Chisabones's Posts
Nairaland Forum › Chisabones's Profile › Chisabones's Posts
1 2 (of 2 pages)
175:LMAO!!!! ISSSSSSOOOOOOKKKKKKKKAAAAYYYYY .PHCN AND NNPC FANTASTIC!!!THE TWO MOST CORRUPT GOVT AGENCY. |
pero45:LMAO!!!! When did clowning become calling someone a clown or calling people clowns CLOWNING is basically a black "american" way of saying "i was just joking or they are just joking". Naija People Sha. Meanwhile none of them dey rap!!! Mode9 na baba anyday anytime for these small boys . Reminisce still get delivery but the other two na sorry case, those ones na high life and fuji musicians them be ![]() |
Solomon19:OGA YOU NO SABI IGNORE PERSON WOMEN HATE IT WHEN YOU IGNORE THEM, SO JUST DO LIKE SAY SHE NO EXIST AND DO YOUR THING OR ELSE NA CUTLASS HER HUSBAND GO TAKE FINISH YOU OO ![]() |
ijustdey:LMAO!!! NO DUDE TAKE HER BACK F*** THE HELL OUT OF HER LIFE, AS IN EVERYDAY F*** ( USE SOME "AGBO JEDI" IF YOU HAVE TO ) AND THEN TELL HER SHE IS TO WIDE AND CRAZY FOR YOUR STAMINA LMAO. OGA RECEIVE SENSE JARE!!! U WAN BLEEP ANOTHER MAN WIFE SHE LEFT YOU AND YOU WANT TO GO BACK TO HER YOU KNOW WHETHER NA SHE BE THE BAD LUCK FOR YOUR LIFE BEFORE PARK WELL JARE THIS STORY NA COCK AND BULL STORY INFACT FOWL AND EWE STORY LOL |
alfakoro1: Bad Ass!!! i just dey always read comment on NL but this one really cracked me up ![]() |
LOL!!! i think Sammie Okposo should be concerned more about his BMI than skinny Di'Ja. it's more easy to gain weight more than to Lose it, So to me oo Di'Ja looks perfect with that body structure than sammie Okposo with his Pot Belly body. Di'Ja should keep that structure oo because big belle no easy to come down oo even if you waka pass Ajala e go take time before e disappear. But again what is my business ![]() |
LMAO too much make up abeg!!! She also has small brezz jare, the one she put for her chest na breast abi olorun ja gbadun ![]() LOL |
But why is the OP using a bleach cartoon character's name as his own name na wa ooo senbonzakura Kageyeoshi is the second release of kuchiki Byakuya's bankai.He's good in is composition though, nice write up |
She Always Want Me To Go To Anywhere She Is Going. Pls What Does this Imply ? Guys my girl will always want me to take her to many places she want to go to. And I have asked her why she wants it that way. She will simply say ''I want u to be with me'' As for me sometime I like it and sometime hate it. She will cry if I don't go with her. Please guys someone with an idea of of what this means? Why Does She Want Me To Follow Her Anywhere? simple nau, lkt and psquare don talk am na * anywhere you go, i go dey follow follow eee, somebody say follow follow ehn follow follow krigba!!!!! follow follow* LWKMD u sef why u dey show ur sef na follow am na no be ur babe ![]() |
1 2 (of 2 pages)
CLOWNING is basically a black "american" way of saying "i was just joking or they are just joking".
IF YOU HAVE TO ) AND THEN TELL HER SHE IS TO WIDE AND CRAZY FOR YOUR STAMINA LMAO. OGA RECEIVE SENSE JARE!!! U WAN BLEEP ANOTHER MAN WIFE