₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,149 members, 8,420,563 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 01:55 AM

Toggle theme

Chue's Posts

Nairaland ForumChue's ProfileChue's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 23 pages)

EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 6:54pm On Dec 31, 2014
MissyKwnly:
I dont
hmmmm I'm so sorry d fone on which I had yur number was stolen.....can yu drop yu number again?
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 3:00pm On Dec 31, 2014
Preceedo:
Abeg, I paid my ACCEPTANCE FEE, it failed but the money 45, 000 has been deducted from my account. Pls what can i do.
Godwin10, Quatermaine.
see gobe
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 12:21pm On Dec 31, 2014
Madumere17:
fileee..badoo
na so my mentor
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:52am On Dec 31, 2014
Phynicz:
chue na ikd you dey stay?
Yessire na we b omonile for dere ask madumere17
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 12:50am On Dec 31, 2014
NelsonOjo:
My broda,
wetin MAN go dohuh ;DMy broda,
wetin MAN go dohuh
lol abi....wen yu dey enta d hood na?
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 12:01am On Dec 31, 2014
NelsonOjo:
OK
mine is on the 16th
yur own stil far smal na y yu con dey happy??
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:33pm On Dec 30, 2014
Madumere17:
i no c ur mesage o
bad netwrk
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:28pm On Dec 30, 2014
icecalm:
what if u couldn't travel, what will u do
lol tank goodness yu said if
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 3:55pm On Dec 30, 2014
illustrious:
Pls guys, is the payment of acceptance fee still on? Urgent reply pls.
yessire
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 1:03pm On Dec 30, 2014
stanliwise:
i would be doing every thing in school.
so yu'ld b travellin on sunday or monday?
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 11:57am On Dec 30, 2014
Madumere17:
hahahahahahahahahahaha..its always lyk vat at 1st th0..i feel u bro..na breeze cause am
lol bros if enta dat tin a 1000times I go stil get dat feeling.me sef no wan behave like 1 of dose locals nw I gat form say na breeze cos am...hwfa reply me for fb
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 11:53am On Dec 30, 2014
NelsonOjo:
E for no badoo......


When b your physical clearance.?
lol 13th...yur own sir?
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 11:49am On Dec 30, 2014
MissyKwnly:
sed lyk a true bznes man. go ahead m all ears
let's do it on d oda side...hope yu ont mind?
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:32am On Dec 30, 2014
MissyKwnly:
lol.. i sed Mr. Right.
I diq buh babes we can work somfin out
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 1:38am On Dec 30, 2014
Fortunate017:
Lol. No be only you don tell me that thing..Lord, thank you. God gimme better body o.
Under 16 ke? Oga mi i don pass 16.

Well, I got my body from my mum. I resemble her well well.

Revealed;I graduated from high school 2010.
I knw say yu don pass 16 buh broda yu don old for house oooo.tank God for his mercies if nt ehn even as dem dey use computer nxt year jamb for gv onli yu calculator,eraser nd pencil unto yur patronage
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 1:34am On Dec 30, 2014
Fortunate017:
Lol. No be only you don tell me that thing..Lord, thank you. God gimme better body o.
Under 16 ke? Oga mi i don pass 16.

Well, I got my body from my mum. I resemble her well well.

Revealed;I graduated from high school 2010.
I knw say yu don pass 16 buh broda yu don old for house oooo.tank God for his mercies if nt ehn even as dem dey use computer next year dem jamb for stil gv onli yu calculator,eraser nd pencil unto yur patronage
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 1:24am On Dec 30, 2014
Madumere17:
i fink xo..na ijede i dy enta frm
rili??
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 1:23am On Dec 30, 2014
Madumere17:
c dis guy..na em i tke go ajah na..nd vats wah i wuld use cumin bck..d 1st tym i entered o boi i nearly faint buh afta a couple of tyms..piece of cake,#winkz
oboy dat tin no b here oooooo d 1st nd probably d last day I enta dat tin ehn on dat spot my guy water jus strt to dey comot frm my eye(fear grip me)nd I dey wit 1babe wen dey familiar wit ferry...she was like Ojeh r yu cryin??I con like noooooo,itz jus dat d breeze is f-in 2much nd d tin is affectin me.meanwhile inside of me I dey ask mysef who send me message,i nearly tel d guy wen dey drive d tin make e turn bck cos no 1 ino sabi swim 2.dem no gv jacket infact I jus dey pray say God if yu carry me safely to island I swear by yur name dat'l b d last time I go enta ferry.when we finish wetin we go do d babe was like let's take a ferry I was forced to asked to ask d babe take a ferry to where??I tld her to go alone,I wan branch ketu nd ferry no dey stp dere...my broda e get somtins wen my mind no carry ferry nd plane coms 1st.
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m):
Madumere17:
chue mayb she s jst testing ur reselience..
lol no b if I get resilience??...bros I don gv up
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 1:00am On Dec 30, 2014
Madumere17:
hahaha..d wata transport s always wah i luk 4ward 2 d mst..at ajah atm
buh d 1 at ikd is nt functionin for nw....
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 12:18am On Dec 30, 2014
NelsonOjo:
BRODALY my spirit don comont from house o.
na d body remain. ;DBRODALY my spirit don comont from house o.
na d body remain.
lmao....bros shey e for good if dem xtend am reach march
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 11:35pm On Dec 29, 2014
MissyKwnly:
c o shocked wen did u bcom God? lolz, dat witty part got me rotflmfao. i aint searchin 4 Mr. Right...
dis grl sef yu no fit gv person small hope
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m):
Juliedora79:
Thanks a bunch. I was told they are no longer there. My friend got hers last month insisted she got it from Ajah so I did not borther checking out the address I saw online. Her line was not going when I was dropped at Ajah. Twas already past 4pm when I got there. offices had/would probably be closing if I took a detour and went to V/I. Mumsy told me to come back home with enough warnings not to take Water transportation to Ikorodu which would have been faster.
So I got backhome with a pounding head and a rumbling tummy all thanks to traffic. Back to square one without d certificate. a piece of paper I was told would not cost less than a thousand naira or less but I've spent far more than that without getting it. even though I fall ten times I will rise again. I will still go back to get it but definitely not this week.
wait oo is d water transportation stil workin??I doubt +i av hardly seen any ferry 4somtime nw.I tink since dos military dudes took over dat area dey'v nt bin active.lol @poundin head,owode traffic no b play
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m):
blackberry Z10
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 10:25pm On Dec 29, 2014
Odunharry:
Enugu State Liaison Office in 45A,Lasode Crescent, Victoria Island
nyc 1 sir!!Juliedora79 here yu go
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:45pm On Dec 29, 2014
drizzytee:
Fortunate017 , chue. Yall have been doing a good job. God go buless wuna.. make una hit me on whatsapp; 08065547833 abeg or better still drop una digits so we fit relate well.

thatniqqress (←_←) ure toast. Im goinga skin u alive and make a suit out of it (-_-)
jus did sir
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:44pm On Dec 29, 2014
Juliedora79:
Enugu state
was tld itz plot 1231, Bishop Oluwole Street, Victoria Island except dem don pack comot
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 7:07pm On Dec 29, 2014
Madumere17:
hahaha..chue..if u nt taking yet @kwnly u guys seem a gud match..u re witty..he s funny..in sarkodie's voice-wah else
who wan take me xcept God hehehehe my mouthpiece yu r doin a gud job abeg continue behind d scene.it has to missy or Kwnly
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 7:05pm On Dec 29, 2014
Fortunate017:
18th of this month.
lol na yur type dey stay d front sit for class...kneel down make I pray for if yu want 1st class
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 7:03pm On Dec 29, 2014
Fortunate017:
Lol. Check my picx. I don reach to marry?. Brother i never reach.I just finish high school quick.
You know whether i finish high at the age of 9?
no b lie...at d age of 9 yu be scholar den+i jus check yur pix yu look under 16
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 7:00pm On Dec 29, 2014
polz:
Hu hs d format 4 affidavit, guarantors/acceptance letter pls...... Etz urgent!!

Cc: chue
bro visit unibenblog.com or r yu on whatsapp
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 6:56pm On Dec 29, 2014
Juliedora79:
abeg am at Ajah now...how do I get to d liason office to get my LGA certificate..pls drop ur number
grlfrnd I'm so sorry ion knw....buh which state r yu frm??07068446145

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 23 pages)