated this for my dream, WE JUST BROKE SEF THIS MORNING |
Dayo sef no dey hear one for morning I tell am sey Naija politices no be yo yo yo game, nobody won't know weather u attend the last grammy award or u travel go see 2pac for califonia. Share the thing |
World best come look like baba no regret weh dey act yoruba film. What a life sef |