Codedfamo's Posts
Nairaland Forum › Codedfamo's Profile › Codedfamo's Posts
1 (of 1 pages)
Pls I need help on d direct entry of futa... My sis finished her NCE @ oyo emmanuel alayande college of education nd apply for direct entry in d sch... She has filled d form bt she use diploma instead of NCE coz she said she only saw diploma dea Can she still gain admission into d sch of she should try anoda sch?? |
Na waoooo does dat went to sch don't even tell us wat happen again so dat we dat scores below 50% can knw our faith |
obabila: ANOTHER ND LIST IS LOADING... HND LIST WILL B OUT DIS WEEK IF THEY DO NORMAL.make d list load sharp sharp ni i pray to God make im help me dis tym |
obabila: drop ur number for other pple going to store in case u meet their.u should all assemble at d entrance of d school(first gate) exactly 10am.then u will all walk in masses.@ Mr obabila d score is 25 bt d aggregate is 43.04% any help on dat |
obabila: For the admitted applicants,hope u knw ur total fee now? |
obabila: For the admitted applicants,hope u knw ur total fee now?we wey no sabi pple for dea se make we 4get am or make we still dey wait for Gods grace ni ![]() ? |
obabila: Adebowale Alaba,ur name is not on d list.tanks @ Mr obabila bt should i still expecting any list or i should 4get coz i didn't knw anybody there.................... Gud mornin house |
Tobieyson: me nko 234jamb, 58.85agg first choice more preferreddere ojoo too much jawee we no even no if den still going to release list or nt 43.04% no be small tin jawee |
@mr obabila na adebowale alaba olusesan accountancy 35444730CD PLS HELP ME CHECK |
Everytym i see myself, i dey feel lyk say na juju dey worry me ........ Sumbdy pray for ..... Na waoooo jamb a 172 post na 25 choice na 1st more preferred still yet na only result i dey see 35444730CD SUMBDY HELP ME OUT |
Pls how do i knw if admitted or nt coz its only my post utme result dat its showing can sum1 help me out to check it @MR obabila 35444730CD |
2morrow na Thursday ooooo abeg make abuja no turn to abuja for us cos day talk say na abj den take d list go say na 2morrow den go release am....... Nw me dey wait gidigan [color=#990000][/color] |
Abeg make una help me vheck mine own ooooooo ADEBOWALE ALABA OLUSESAN 35444730CD ABEG O @ OBABILA ND BOWALE |
Se na keke den carry go abuja ni cos even if na motor dey for don cum bk............... Na wa oooooooooooooooooo |
Abeg!wetin dey happen for una sch nw coz house don tire me oooooo |
1 (of 1 pages)
Can she still gain admission into d sch of she should try anoda sch??
[color=#990000][/color]