Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 10:26pm On Jan 07, 2015 |
Charleschidera: Am jst chilling with one important person on Nairaland in the same Hall, room and dsame iron bed by name Emperorking20....... Am lookin forward to meet with other important people........ Neldrizzy which room/block u da? make una com 2nd floor I dey sleep for madumere17 room again |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 10:24pm On Jan 07, 2015 |
emperortony: Lol....chue chang!!! Wetin b d brain behind ur moniker self?? D tin sound chinese. lol turned my middle name not rily bakwards |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 10:23pm On Jan 07, 2015 |
Emperorking20: Chue which hostel u dy? I just perm for hall2  yu dey joke I dey hall 2 too |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 10:20pm On Jan 07, 2015 |
Charleschidera: Thank God...... I jst reach Benin dis night and dey com give me one room for Hall 2...... I jst da on top of empty Iron Bed now da rest....... Lolz which room yu dey? |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:25pm On Jan 07, 2015 |
saintuu: Guy... No go mush 4get road 2 benin o, dat awkward moment wen u say driver stop e come go be say na ambrose alli uni u see ya self... Infact u don land ben.? I dey hostel bro....hwfa yu |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:24pm On Jan 07, 2015 |
emperortony: You no dey see he chinese name, I no say dat boy go worry. Call CSO for am. But be 4 then make I warn am Chue chang. This is ur last warning!!! guy I dey wait yu...wen yu see me face to face warn me.if ino slap yu na small go remain |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 6:22am On Jan 07, 2015 |
Polz has don is affidavits oooo y'all shud ask |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 6:18am On Jan 07, 2015 |
Madumere17: sum1 shuld get chue outta ma rum o..causing a lot of wahala lol...telme yu no like as me nd Victor dey disturb |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 11:53pm On Jan 06, 2015 |
Longstride: my room na 104, but right now, I dey find network to download, I dey that entrance. kkk i go call yu 2mao...yur number ends wit 32 shey |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 11:32pm On Jan 06, 2015 |
Longstride: [font=times new roman] [b] [i] hall 2 same here....i dey madumere dey sleep my roomies na dull pple full am xcept 1guy like dat.where for hall 2 |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 10:58pm On Jan 06, 2015 |
|
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:04pm On Jan 06, 2015 |
Dpharm: +2348104015837 tanks for d info sir |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:54pm On Jan 06, 2015 |
Dpharm: tomorrow I'll be in school after photocopying 7 of my Eligibility for my clearance officer to sign can yu gv me yur number |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:41pm On Jan 06, 2015 |
emperortony: Seriously?? Do you have a success story of someone who did? ask Polz |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:41pm On Jan 06, 2015 |
Dpharm: I don reach my papa house dem no even let us fool our self as fresher's na sit down for inside auditorium we do go out if u like and come in any time provided u dey with your invitation letter wen next r yu comin to skul |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:38pm On Jan 06, 2015 |
emperortony: Just read about the court strike, haven't done any affidavit. Man my clearance go na GOD hand e dey. yu can stil do it na money issssh |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:33pm On Jan 06, 2015 |
Dpharm: no the originals are only for sighting no even forget am for Their hand na only one set of photo copies you go give den inside white file bro where yu dey?? |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:32pm On Jan 06, 2015 |
emperortony: Seriously!!! Madumere17 how did you get there? I think say your date still far. Now I feel betrayed. Has anybody from DE been cleared?? How was it? I mean was it done alongside with putme student, or d clearance office for DE are diff from pume. lol dnt feel betrayed bro!!!wen yu com holla |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:26pm On Jan 06, 2015 |
Dpharm: yeah you are required to 6 copies plus your original buh yu didn't submit d original |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:24pm On Jan 06, 2015 |
Emperortony!!!me nd madumere17 dey understand ourselvs here som mini round table shiiiii |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:14pm On Jan 06, 2015 |
Na touts full my room sha....madumere17 yu dey shout sha I can yur voice frm my room |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 4:20pm On Jan 06, 2015 |
Madumere17,Richiebrown remain drizytee if yu dey hall2 holla |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 9:40am On Jan 06, 2015 |
Madumere17: hahaha..i tink say oba of Benin dn hold u..on my way..tried ur mobile it aint goin tru lol...aite yu dey go skul str8 |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:38am On Jan 06, 2015 |
Longstride wadup??yur digits bro |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:37am On Jan 06, 2015 |
Madumere17: xo bro mke i jst ready my ND statement of result ahbi..wif oda docs..i jst wonder y d transcript s stil giving me concern guy leave dat transcript mata.... |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:34am On Jan 06, 2015 |
emperortony: Lol...I never read e post since!! Na I say make I shout him name, just incase. Abeg help me shout am. Chue !!!!!!!!!!!!!!!!!!!! bros no vex yu suppose knw evry |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:34am On Jan 06, 2015 |
Madumere17: chue dy anglican church nw..dem go get night mass cos of am bros na cherubin nd seraphim I enta yesterday oooo |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:32am On Jan 06, 2015 |
emperortony: Chue where are thou!!!! abi you don they understand yourself. bros infact over understandin worry me yesternite,d tin wey I dey on no make me knw time as I wake up |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:29am On Jan 06, 2015 |
Madumere17: dem go pack go Ghana bck na..na God save me o..chue my God s alive.. hahahhahahahahahaha in oda words my own GOD is dead shey?? |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:28am On Jan 06, 2015 |
Madumere17: dis guy dn loss..emperor abi control proceedings..benin 2mao lol I dey wait for yu... |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:27am On Jan 06, 2015 |
Madumere17: hahahahahahaha..i tot u nw on holy water levels lol bros infact holy no reach me again. I nided som tin more dan dat |
Education › Re: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by chue(m): 8:20am On Jan 06, 2015 |
Madumere17: finaly sum1 clearing on d 12th dis boy y yu dey fear....yu r clearin a day b4 me either ways I go stil hang yu for delayin me.hwfa today? |