Chizzy687's Posts
Nairaland Forum › Chizzy687's Profile › Chizzy687's Posts
1 2 (of 2 pages)
nice rhymes menike, dblock. Una suppose make a joint together |
I missed this thread guys, no blame me I travel go our Nigeria. Bia make I ask una for Nigeria - How una dey survive, I take bus from Cele express to Ikotun and paid 150 naira cash. Guys una strong oh!! I no fit stand the wahala and heat alone. With all these drama guys go still dey fall into Cyber dey type rubbish. I see say Shishi don come back, Naija fan win rap tourney(CongratS bROS ), PADDY_lo , you dey spit nonsense ![]() Tianshie (How far with your Metha flows) ,Christo I fall don come your Iyana Ipaja side (Oh If to say U try toast me guys for don break your head oh!!) , Mukina Oh baby wetin dey shele , Hoodboi brosco wetin you drink(save my own now) , Jduck wats up baby , Menike I see say U still dey kill them guysNairaland madam big mouth don land |
Rap music na baba |
Story- Like we kno no where we come from. In 1yrs time that Bridge go still dey underconstructio. |
the recharge card I dey sell na sense radiant. that man need to think properly |
na small boy talk and envy |
Ok my brother I go go vote, Me self na #1 truspot fan |
@Magneto that Barry White tune no dey work for me oh!! , Na sign to know say that man na agboro and Calabar man for bed. @Everyone You no say Calabar man like woman welluwellu ![]() |
[quote author=paddy_lo link=topic=24438.msg767056#msg767056 date=1166482348]@chizzy687 Babe wassup, why u gettin at me,where u at for real maybe we can do dinner if u are close to philadelphia,am just a lyricist trying to school these misguided souls, holla[/quote]Your head no complete tru tru. Man dey make dinner for woman? abi em dey take woman go dinner. U just tell me say you be small boy. I don dey read everybody posts and I believe say you be pickin No tasy me pickin' because this baby na 1st class and I no dey follow small boys |
Hmmm Nairaland na wah ohh Mukina gree for this guys now , I don dey see the fire of love for em face |
Phenom:I realy wonder why some of this guys act silly sometimes. First we had Shishi callin' out menike and co, then Tianshie cusin' out menike and co' . Now we have Paddy_lo goin' after menike, Gbade and everybody . Somebody is actin' really Gay here. You men shud act like Men and not like some Sissy @thecolonel Saw ya post Oh Boy !! Wait U yarn about peace na true @Paddy_lo Pickin' abeg act ya age @Christino and Mukina I dey watch una tourney for my DSTV abi na Comcast ![]() |
Hahhahahah Alaba STAND UP - IGBO TRADER MAKE YOUR MONEY , YORUBA AGBORO TAX BUS DRIVERS HAUSA MALLAM SELL YOUR WIFE ALABA STAND UP UNA TOO MUCH (Maybe my husband must be an Alaba trader) cuz I need some intelligent abgoro in my life now . |
me of course |
menike and Ruggedman I swear em go be like the 1st Niaja Hardcore Rap Collab |
For my bed ![]() |
Steve Harvey Madiya |
Dalu Chimaze Nwamu Kedu maka Ige gi na Uwa ? Sorry for me Igbotic grammar atleast I dey try for chica wey dey yankee |
@All of Una How can you start the tourney when I don carry belly. Abi una no want make I see who get game. I don cucuma kno say na Christino and Mukina(Nitori Olorun) do this one (Lol) Hahaha; I never carry belle oh !! . I still be free agent I dey wish una Goodluck |
contactuzo:If person do your sister like that "Abi U go like am" . slowpoke that's why you couldn't think properly before you started writing. No make me come slap you for that Enugu you dey Na people like you dey embarrass we Igbos (May Amadioha and Sango smoke you) Amen. ![]() |
I c say menike don come back oya make una start the tourney now ![]() @menike Oh boi how far |
when you don come to love am well well . Dey use that your MTN free airtime dey buzz am taya @ 12:00 pm When you don Glo am taya - till she go dey ask wetin do U wey U kno Vmobile me for Night "Kunle , you know I'm bothered - Why, U should have called me on my Vmobile" . (That na the time- to tell am str8 up) When your babe don look your eye die, her face go come bi like my own (shy but sexy) , Oh boy tell am oh before that face go change like Naija Politicians . If your face na like seun face , first you go soji , begin dey re- toast am , then you attack am with that questionWhen you know say una laugh don do, you don carry am go bed, dey cuddle am - Now you fit tell am wetin you want (atleast na so my husband ask me) Me I don bi specialist for this level oh !! So all una shy boyz una go try dey ask me this questions becos I don be (Nairaland Love reply show Host) |
God bless you Nalijah and your family . Usually, my comment are with pidgin English, But U just too special so I go break that curse Ride on Sister , our niaja men could be boring but also the white men could also be We are just living in a boring world ![]() (But na true with waiting them talk with my brother them wey dey Yankee ohh!!, While dem no come marry me make I give them Ghanaian citizenship since Niaja don taya them ) |
No try am oh sister Unless you wan die ![]() |
Modenine ft Ruggedman Eldee ft Freestyle Weird Mc ft OJB 2SHOTZ ft Nomoreloss Slam ft P-square Maintain Boys ft KWAM 1 Julius Agwu ft Basket Mouth Em bi like say those ones wey dey there go dey hot collabos |
Modenine ft Ruggedman Eldee ft Freestyle Weird Mc ft OJB 2SHOTZ ft Nomoreloss Slam ft P-square Maintain Boys ft KWAM 1 Julius Agwu ft Basket Mouth |
@Drusilla True talk my sister. |
Victor Osuagwu John Okafor |
UNEC na the wackest UNILAG too much crazz IMSU baba - We dey soji n jyrate |
Oh Babi follow am if U love am |
Bros tell am your mind. Me If I see my Boi when em deu tongolo ; I go yarn am with proof |
If she dey call U every time, No dey stay one dey witout to follow U talk Simple |
1 2 (of 2 pages)
,Christo I fall don come your Iyana Ipaja side (Oh If to say U try toast me guys for don break your head oh!!)
, Mukina Oh baby wetin dey shele
, Hoodboi brosco wetin you drink(save my own now) , Jduck wats up baby , Menike I see say U still dey kill them guys