Romance › Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by Cityboy08: 8:27pm On May 09, 2022 |
moyosore32: So one time like that my frnds and I about 4 of us sha went for partying at Oniru beach,unknown to me my guys already invited some hook up gals laidat sha, I bn no plan to carry babe tho, buh as e be say my guys don control babes mk everywhere for make sense, I say no fuqin, buh I kon reason am for my mind say ds guys bn set me up ni sha, cos as d matter be like that now I go wan collect my own personal mule mk I for dey with babe wey dem carry come gimme,we sha dey dey flex and gazo our drinks and smoke when d babes arrived in a Uber ride as dem show we sort their Uber fee, as agreed with my guys I guess they were close by so d fare was reasonable, d babes Sidon we dey flex dey go, so my guys having already known ds gals me no know any of em, not used to carrying hook up babes laidat, we sha don dey cruise dey go, naso d one wey dem carry gimme sit down near me, we dey gist, as a gentleman I asked her what she wanted she said Origin plastic and energy drink and loud, luckily for me I get loud so I just had to purchase origin plastic and 2 red bull which is arnd 6k na beach we dey dem no send anybody papa come here, so i paid, small time into smoking d loud, she begin dey do one kain I say Wetin sup she say d loud dey make her feel hungry, oya Wetin u go chau, she say shawarma or anything edible one can find arnd, we no see shawarma naso I call for catfish for her 5k na everything dey inside d fish she rush am, still collect juice use step down, I dey skemp I order fish for myself I dey chop she follow me chau inside I no reason am, meanwhile time don dey go, so my guys and I decided to enter our various hotel room, so that’s how me and ds barbie sha head towards d room I secured, as we enter she just go lie down for bed dey yank off her cloth, next thing i just ask her say babe owfa oo say ow much oo,mk I know befor we begin devour ourselves dey scatter bed dey perform action movie cos all ds kain Instagram gals mk shout no for start for next morning ontop price naso she open that her rubbish mouth call 60k, I shock my eyes open wide, my ear stand one time say shuu, ds gal know money wen she call so, I asked her again to be sure I wasn’t deaf d first time, she still call 60k again, na derr I begin reason my life say o boy even if pesin dey do yahoo yahoo shey na laidis dem say mk we kon dey blow d money chai, I no gree ,d babe just dey irritate me that instant, I say I no gree o, I call 15k she open eye for me say weda me i high this, that, weda me I dey see her as smellos babe, one thing one thing, I say babe I never talk anything or insult u or whatever, I’m just trying to make a bargain here, it’s something past 12am already and next morning is barely few hrs from now, say why u go fit call that kain unreasonable price upon say shishi u never spend since u come and u don chop drink still smoke my loud o chai, she blatantly refused say me nor serious say if she don know she for no follow her frnds come say other better parole dey wey she no grace, I no just send again, I lock up cos me as I dey that moment I don zero up say e go pay me mk I no even think sex ds night again cos I was already pissed with everything d gal was saying and how she was doing, I still kon dey Para for myself say I for no collect mule, cos I was sure if I had set out earlier and ordered Uber on time I’d have gotten back to the mainland(home) at Max past 12am or derr about and I go sleep my house jejely for free, buh here now I’d already paid 25k for a room that I planned on using to execute fornication buh unsuccessful due to the stupid gals exorbitant price, naso d gal say she wan go outside say as we don disagree price so mk I no go dey tap current for her body befor day go break, omoh I felt let down buh i no panic, I let her have her way, she went out, i lock door, brought out my phone enter nairaland to try and read some stuffs befor I fall asleep, naso i sight something for bed I already turnd off d light, so I turn on my phone light naso I see money, 1k denomination bounded together i knew instantly that it belonged to the girl, I laffed and thought to myself afterall I got some of my money bk somehow somehow, I guess d money dropped off her leggings trouser when she was tryna yank off her clothes the other time or so, I counted and it was 13k, naso I just finally lock up and decide to sleep �,after few mins my phone rang it was my frnd who was in his own hotel room asking what happend btw me and babe wey dem carry gimme I told him babe said she wanted 60k for the night, and I had to let her go cos I sure wasn’t going to pay her that upon all I already bought for her earlier and na me still pay 25k for room, that wasn’t even d matter, he said that stupid gal came knocking on his own door disturbing him and his own hook up babe saying she wants to sleep over at their place befor she realized she had misplaced her money and she started crying buh dunno if it was in my room or where she went or where she was coming from, I just laff and cut off d call, my guy called bk and enquired to know if I saw d money I said no I didn’t, naso he clear me say d babe just dey cry and he no fit enjoy him show as d babe dey for their room so, say mk I try accommodate her till morning afterall morning go soon reach,I say no wahala, mk she dey come, D time was around 2am by now, so that’s how she came bk to my room sobbing I no even send her, I lock door I lie down for bed and she sat on d chair close to d bed, still sobbing I’m sure it was cos of that her missing money, some few more mins into her sorry state, i just decided to pity her cos d way she dey I no really like her condition lol, so that’s how I got up from d bed to pacify her and I sha brought out d money and showed it to her, she recognized it pretty fast as it was just as d way she bounded em together and her face lit up, she started thanking me saying, she didn’t know I was kind this that, yinmu, me wey I just decide to use church mind for her cos she don too vex me befor, I just dey skemp say see ds mugun babe, me wey u dey form Jennifer lopez for d other time, I sha gave her d money bk and she pleaded to allow her sleep in my room for the rest of the night I sha agreed based on based, say nobody dey derr, omoh mk i no cap much, ds babe straffed me from that moment until 5am we got exhausted and slept off naked all cuddled up until arnd 10am d next day when my frnds came knocking and her frnd were calling buh she no pick, it was a dramatic freaky day for us both, cos befor we checked out another round of hot quickie was observed as we showered together and I had to send her 10k for d showdown, we exchanged numbers and I invited her over to my place where series of love making occured again, omoh ds gal sabi doggy die, any small thing she don turn nyansh gimme, chai Adeola Bby ur face show ur shoe shine anywhere u dey now, I’m sure she’s aware of her sex Experience na why she charge me 60k that night buh I no be client wey go fork out 60k over d night for one random mainland babe because she get 1k+ Ff on insta no paragraph, no full stop, no comma, my brother which way now. |
Technology Market › Re: Samsung Galaxy S20+ 5G For Sale N160,000 by Cityboy08: 1:48pm On Apr 26, 2022 |
|
Technology Market › I Need A Graphics Card Asap To Buy by Cityboy08(op): 9:49pm On Apr 25, 2022 |
I'm looking at getting a graphics card so if you have any that you'd want to sell let me know, specifically I'm looking for a r9 290x if there's any for Nvidia any 970 or 980 thanks |
Technology Market › Re: Sold!!!! by Cityboy08: 4:03am On Apr 25, 2022 |
Godisallgood: ojota or ikorodu lagos texted you let's discuss further |
Technology Market › Re: Sold!!!! by Cityboy08: 4:03am On Apr 25, 2022 |
|
Technology Market › Re: Google Pixel 4 (SOLD) by Cityboy08: 3:45am On Apr 25, 2022 |
Lexusgs430: A Google Pixel 4 would soon become available for sale.....
6/64 + dual sim (nano & esim).....
It's in excellent condition, apart from slight scratches on the bottom chassis metal frame ......
Updated to Android 12.......
08180134422 - WhatsApp only........
₦115K....... us this now avaialable |
Technology Market › Re: Google Pixel Phones (Pixel 2, 3, 3a, 3xl, 4, 4xl) by Cityboy08: 3:43am On Apr 25, 2022 |
|
Technology Market › Re: Sold!!!! by Cityboy08: 10:10pm On Apr 24, 2022 |
Godisallgood: Pixel 4xl 64g memory Black Call or chat 07020345260 130 what's your location |
Technology Market › Re: Sold!!!! by Cityboy08: 9:57pm On Apr 24, 2022 |
Godisallgood: Pixel 3 64g Crack on screen Volume button is removed Very functional Free bumper pouch Call 07020345260 location |
Gaming › Re: Gtx 1660 Super Up For Grabs by Cityboy08(op): 8:18am On Apr 24, 2022 |
Dawn91: Bro you will post available till kingdom come... No one will pay that NONSENSE ridiculous price you psotes.. better take it and use it to be holding up buckets when you fetch water.
Rubbish I don't know if you just came from the village and someone dashed the card to you maybe that's why you are posting rubbish are you ok sir, you could just tell me to dash it to you since it's evident you lack manners, maybe when you get something and you want to sell it you could sell it 2 naira that's yo damn business if you can't afford it just gtf out my topic, rubbish it's clearly open for negotiations that's my starting price somoke really serious would talk out the price, if not I'll just keep it and continue using I'm in no rush, biaaaatch |
Gaming › Re: Gtx 1660 Super Up For Grabs by Cityboy08(op): 12:25pm On Apr 23, 2022 |
Cityboy08: Cleanly used gtx 1660 super 6gb gddr6 for sale Price 430k Abuja Used for gaming never mined on before Quote for more info Contact: 09139109517 Serious enquiries still available |
Technology Market › Someone Should Pls Buy This Urgently /SOLD/ by Cityboy08(op): 12:06am On Apr 22, 2022*. Modified: 8:21am On Apr 24, 2022 |
[b][/b]Selling a p1 crucial ssd 1tb, with sequential read and right speeds of 2gb per sec it doesn't fit in my mother board bought thr wrong one its an m.2 nvme
selling at a discount of 50k
|
Computers › Re: P1 Crucial 1tb Ssd Available Urgent Sale. 2gb Copy Speed by Cityboy08(op): 11:33am On Apr 14, 2022 |
|
Computers › P1 Crucial 1tb Ssd Available Urgent Sale. 2gb Copy Speed by Cityboy08(op): 9:56am On Apr 14, 2022 |
Selling a 1tb ssd m.2nvme 3d nand ssd from crucial, hottest ssd out with read and right speed up to 2gb urgent sale
|
Gaming › Re: Gtx 1660 Super Up For Grabs by Cityboy08(op): 11:29am On Apr 12, 2022 |
Cityboy08: Cleanly used gtx 1660 super 6gb gddr6 for sale Price 430k Abuja Used for gaming never mined on before Quote for more info Contact: 09139109517 Serious enquiries available |
Technology Market › Re: Your Ntel Plug Is Here by Cityboy08: 10:05am On Apr 06, 2022 |
Abduletudaye: Happy new month.  what's the fup for Thr 10k night plan |
TV/Movies › Call For Audition Apply Ugently by Cityboy08(op): 2:01pm On Apr 01, 2022 |
Oorun media is shooting a YouTube series and is in need of actors and actresses, Two male actors 1 muscular 1 fine boy preferably light skin.
3 actresses 1 should have big bumbum pls let it be large 2 can be normal and fine
Pay us 5 to 7k a day depend on your acting performance
Food and drinks will be provided at the venue
Pls note this using a porn shoot we just need those necessities to make it more lively and the story is centered around it
Call: 08130062100 Send pics on what's app to the provided number |
|
Gaming › Re: Gtx 1660 Super Up For Grabs by Cityboy08(op): 8:41pm On Mar 17, 2022 |
|
Technology Market › Gtx 1660 Super Available sold/ by Cityboy08(op): 8:03pm On Mar 17, 2022*. Modified: 9:53pm On Apr 25, 2022 |
Gtx 1660 super 6gb gddr6 dedicated Abuja 420k Never used for mining runs cool Contact: 09139109517 |
Technology Market › Re: All Offerup, Letgo, Craigslist, 5miles, Ebay, Amazon Deals.*READ FIRST PAGE* by Cityboy08: 8:01pm On Mar 17, 2022 |
Gtx 1660 super available 6gb gddr6 dedicated Ain deal never used for mining 420k Qoute for more info |
Gaming › Re: Gtx 1660 Super Up For Grabs by Cityboy08(op): 7:29pm On Mar 17, 2022 |
Cityboy08: Cleanly used gtx 1660 super 6gb gddr6 for sale Price 430k Abuja Used for gaming never mined on before Quote for more info Contact: 09139109517 Serious enquiries available |
Gaming › Gtx 1660 Super Up For Grabs by Cityboy08(op): 7:15pm On Mar 17, 2022*. Modified: 10:39am On Apr 24, 2022 |
Cleanly used gtx 1660 super 6gb gddr6 for sale Price 380k Abuja Used for gaming never mined on before Quote for more info Contact: 09013597612 Serious enquiries |
Technology Market › Re: Hp Envy Laptop Latest Model Distress Sale!! by Cityboy08(op): 8:24am On Feb 26, 2022 |
|
Technology Market › Re: Hp Envy Laptop Latest Model Distress Sale!! by Cityboy08(op): 8:23am On Feb 26, 2022 |
Here |
Technology Market › Re: Hp Envy Laptop Latest Model Distress Sale!! by Cityboy08(op): 12:51pm On Feb 25, 2022 |
|
Technology Market › Re: Hp Envy Laptop Latest Model Distress Sale!! by Cityboy08(op): 12:51pm On Feb 25, 2022 |
|
Technology Market › Re: Hp Envy Laptop Latest Model Distress Sale!! by Cityboy08(op): 12:51pm On Feb 25, 2022 |
slimmax: I get 120k, is the screen faulty? text me on whatsapp lets go from there 09013597612 |
Technology Market › Re: Hp Envy Laptop Latest Model Distress Sale!! by Cityboy08(op): 9:17am On Feb 25, 2022 |
|
Technology Market › Re: Hp Envy Laptop Latest Model Distress Sale!! by Cityboy08(op): 9:17am On Feb 25, 2022 |
|
Technology Market › Re: Hp Envy Laptop Latest Model Distress Sale!! by Cityboy08(op): 9:17am On Feb 25, 2022 |
Ready |
Technology Market › Re: Hp Envy Laptop Latest Model Distress Sale!! by Cityboy08(op): 7:59pm On Feb 24, 2022 |
slimmax: I get 120k, is the screen faulty? as you can see in the picture it is it requires change but i use it with my monitor and tv so i didnt change it |