Chrisemi's Posts
Nairaland Forum › Chrisemi's Profile › Chrisemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 20 pages)
who fit feed me wit zain stuff abeg.i don tire 4 mtn.lance nd all do sometin abeg.make i drop my mail or wat? |
surfin wit owt downldin is wat, ? |
welcome bak, |
i fear ooo.my broda.d stuff just fast die i com dey tink sey na network.i didn t even knw dat dey wae even zaping my money.kai i don tire oo. |
oya gist me. |
oya gist me. |
wit zain or mtn? |
yes des zain gprs in warri Abraka nd even Obiaruku i do use mine at Abraka because dats were i skool.@lance u harsh oo.who dey vex u now make we send some guys frm waffi go bundle d dude. |
i m also posting wit YF.pretty fast sha, |
@soki,alrite den i tink dat wuld b ok. |
i hail every every@all i want 2ask this question before i just waste my time 4 notin.can i use YF 2 downld free PSP games of about 300mb on a stretch wit owt any interruptn using mozilla IE or even opera?don t even knw wich is faster either@lance nd all please i need an urgent ans, lance we go meet 4 yim, |
so dos it mean that both mozilla nd opera ar more beta than IE even at d speed? |
oh my GOD i wish mtn gprs varies according 2 location nd people in them i mean if d no of people in d area do not browse den d server will b fast oboy my own 4 fast die because d people 4 my area them b christians them nor like 2cheat so that has reduced d no of people browsing.mine is also france e em es11 |
chei some pple still dey browse inside church too.lyk lance hehe, kai |
gbam, |
@Grizzy i tink u now knw wat i m passing tru.as at yesternyte mine waz fcukin up.can u imagin dat after i configuring everi everi if i exit YF nd launch it bak it pops out dat welcome shit again resetin all my configurations.kai, @all dos it mean dat cheat@blahblah11.YF.de is dsame wit cheat@blahblah11.YF.malito?nd wich is faster among internet explorer,mozilla nd opera nd even wen downlding?because me myself i do use internet explorer so i don t reali knw about oda browsers. |
grizzy e b lyk sey u nor see my last post on YF oo.no probs sha, |
i don t knw y.my YF alwaz disconnect nd sometimes wen i put on my lappi 2browse immediatly i click on YF it resets automatically nd i end up configuring it all over again.wat can i do 2stop dis trash? |
i don t knw y.my YF alwaz disconnect nd sometimes wen i put on my lappi 2browse immediatly i click on YF it resets automatically nd i end up configuring it all over again.wat can i do 2stop dis trash? |
@soki but mine still works.i mean YF but i wonder y pple ar complaining, |
@semid pls i lyk dat ur statement'forever mechionu or even mechionu gi'nobody wan lack at all every want 2b kald a guru.weras dey hav notin 2 offer.haba @initialize tanx bro,push me ur yim i need 2 chat wit reasonable pple lyk u nd some odas lyk lance etc. |
@semid pls i lyk dat ur statement'forever mechionu or even mechionu gi'nobody wan lack at all every want 2b kald a guru.haba. |
soki y now.hmm, m, |
hmm.eheheh ok oooo. |
guys en ur freedom infact my freedom no gri work ooo.infact if i just click on start connection notin dey even move sey e dey connect.i don t knw wat 2do anymore i ve already inserted everytin dat is needed. |
@jacob tank ur GOD ooo,ur own even gud sey na 12am to 12pm our own na 12am to 6am until 6pm again b4 u go c light. |
guys dat your-freedom.net is just confusing, must u reg? |
guys dat your-freedom.net is just confusing, |
hmm, |
dat ur freedom u posted waz dsame one dat waz posted on page 115 wen i tried downlding dat one it keeps returnin 2 nairaland, i tink i just hav 2downld java runtime at list i knw were dat wan dey nd d ur freedom of 1.1mb. |