Chrisemi's Posts
Nairaland Forum › Chrisemi's Profile › Chrisemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 20 pages)
hmm, not again, my own problem is HTTP 504 gateway timeout.chai, wich kain problem b all dis wan self?i nor go downld again because i dey use cheat.i go vex comot my cheat 4 d opera mod make i downld wit my crd oo. |
na u sabi ooo. |
u re here again.u dey vex me honestly.u re just luking 4 members as if u want 2 mate. |
oya make una go participate now.shew |
oh, tank God 4 ur life i tink sey u wan post dat livingstone again oo.nd bydway u nor check d livingstone 4 d etisalat fbt?omor go dia d tin ful dia.hehe |