Classicdzeko's Posts
Nairaland Forum › Classicdzeko's Profile › Classicdzeko's Posts
GOD IS THERE FOR US (WE HAVE PRAYED) IT BEEN A WHILE. |
dayoo111: Pls dos unilorin operate pre degree pls ℓ nid an urgent ans pls thk uyes they do |
Any pharmacy aspirant, Any update? |
GOD PLEASE HELP US ALL O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O O |
We need a catalyst for thiz thread..... |
Abeg make you leave dat 40% stuf jawe. I just pray we all enter first abi where u dey when some pple dey talk sey unilorin no go pegs it cutoff to 180. Na when u enta u go see perzon wey go enter with less than 50% abeg go church, mosque or shrine to pray. ALL IS WELL see u in ßeta by far. In jesus name.(Amen) |
Abeg make you leave dat 40% stuf jawe. I just pray we all enter first abi where u dey when some pple dey talk sey unilorin no go pegs it cutoff to 180. Na when u enta u go see perzon wey go enter with less than 50% abeg go church, mosque or shrine to pray. ALL IS WELL see u in ßeta by far. In jesus name. |
You guyz neva talk of the cutoff for mbbs,biochemistry,pharmacy, physiology and co... Am a pharmacy aspirant |
illustrious: no be only u o. . .infact una go help me pay offering on that day o. I ONLY LOOK UP TO GOD. #faithwe all look unto God. |
Na God be my sure Connection fact101 na here me go first give testimony in the name that is above all |
I look up to God |
Abass toheeb: Ar u d course aspirantNO I OPTED FOR PHARMACY |
Jamb site neva go for phone, wetin dem use approximately 2millions candidates money that regista for 2013 ume for. they cant even rennovate their site o ga o o o o o o o o o abi them join ASUU strike ni |
Jamb site neva go for phone, wetin dem use approximately 2millions candidates money that regista for 2013 ume for the cant even rennovate their site o ga o o o o o o o o o |
Abass toheeb: NA WA OOOOOOOOO!!! No physiology aspirant in d room..my Boss wetin be ur scores |
100level undergraduate pharmacy department 80% loading....... |
Angelmay: well, accomodation depends on one's preference. Some like to stay on campus while others like to stay off k for various reasons. For me, i prefer to stay on campus for the following reasons.....better power and water supply, easy access to lecture halls especially if u like to go for night classes, no need to look for money for transport everyday...one can just walk up to class from hostels and this is especially if u are late. When u stay in town and u av just one lecture, u may nt want to go to school or u may end up spending transport for just one lecture, the struggle for transport most mornings espexially during exams is dreadful.....i could go on and on. Its far better to stay on campus as a fresher as one is just getting to know the school and there is usually a lot to do and get accustomed with though some people dont mind stayin off k, infact, they like it. I would say its better to stay on campus.....this is my opinion though...cheersthanks for taking time to ryt diz. |
classicdzeko: For now it is beta by connections/prayer/luck/chance/merit. So you av to choose one or any of the two or three or all combinations and later it shall be Beta by far. We shall not be left out in jesus name. |
For now it is beta by connections/prayer/luck/chance/merit. So you av to choose one or any of the two or three or all combinations and later it shall be Beta by far. We shall not be left out in jesus name. |
Which one is the best living outside the skul and living in the school hostel a very reasonable answer pls |
soulohmorn: d post ume cut off wunt be said..all u gat to do is sit down nd hav strong faith like i did last year,nd ur GOD will help u..but i think anybody dt score 55 nd above shud get prepared..ur chance is 70 over 100.....MIND U,many scored high last yr,nd na aose dem dey nao..IT's all about LUCK..it's true brother |
God go help us all o ø o o |
Af2nu tinx Beta by far aspirant. |
Whether then go use 50s, 40s or 30s all i knw is that unilorin will admit me for my desire courze in jesus (HAVE PRAYED) AM STILL PRAYING... Any pharmacy aspirant add me with classicdzeko. On 2go |
Why dis thread so slow lyk dis that we still dey 61 wheras UI, UNILAG,UNIBEN,OAU, AV gone beta by far. Good morning |
Me go enter for pharmacy with my 60% God is there for me (HAVE PRAYED) |
Early morning prayer, pls help me lord. |
Abass toheeb: For wich yr is dis because i hrd d skul hvn't release dis yr cut-off, N wat's d meanin of MCB And ICH.the guy come quote lie for us jawe. Had it been oda federal university will choose we wud av knwn our fate. E.g unilag jamb/8 and postjamb/2 aggregate will determine. Oau jamb+postjamb/2 etcetera unilorin little knw the secret! HMMM ALL IS WELL. It will be beta by far in the end. |
bashtec9: 50% will be the general cutoff mark,70% will be MBBS,VET MED,65% -70%for Engineering,60% Accounting,Finance,Economics,65% for Law,60% for MCB,60% for Chem,65% for ICH.60% ENG LING.About 17200 candidate score 50% and above.Dis post na fake me no believe am.. Then go sit on tuesday. |
Neve use ur past 2 determine ur future. Last year cutoff will be different frm dis year.the general performance will determine the cutoff |
Matcruz: I was told by a staff of unilorin dat the senate will seat on 30th july in order to finalise the cut-off mark of dis year admission.........pray dat d cut-off shud favour us ooooooNa true some1 frm unilorin also told me dat. |
No be howfar but How well! Me go enter Beta by connection or whateva by God grace.(Have prayed) |