Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 12:46am On Dec 21, 2008 |
@boss can u tel me were 2get ur freedom of 11mb?wen i searched frm google d one i saw waz d one of 1.1mb |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 12:33am On Dec 21, 2008 |
prince do u knw were i can downld ur freedom frm?d one of 11mb? |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 11:47pm On Dec 20, 2008 |
i knw dat b4 i wake 2moro it must hav reached 120 pages ooo.make una nor try rubbish oo.abeg |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 11:42pm On Dec 20, 2008 |
ok, solibay abi na operamod 206 |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 11:12pm On Dec 20, 2008 |
lance i even tink sey na 2moro u go reply oo.i tink sey u go don crash oo.u own fast? |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 10:37pm On Dec 20, 2008 |
lance i dey oo but my mtn slow die but wen d tin slow sha i lyk 2dey use money browse dat is removing d cheat frm d operamini server nd also tickin d box below it,but still d stuff still slow die.infact e nor dey opening, i don tire oo |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 1:42pm On Dec 20, 2008 |
@lance i m coming wit u. |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 12:05pm On Dec 20, 2008 |
lance wafi boy.@all pls u guys shuld ignore dat maga abeg. |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 12:04pm On Dec 20, 2008 |
lance wafi boy.@all pls u guys shuld ignore dat maga abeg. |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 11:52am On Dec 20, 2008 |
lance ar u online on yim?because u re alwaz online oo. |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 11:48am On Dec 20, 2008 |
Now You Are Talking, |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 11:43am On Dec 20, 2008 |
Now You Are Talking, |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 11:32am On Dec 20, 2008 |
not again,thread just dey run anyhow.una nor dey wait person sef?lance nd tarhex how far? |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 9:24pm On Dec 19, 2008 |
chooooiii, see ploblemmooo, i ll pure water inside ur engine nd u nd machanic will fight, |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 3:45pm On Dec 19, 2008 |
hmm, honsule u dey gruv life ooo. |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 8:47am On Dec 19, 2008 |
lance how far now?how we dey be?oboy na yamee i dey enter now oo. |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 8:09am On Dec 19, 2008 |
hmm, ok ooo. |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 7:51am On Dec 19, 2008 |
no wonder, |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 7:27am On Dec 19, 2008 |
wait oo.how una take dey get all dos kain downld speed sef?abi nor b dsame network we dey use?wait oo,dis tin dey baful me oo. |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 7:16am On Dec 19, 2008 |
@debirules u sure sey na me u dey send d msg dey giv.infact na wich id u send am giv make i knw first. |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 3:36pm On Dec 18, 2008 |
@all no dulling at all. |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 1:33pm On Dec 18, 2008 |
tarhex dat yesterday i just dey try your freedom.i go try d software later.my lappi don battery don weak. |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 9:00pm On Dec 17, 2008 |
pls guys i m havin a big problem wit your freedom i don t knw if its a one i downlded entirely.because mine wen i finish installin it,wen i click on d icon it tels me. JAVA RUNTIME ENVIRONMENT CAN NOT BE FOUND ON YOUR COMPUTER.YOU NEED VERSION 1.4 OR NEWER TO RUN THIS PROGRAM.pls wat shuld i do? |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 2:35pm On Dec 17, 2008 |
skiduski i tried d two id but all 2knw avail.alwaz invalid address. |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 2:12pm On Dec 17, 2008 |
@skiduski i m on my way@intialize tank God sey i don already copy nd paste d stuff.i do use opera also but 8.52 nd i do use it wit sureproxy also but it haz so much restriction den later i started using fastestproxy it also worked for some time den stoped.now i m just tired of everytin.skiduski wait ooo.log out frm nairaland nd launched my YAMEE, |
|
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 1:47pm On Dec 17, 2008 |
O my GOD, pls u guys shuld read posts wela, he said sholami@ymail.com |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 1:39pm On Dec 17, 2008 |
funybones abeg lock up,abi u dey saik?@initialize tanx 4 d info,mtn NKO? |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 1:32pm On Dec 17, 2008 |
@skidoski no probs mine is chrisemy@ymail.com @ogboralph how far? |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 12:20pm On Dec 17, 2008 |
skidoski pls can u help me wit d settings?or shuld i meet u on yim?@Lance tanx 4 ur info, |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 12:18pm On Dec 17, 2008 |
skidoski pls can u help me wit d settings?or shuld i meet u on yim? |
Phones › Re: Research & "FBT" Thread ( This is not a chat room ) by chrisemi(m): 10:23am On Dec 17, 2008 |
sidoski wich software is dat on ur pc for zain? |