Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 2:59pm On Dec 29, 2014 |
MissyKwnly: ehen, oya talk nw or 4ever remain silent where madumere17??my broda abeg speak on my behalf yu knw I'm a shy guy |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 2:57pm On Dec 29, 2014 |
Fortunate017: Yes, I'm done with the online clearance. wen yu do am? |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 2:56pm On Dec 29, 2014 |
Fortunate017: Errrhm! errhmm!! errhm!!! when did i finish secondary school sef? Ehen! I think 2001, no 2002. It should be 2001. I'll tell you later, let me confirm from my waec certificate. But just keep ur mind say na 2001 or 2002. lol...2002??my broda forfeit yur admission,yu suppose don marry nd get kids |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 1:41pm On Dec 29, 2014 |
Fortunate017: Lol. I no go post anything like that here. I no want bottle for my head. How your side. your physical clearance date? bro my side jus dey,yu?my physical clearance date na 13th buh I neva do my online clearance I sure say yu don finish yur own |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 1:38pm On Dec 29, 2014 |
blizoj: pls i nid ansa urgently dey shud b a court stamp on all yur affidavits bro |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 1:30pm On Dec 29, 2014 |
|
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 12:14pm On Dec 29, 2014 |
Madumere17: did i say sumfin..hmmmm..gues nt she's taken bro |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 12:13pm On Dec 29, 2014 |
RichieBrown: guy confess!!!!! Which round table? lol my homie ion knw wat yur talkin bout |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 12:11pm On Dec 29, 2014 |
emperortony: "Coughs" abeg you get bb charger!!! rotlmao....wetin yu wan take am do  |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:22am On Dec 29, 2014 |
Madumere17: wel chue wen gals start 2 sound lyk vis al dy nid 2 c s a lil folo up nd convincing..ur ministry wuld mst definately move to its permanent site..hehe lol sir in odawords?? |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:19am On Dec 29, 2014 |
MissyKwnly: no, but if i include my bros frm oda parents (cousins) dem don plenty.
dats cos 99.9% of wat u say(all guys) to gals are lies ahan Missy 99.9 ke...buh mayb cos dos gals avent met Godfearin guys like me. |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:13am On Dec 29, 2014 |
stanliwise: By the first week of january. Thanks same here...yu doin @home or in skul? |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:10am On Dec 29, 2014 |
|
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 11:51pm On Dec 28, 2014 |
Moslaw: kk...i believe you. pls I gat a question to ask |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 11:44pm On Dec 28, 2014 |
E b like say harmattan dey affect dis thread too...y dis place dry |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 11:42pm On Dec 28, 2014 |
Ibrahiman320: pls wat do i upload on first sitting record, is it my online printout or my statement of result cc Godwin10,quartermaine,moslaw evrybody |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:40pm On Dec 28, 2014 |
saintuu: Lolsssss! which course sir+yu r part of d round table |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:38pm On Dec 28, 2014 |
emperortony: Hahhahahaha, dis boy you sabi am. No worry carry the olive oil come the round table make we charge up with the holy spirit. We need am for this uniben, cause I hear say dat sch no b beans. lmao...which 1 make I bring com shey goya or d 1 frm mountain? |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:20pm On Dec 28, 2014 |
Madumere17: choi..i accept..olive oil hahahaha I dey tel yu...guy I go buzz on Fb somtime dis week |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:07pm On Dec 28, 2014 |
Madumere17: na me start dis drink mata o..smh lol Guilty conscience |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:06pm On Dec 28, 2014 |
NelsonOjo: OYA "SHAKE BODY!!!.
MAKE U RING ALARM ooooo. lol my guy hwfa...yu dey happy say yu go soon comot for house shey?? |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:01pm On Dec 28, 2014 |
emperortony: 2015 2 great 4 me, xo I no need Legend 2 understand myself again!!!! I pass my bottle 2 you and madumere make una carry on. lol gv madumere na d sole heir...frm jan 1 na olive oil I wan dey drink infact no more round table |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:58pm On Dec 28, 2014 |
saintuu: Lol! Nah... I nor be drunkard,,,u no atimes, one needs 2 view lyf 4rum different dimension,,,with ma kasapreko I nor need 2 much prayer,,, just wit a sip nd am there.lolzzz lmao y must yu view lyf frm a diff dimension wit kasapreko...y uno view life frm d spiritual aspect.oboy I swear yu funi |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 7:51pm On Dec 28, 2014 |
emperortony: Computer science!!! Wat about you. masscomm sir...yu on whatsapp?? |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 7:50pm On Dec 28, 2014 |
Madumere17: in chue's voice 'guy no fit get best friend as girl' gbam follow me go brewery cos bar no go do yu |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 7:49pm On Dec 28, 2014 |
Madumere17: hahaha..i tel u..i ve dne d needful 2 ur post lwkmd.....madumere av always known yu to be a yeye boy..where yu name for dat list  |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 7:46pm On Dec 28, 2014 |
emperortony: Dis 2015 I quitting!!!! Xo very soon I no go dey ur list again. lmao...y must it b 2015??y yu no take dat decision as 2014 d roll comot |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 7:10pm On Dec 28, 2014 |
MissyKwnly: chue, i no truft. i no trust guys with swit maut. i get plenty brodas o lol @plenty broda r yu frm a polygamous home??buh y grlz no dey believe guys wen dey tel em d truth nd dey always fall for our lies |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 6:44pm On Dec 28, 2014 |
saintuu: Lol! Abeg u go add alemo join com I bin dey doubt mysef buh nw yu don confirm am...e b like say most of dis newly admitted students na mostly drunkard full am.1 saintuu,2 emperortony,3 madumere I stil dey look for d 4th |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 6:39pm On Dec 28, 2014 |
MissyKwnly: no mind me  com warn yasef oooo...onli yur voice fit make me marry yu even witout seein yur face |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 6:01pm On Dec 28, 2014 |
emperortony: Round table ke!! I dey on low key, na him sure pass 4 now. As 4 d round table na chue be d chairperson na. lol my broda yu b wan usurp dat position?d onli wen yu go do na to chop com 4get water.by d way which course?? |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 5:58pm On Dec 28, 2014 |
emperortony: Ahahahahah: dem tell me B4 say you no well,I no believe. Now I no get choice. Compliment of the season lmao...dis boy ehn more to com wen we reach skul for clearance.compliments to yu sir drink responsibly. |