Cindyrella's Posts
Nairaland Forum › Cindyrella's Profile › Cindyrella's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 126 pages)
[quote author=Mr..Cork]this is how u advise somebody? WOMEN!!! [/quote]Mtcheeeeeeeeew! ![]() |
**Yawns boring** |
@Op Is this your own way in telling us u just bought a BB?? ![]() |
![]() |
Mtcheeeeeew Ashewo kobo kobo. Very soon u go carry for ur father in-law and ur bother in-law even your father join ode ![]() |
Mtcheeeeeeeeeeew |
Chei nija and copy copy which one be this again? Old men go just dey fool them self say na film them dey act! Smh ![]() |
It is a very big insult. But it sure won't stop me from drinking coke. ![]() |
Smh |
BoboYekini: me, I object! ![]() |
fluid26: I don repent! U no dey hear word?Na Lie ![]() |
lefulefu: hmmm if kelvin na guy den i suppose wear my iron pant.ME NO JUST GET TIME FOR ANY MAN-LOVER TODAY oooo. But u bin dey get their time before, wetin come happen?? ur yarsh tear?? |
Which nija babes?? Abeg I no follow oh. No Doctor for me please! doctors wei like toto pass dem life abegi I no want ![]() |
I agree with dyt, it depends on the level of communication before the first date.. Some even have se-x on the first date ![]() |
fluid26: Is he handicapped? Let him put his hands to good use until he strikes an agreement with a gullible female.Wow so this is what you do?? Interesting ![]() |
Choi op u be big mumu, in fact mumu too small u be muntula Ode! It is boldly written on the wall. SHE IS IN IT FOR THE MONEY Anyway By their user names u shall know them! Ps change ur topic it is misleading. |
lefulefu: no mind ijebabe jorOboi where u run go hide now? So tei kevin open thread dey take find u choi! |
joeydozzy: bros, u know understand warri English?No mind the indian mumu ![]() |
[quote author=Mr..Cork]Cilinder, can u please spek proper english grammmer? This is not a market place! [/quote] ![]() |
Na wah oh, smh. I comment my reserve! |
^^ abeg no vex na devil work!! Na me tell am say I no want malt. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 126 pages)
[/quote]Mtcheeeeeeeeew!


