Chizzy687's Posts
Nairaland Forum › Chizzy687's Profile › Chizzy687's Posts
1 2 (of 2 pages)
@Everyone wetin do that tianshie self. Una give am King ? @Hoodboi I no be spitter but I dey tell people my own . Make una email menike ask am wetin dey hold am self (U kno say na wetin Fela dey call Shakara na wetin em dey do) lol |
Superman Oh Boi !! I know where I dey oh!! I just wan tell dem who I be as #1 Omalicha of Lagos |
@100bars Oh bros U be correct rapper oh @Tianshie Menike talk say na only gay guys dey attack woman, Bros I yan U my kpata U come dey attack me I no dey play like that for Nairaland oh!! . . Stupid Calabar man I no no if U even sabi to speak English ( Ode, Oloshi, Atonle ) @Big Shishi Why U think say na Menike bi thacolonel- If to say na Menike I kno bros em no go do am So thecolonel fit be true person with another ID. (Abi U go call 100bars; Menike) @Gbade x Bros em don tey oh!!! . Dem fit call that ya 100bars friend dem fit call am Menike @Jduck Bros as U commot for Hoodloyalz; Em beta make U commot kpatakpata because That your Line wack as others don tell U. |
Igbo Kwenu, Anambra Kwenu, Abia Kwenu, Ebonyi Kwenu, Enugu Kwenu, Imo Kwezunuooo Me I bi Chizzy baby - #1 Omalicha of Nigeria in Lagos . I dey represent AKOKWA LGA. Orangedrugs na my Uncle Ohhh!! So make una guys take ya time because Police fit stop Una if U wan Holla me ![]() |
@everyone Abeg who this be Young man thecolonel , bros U sabi menike well well oh!! but that your lines abeg em fit take 20yrs before them reply you @Hoodboi Abeg quash your thing with Phenom, make una play along like pals @Phenom I hope you hear waiting I hear hoodboi @jduck which one you dey? Commot for hoodloyalz ,com come back again Tell us waiting be your wahala self @Toosyno I wan ask which camp U dey brother? Hoodloyalz abi na Flo wetin dem dey call am self I dey see U yarn with Hoodboi while Tianshie dey holla U ![]() @Christino Brother mi abeg when this una tourney go start self , because we don taya to log in See say na the same thing wey we see 2wks ago na wetin we still dey see I taya oh!!! @Sleek Mc Oh boy , U be correct foolish man. When menike dey U no fit call him name Now em don commot na em U dey talk rubbish about am No worry I go also rap about menike since Sleek don dey rap about am ![]() Abeg I know want maake Menike come back dey yab me (I no fit try am oh) @Tianshie Abeg make I ask u question. I vist myspace the other day see say Hoodloyalz get one quality myspace pageWaitng come do your myspace page. Bros go update am because my Grand mama see am dey laugh uShe dey talk say ya Calabar man sense never teach U about myspace. (abeg oh boy- If U wan compete with them Hoodloyalz u go need to be computer literate for designs because your gra gra no go carry U go anywhere) @Menike Oh!! wetin be your own- I send U email u no fit reply ya girl now abi? No wahalaI no dey vex but I dey vex wellu wellu oh!!. Anyway I dey beg u say make U come back If u dey wonder why I dey mail U; Na em I wan tell U. I even get aol ID now because I wan follow U chat Tell U say make U come back. ( Una Hoodloyalz myspace tap well well) @Big Shishi Wetin dey shele with ya age ? thecolonel say U be 39yrs. Abeg no log in oh!! Go dey change baby diaper - Atleast U good be a good baby daddy not like them stupid fathers wey we dey see nowadays. ![]() Abeg make I go sleep- make Una dey warm up. and Xtiano make una fix that date make I watch una |
bASKET mOUTH |
@ Everyone Rap Tourney witout Tha Hoodloyalz Capone is not intresting . BUT MAKE UNA ENJOY YOURSELF |
Oh Boi , If to say Menike dey here ; Boi em for don kill U . Now na time for all una wannabees to come make mouth God punish Una well well |
What!!!! Menike leaving ![]() Thatz only goin to leave fools like Shishi n' Co on NL . Please what Happened to Menike?What is with Hoodloyalz ? Please Menike comeback |
IF YOU'RE CROSSING A RIVER WITH YOUR MOTHER/ FATHER AND YOUR HUSBAND/ WIFE. U HAVE A CHANCE TO CARRY ONLY ONE WITH U YOUR MOM/ FATHER :U HAVE LIVED WIT ALL YOUR LIFE TOOK CARE OF U 4RUM YOUR 1ST 9MONTHS YOUR WIFE OR HUSBAND : U SHARE ALOT, LOVE AND CARE FOR EACH OTHER WHO WOULD BE YA CHOICE ![]() ![]() ![]() ![]() |
Modenine is everly hot guys but Rugged is btw Hot n' Soft But they good sha |
Na wah for U Hoodboi oh!! Shishi - Nice job also. |
@Ciaralover U say Ashanti suck , Girl U don't even have a voice. So why U hating on a Chic that gat the sexy body to attract Nelly and her Voice that calls Boyz to any Club? I don't get it. If She sucks why was she the Hottest during the early 2000's . She goes thru a tough time now doesn't mean she's finished. All Of U tell me "Kelis, Busta, Michael Jackson, Ja Rule, Nas, Dr Dre, Pharell , Diddy " sucks . Busta's Album was the Hottest sh*t out 4months, Kelis got the Bossy dance out, Nas,Jarule, Dre could come out wit a Cracker . So please ladies let's act mature here and be realistic bout ourselves. Keyshia Cole Ashanti has made her mark all over the World , So let's Respect that . |
Oh !! Bros Sleek MC, U kno say U don die if this guys them leader come online[b] (Menike)[/b] AND U EVEN CALL OUT THE 1ST LADY OF HOODLOYALS ![]() @ Seun We bout to see another Showdown on Nairaland |
Y'all Spittin' bad lines but where's Menike and Jduck @Everyone Was Menike say he was making peace with Shishi OR did he Quit from Freestyling ? @2fine4u O girl U to hot oh!!. U just they transend to rhymes wey they kill Us oh here . Gbosa fo U ![]() |
Hahaha |
@Eveseh C U rappin for the girls in the house |
Ashanti is the best thin' that came out of Music. If she sucks then why did 50 say Olivia reminds him of Ashanti ? ![]() |
If y'all need a leader then Menike cud be the Chosen One ![]() That BlingBling song was a hard Response at Shishi, and wit Lil'Wayne on it,I'm goin really crazy now ,Oouch Lil' Wayne is a sweetheart n' Menike U a darling .That's prob'ly the best a Nigerian Artist could go. Na U biko Una dey try well well - Menike I hope to hear more of ya hits Jd , Hope U produce also lol. Love U guys |
Nice style baby girl (No names but sent a message) Menike should be very proud of U @Menike I learnt U goin be a baby daddy (Be Good) |
Haha y'all crazy ladies maan Keep slayin' that bitch man How he goin mess wit his MAMA's |
Efani: Yea |
Ok Bro |
I'd like to meet Menike (Most Controversial) Snazzydawn (Most Hottest Gurls) Hot-Angel (Most Popular) UsherGurl (Most Hottest) Who's next ?Hmm Grizzly (Just 4 nothin') |
Damn menike U gat it there ? The Murderers, BWS , D-block and T- S goin be proud of ya |
1 2 (of 2 pages)


I vist myspace the other day see say Hoodloyalz get one quality myspace page